₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,307 members, 8,439,863 topics. Date: Monday, 06 July 2026 at 07:01 AM

Toggle theme

Court Remands Yahoo Boy For Raping 17-Year-Old Girl To Death In Kwara - Crime (6) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralCrimeCourt Remands Yahoo Boy For Raping 17-Year-Old Girl To Death In Kwara (48530 Views)

1 2 3 4 5 6 Reply (Go Down)

Re: Court Remands Yahoo Boy For Raping 17-Year-Old Girl To Death In Kwara by Shebbs: 2:35pm On Dec 05, 2023
Which One Is Rape? Did The Boy Force Her On Gun Point To Leave Her Parents House And Go To The Hotel With Him? I Hate When You Call White Black. Chastise The Dead So The Living Will Learn And Not Make Same Mistake.
Re: Court Remands Yahoo Boy For Raping 17-Year-Old Girl To Death In Kwara by hkidola00(m): 3:06pm On Dec 05, 2023
omo i go soon dey enter ilorin later,one of my mummies own k.k food palace beside metropolitan stadium at asa dam road but wetin i been dey read about ilorin nowadays no gel..back then na football and sport boys been dey think of wey i get team for maraba self musty f.a....now boys no been dey think anything than yahoo and sex...anywayz all man for himself,how ilorin
philo04:
blogers go just post half info
I was there when it happened had to just distance myself cos those boys too deserve go jail to greet their elders for community nah pride make dem go serve small
Re: Court Remands Yahoo Boy For Raping 17-Year-Old Girl To Death In Kwara by philo04(m): 6:21pm On Dec 05, 2023
hkidola00:
omo i go soon dey enter ilorin later,one of my mummies own k.k food palace beside metropolitan stadium at asa dam road but wetin i been dey read about ilorin nowadays no gel..back then na football and sport boys been dey think of wey i get team for maraba self musty f.a....now boys no been dey think anything than yahoo and sex...anywayz all man for himself,how ilorin
ilorin still deh peaceful nah dem boys wan spoil am I stay along Asa dam too
I sabi musty fc no be that guy weh get printing house for Edun get the team ?
Re: Court Remands Yahoo Boy For Raping 17-Year-Old Girl To Death In Kwara by Fearyourcreator: 6:26pm On Dec 05, 2023
dangotesmummy:
this new generation of mothers especially mothers of sons are raising sociopaths.the way some of this women dey indulge their sons narcissistic and entertainment behaviour dey fear me to born female pikin sef

Mummy I want buiscuts, buys
Mummy I want Ice cream,buys.meanwhile e never finish the buiscut and even when the mother keeps buying everything they point out,no single thank you.if you now point it out to them they'll say he's still a child.godforbid
Them go cry together in future na .. na the mama no go rest ... Lolzzz ...
Re: Court Remands Yahoo Boy For Raping 17-Year-Old Girl To Death In Kwara by hkidola00(m): 7:00pm On Dec 05, 2023
coach musty...not sure he had printing press or maybe he has..we won state league 2015 nd 2016....last time i was in ilorin was 2017 for a trial at kwara football academy...still got family there...i fit quote you anytime i enter ilorin
philo04:
ilorin still deh peaceful nah dem boys wan spoil am I stay along Asa dam too
I sabi musty fc no be that guy weh get printing house for Edun get the team ?
Re: Court Remands Yahoo Boy For Raping 17-Year-Old Girl To Death In Kwara by philo04(m): 8:41pm On Dec 05, 2023
hkidola00:
coach musty...not sure he had printing press or maybe he has..we won state league 2015 nd 2016....last time i was in ilorin was 2017 for a trial at kwara football academy...still got family there...i fit quote you anytime i enter ilorin
okay bro
1 2 3 4 5 6 Reply

Teacher Arrested For Raping 17-yr Old Ward Since She Was 12, Forcing abortionsOgun Herbalist Arrested For Raping 17-year-old ClientOgun Prophet Arrested For Raping 17-Year-Old Member In Church234

Yahoo Boy Trying To Use Boy For Rituals In Delta, Caught. PhotosPhone Thief Who Fell Asleep In A Mosque In Kebbi Caught (Pictures)Spain: Woman Sliced Off Her Boss' Penis With A Knife After He Tried To Rape Her