How Una Dey See 2024 - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › How Una Dey See 2024 (244 Views)
| How Una Dey See 2024 by Klinxmanz(op): 4:30pm On Jan 05, 2024 |
this year fit good but e get the kind whining i de the see this year abeg make em sure make person no get emotional smackdown ![]() 2024 respect urself normally |
| Re: How Una Dey See 2024 by 1TrippleCee: 4:30pm On Jan 05, 2024 |
Go and work. Things dont get better by wishing |
| Re: How Una Dey See 2024 by Klinxmanz(op): 4:33pm On Jan 05, 2024 |
how u think say person go survive without working, wetin i dey talk be say make work this year sure!!! |
| Re: How Una Dey See 2024 by Alphamentips: 4:40pm On Jan 05, 2024 |
Klinxmanz:I'm open to new ideas while working on what I know already My thoughts are open towards new products to try out and new ways of getting organic traffic |
| Re: How Una Dey See 2024 by Klinxmanz(op): 4:53pm On Jan 05, 2024 |
you spoke professionally, I'm impress ![]() |
Men Wey They spend heavily for their Babe, How Una Take Dey Do Am • Where Una Dey See Money From?? • "No Be Una Dey Knack Us?" - Lady Berates Men Who Get Mad At "Body Counts" • 2 • 3 • 4
There Are Life Lessons Embedded In Our Daily Activities • Tomatoes • Have You Ever Been In The Midst Of People Eating, Nd You're Just Looking?
