EPL Chatroom - All Discussions - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (3956) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › EPL Chatroom - All Discussions (4551550 Views)
1 2 3 ... 3953 3954 3955 3956 3957 3958 3959 ... 7726 Reply (Go Down)
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by wiseone28: 7:42pm On Dec 31, 2023 |
raumdeuter:Chai so you mean i will chop leftover?
|
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Emaprince: 7:42pm On Dec 31, 2023 |
Amigoss: ![]() Guy..I'm just seeing this. Naija dey some how. So time for give away, new monikers are spring up off the wood work. ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Emaprince: 7:44pm On Dec 31, 2023 |
TrebleChamp:Dey play my fans ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by obainojazz(m): 7:57pm On Dec 31, 2023 |
Segedinho:You wan sneak my name for big men list. I Dey naija now with una ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by OkpaNsukkaisBae(m): 7:59pm On Dec 31, 2023 |
Ballzproblem2:Abeg no bill me. I no dey live abroad. I no dey work 4 APC. |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 8:02pm On Dec 31, 2023 |
obainojazz:U still get unused $100 dollar..I know cos my jazz just alert me... Drop ur mail...make we send you details.....kings ororo to pass 12k....curry and d rest medemede no suppose pass 8k... Just choose one.. We dey wait |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 8:06pm On Dec 31, 2023 |
Ballzproblem2:Your ballz really get problem bros
|
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by OasisX: 8:07pm On Dec 31, 2023 |
TrebleChamp: ![]() ......conditions attached kinda tough for ghost followers. |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ballzproblem2: 8:12pm On Dec 31, 2023 |
OkpaNsukkaisBae:abi now ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ballzproblem2: 8:12pm On Dec 31, 2023 |
Segedinho: ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by obainojazz(m): 8:26pm On Dec 31, 2023 |
Segedinho:I believe Raumdeuter has a list… If he has not started sending, I can add to what he’s sending to people who emailed him. |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 8:34pm On Dec 31, 2023 |
obainojazz:OK bro.. He hasn't,as the conditions included first "working day".. You can relate with him anyhow u wonna.. Obianojazz ✅ Nihilistjnr Ibime Oasisx Roland Afrodoc..... We still dey wait 4 response...... E don dey sharp small small ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 8:37pm On Dec 31, 2023 |
Las Las.. Raumdeuter go say I no make d list.. ![]() Dead body go surplus ![]() Benin no sharp tonight o...hide your head o rugged or jew..e no matter |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Unlimited22: 8:41pm On Dec 31, 2023 |
Segedinho:Lmao E go see you for e dream |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by TrebleChamp(m): 8:45pm On Dec 31, 2023 |
OasisX:Dayo get plenty sense, but the condition didn't stop new monikers from dropping their digits sha. Ebi n pa ara lu.... |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by superintendents(m): 8:49pm On Dec 31, 2023 |
obainojazz:you should have did yours separate, make i compile the list.. ![]() ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by raumdeuter: 8:51pm On Dec 31, 2023 |
obainojazz:Go ahead with yours mine is not ready yet But abeg prioritize the people who post here regularly that make this section lively |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Melvyn11: 8:51pm On Dec 31, 2023 |
Segedinho:Lmao so you be Benin person ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by superintendents(m): 8:51pm On Dec 31, 2023 |
Raumdeuter I remain loyal. Boss |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 8:55pm On Dec 31, 2023 |
Melvyn11:Nah . Yoruba wey use kpataki water baff..... .If u dey benin...hide your head bro......koti wey i relate with say dem don pick 16 bodies already as at around 2pm today... Tonight no go really sweet...... |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 8:57pm On Dec 31, 2023 |
raumdeuter:Oga.. No stress jazzman....him dey busy with naija periwinkles....just compile ..send am aza make he top your fowl package... |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Unlimited22: 8:58pm On Dec 31, 2023 |
Segedinho:👌👌👌👌 |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by obainojazz(m): 9:08pm On Dec 31, 2023*. Modified: 9:17am On Jan 01, 2024 |
Alright Will do new year for 10 Regular posters. Email me details at Shallom raumdeuter: |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Unlimited22: 9:11pm On Dec 31, 2023 |
obainojazz:🤤🤤🤤🤤🤤 |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ballzproblem2: 9:14pm On Dec 31, 2023 |
whodeyhause where art thou? |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 9:15pm On Dec 31, 2023 |
obainojazz:We don mount your email gidigba. ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 9:16pm On Dec 31, 2023 |
Ballzproblem2:Na Abroadian? |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 9:18pm On Dec 31, 2023 |
Make all d Abroadians show themselves o.. Time to give back to your fatherland Tinubu don shook hand for awa eyes o |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by izzou(m): 9:18pm On Dec 31, 2023 |
obainojazz:[color=royalblue]Give me Benz, Onye Okija. Biko[/color] |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by chidekings(m): 9:19pm On Dec 31, 2023 |
Amigoss:they are nairaland resident beggers |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by Ballzproblem2: 9:21pm On Dec 31, 2023 |
Segedinho:oga calm down your eye dey red ![]() |
| Re: EPL Chatroom - All Discussions by obainojazz(m): 9:23pm On Dec 31, 2023 |
izzou:When I still Dey manage my LEGxus ![]() |
EPL: De Gea Signs New Contract With Manchester United • EPL: Guardiola Reveals Why Man City Defeated Man United • DOWNLOAD Highlight:chelsea Vs Crystal Palace 3-1 (epl) • 2 • 3 • 4
Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" • Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion • Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029
Viewing this topic: iamoyindamola(m), Nezzjnr and 2 guest(s)


some dey night shift as I'm speaking

