Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu - Politics (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu (4248 Views)
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by Tochi3(m): 2:29pm On Jan 01, 2024 |
Bigkoko:o mock fool ti lule
|
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by PlayMaker14: 2:31pm On Jan 01, 2024 |
Jokerman:That Efulefu wey nor fit control the affairs of him immediate family? ![]() |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by Bigkoko(op): 2:31pm On Jan 01, 2024 |
Bruh 🤣🤣🤣🤣 na Siddon look we dey. If Reno Omokri like let him hate obidients, Tor na look we go dey look am! As for you, if you no Sabi English, tell someone to read and explain am for you. Naim make I drop the link for una JAMO84: |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by Bigkoko(op): 2:34pm On Jan 01, 2024 |
Asiwaju will trust Yul more than Reno Omokri. I heard Seyi hates Reno. If Yul press well, Seyi fit cut soap for am but not appointment. Maybe a contract. Me & one of Seyi man for UK na paddy. You know say Seyi no dey talk too much, and likes coded people ni. PlayMaker14: |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by PlayMaker14: 2:42pm On Jan 01, 2024 |
Bigkoko:Bruh, that Seyi friend wey be your guy, make sure say you get something big from him through his closeness with Seyi.... Make Agbado miscreants dey online dey stand on mandate with empty Belle ![]() |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by Shomek(m): 2:43pm On Jan 01, 2024 |
Reno omokri my man
i think he have been ban on facebook |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by Shomek(m): 2:48pm On Jan 01, 2024 |
i love this thread
no tribal fight
no insults |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by Bigkoko(op): 3:00pm On Jan 01, 2024 |
Whether Facebook ban am ohh, or naim ban Facebook ohh, Tor....na look we go dey look am! Shomek: |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by Bigkoko(op): 3:02pm On Jan 01, 2024 |
My dear, no be who eat belleful dey fight. The chest beaters from both sides dey observe some peace treaty! Shomek: |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by Bigkoko(op): 3:05pm On Jan 01, 2024 |
I have something valuable he's trying to sell to Seyi. Na small small. Me self I like the Seyi guy. He doesn't talk too much and likes people with brains whether APC or LP, he no concern am, once he knows you are genuine and he needs you, straight on! PlayMaker14: |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by Shomek(m): 3:06pm On Jan 01, 2024 |
Bigkoko:i always tell those guys to stop insulting each other tribes but they won't listen |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by PlayMaker14: 3:08pm On Jan 01, 2024 |
Bigkoko:you're a wise man.... very wise. Abeg carry me along oh. ![]() |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by Shomek(m): 3:08pm On Jan 01, 2024 |
Bigkoko: |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by Shomek(m): 3:11pm On Jan 01, 2024 |
PlayMaker14:no forget me too oo |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by PlayMaker14: 3:16pm On Jan 01, 2024 |
Shomek:Afolabi, my brother from the SW, I love your type.... God will continually bless you. I do see what you do here in trying to curb the ugly tribal bigotry. I am pleased to call you my Brother. 💛💛💛💛🫂 |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by TreasureJunky: 3:17pm On Jan 01, 2024 |
Reno the clown |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by Shomek(m): 3:21pm On Jan 01, 2024 |
[quote author=PlayMaker14 post=127728806]Afolabi, my brother from the SW, I love your type.... God will continually bless you. I do see what you do here in trying to curb the ugly tribal bigotry. I am pleased to call you my Brother. |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by Killerofpigs: 3:23pm On Jan 01, 2024 |
![]() |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by Shomek(m): 3:24pm On Jan 01, 2024 |
[quote author=PlayMaker14 post=127728806]Afolabi, my brother from the SW, I love your type.... God will continually bless you. I am pleased to call you my Brother. |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by Shomek(m): 3:26pm On Jan 01, 2024 |
Playmaker14 are u on facebook |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by PlayMaker14: 3:37pm On Jan 01, 2024 |
Shomek:Yes |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by ednut1(m): 3:39pm On Jan 01, 2024 |
Reno mumukri the bipolar man. Hailed obi years ago, now castigates him. Worked for Atiku in 2019 as Atiku no drop money in 2023 he shifted to Tinubu. Lick ass tire and wasn’t given any post now he don start. Tinubu should sacrifice 🤣 |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by PlayMaker14: 3:41pm On Jan 01, 2024 |
ednut1: He is a political vagabond.
|
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by Shomek(m): 3:42pm On Jan 01, 2024 |
PlayMaker14:can u pls follow my facebook page the name is "shomek blog" pls search the name on facebook and follow thanks bro |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by PlayMaker14: 3:44pm On Jan 01, 2024 |
Shomek:No wahala, I will do that tomorrow.... I dey avoid my girlfriends today. ![]() |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by JAMO84: 3:45pm On Jan 01, 2024 |
Bigkoko:No need forming in the mouth like epileptic patient, I didn't see criticism, I saw suggestions of a better speech. If you don't know the meaning of criticism, contact your Google or dictionary. |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by Shomek(m): 3:49pm On Jan 01, 2024 |
PlayMaker14:ok i will remind u tomorrow |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by Bigkoko(op): 3:51pm On Jan 01, 2024 |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by Bigkoko(op): 3:54pm On Jan 01, 2024 |
Tor..... Reno Omokri don talk he own. Me think the small egunje he collect last year don finish ni. Asiwaju need to do sharp sharp give am appointment or else, hope you know Reno no get joy. The one he do Asiwaju before na small, this time eh .. JAMO84: |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by Bigkoko(op): 3:55pm On Jan 01, 2024 |
| Re: Asiwaju New Yr Speech: Reno Omokri Drags Tinubu by PlayMaker14: 3:56pm On Jan 01, 2024 |
JAMO84:No need mistaking “Foaming” for Forming like a daft Illiterate. 😊 |
Abuja Property Revocation: Abacha’s Family Drags Tinubu, Wike To Appeal Court • Calling For Coup In Nigeria Is An Abuse Of Freedom Of Speech - Reno Omokri • 2023: It’s Wrong To Say ‘Emi Lokan’ – Obasanjo Drags Tinubu • 2 • 3 • 4
Babangida (IBB) Achieved All These In 8 Years • BREAKING: Organizers Announce Date For Resumption Of Hunger Protests • Kirikiri Gets The Bode George Effect

🤣