Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,887 members, 7,814,006 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 12:23 AM

. - Autos - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Autos / . (513 Views)

###SOLD Registered 08 Honda Accord (evil Spirit) V4, Nav/revea / Superclean 07/08 Honda Crv Reg Leather nd fabric Ac 1.7m nd 1.8m See Pix.... / Toks 08 Honda Crv For Sale 2.3m Net (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

. by aov80: 6:12pm On Mar 11
.
Re: . by Ibrahimmantu79: 6:29pm On Mar 11
Bros ,
fear God na . Nigerian used CRV for N5.5m

How much be new one. Na wa ooo

5 Likes

Re: . by kingyang: 7:05pm On Mar 11
Ibrahimmantu79:
Bros ,
fear God na . Nigerian used CRV for N5.5m

How much be new one. Na wa ooo
He wan used profits from one Nigeria used car take buy another car, business is improving grin grin
Re: . by Mrjam3zBond007: 8:47pm On Mar 11
Omo people dey vex ooooo... Car wey u buy for 3.5m na em u wan sell for 5.5m . So na 2m profit u wan make for naija used car... After we go dey talk say tunubu bad

5 Likes

Re: . by Bigsunny01(m): 10:25pm On Mar 11
Mrjam3zBond007:
Omo people dey vex ooooo... Car wey u buy for 3.5m na em u wan sell for 5.5m . So na 2m profit u wan make for naija used car... After we go dey talk say tunubu bad



Thank God say u say tinubu bad

Na dat tinubu wey bad so cause all de nonsense wey u dey see so

It could be a madness to u but na tinubu era de madness start
Re: . by Bigsunny01(m): 10:35pm On Mar 11
Mrjam3zBond007:
Omo people dey vex ooooo... Car wey u buy for 3.5m na em u wan sell for 5.5m . So na 2m profit u wan make for naija used car... After we go dey talk say tunubu bad


Thank God say u say tinubu bad

Na dat tinubu wey bad so cause all de nonsense wey u dey see so

It could be a madness to u but na tinubu era de madness start😂😂
Re: . by Kelklein(m): 12:26am On Mar 12
the way it is now..

Anything that has 4 tyres no matter the shape or who has used it, is 3 point something mil..

If e clean small, 4 point something

If 2006-08, 5 point something

If 2008-10, 7 point something

If 2010 and above, 10 point something upwards.. (14yr old car o)

If Nigerian used, they just call it registered.

Mádness everywhere

Who do us this thing no try 🤔🤔🤔

3 Likes

Re: . by Amaaf(m): 7:53pm On Mar 12
Kelklein:
the way it is now..

Anything that has 4 tyres no matter the shape or who has used it, is 3 point something mil..

If e clean small, 4 point something

If 2006-08, 5 point something

If 2008-10, 7 point something

If 2010 and above, 10 point something upwards.. (14yr old car o)

If Nigerian used, they just call it registered.

Mádness everywhere

Who do us this thing no try 🤔🤔🤔


Nobody do us anything. Na d greedy ones among us dey speculate artificial inflation
Re: . by ehmmy11(m): 8:47pm On Mar 12
So it was recently sprayed and so what ?

Only God knows how many miles is on the engine and maintenance done.. you want 5.5m ?

(1) (Reply)

Tokunbo Toyota Camry 2009 @ 8m / First Body Peugeot 807, Buy And Drive..2m / 96 Model Toyota Camry @ Cheapest Rate - N570k @ Banix Autos 08035376690,

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.