₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,310 members, 8,425,989 topics. Date: Saturday, 13 June 2026 at 01:01 PM

Toggle theme

Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me - Politics (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsEbin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me (5851 Views)

1 2 3 Reply (Go Down)

Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by haffaze777(m): 6:53pm On Mar 18, 2024
Tochi360:
Shut up jareh shameless tribalist grin grin
Him go show her the people wey they use full human head for ritual too cheesy
Or the ones wey dey steal full village grin

There are criminals in every Tribe senseless shameless tribalist like you no get point with this rubbish wey you post jareh grin grin

Op rest with your tribal riririr the tinubulation is on MTN mandate grin grin

Everywhere You Go.
E be like aey dem don sell this one sibling for breadgrin why are you angry and getting mad at me? am I the one that sold your siblings for bread?
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by Tochi360: 9:45pm On Mar 18, 2024
haffaze777:
E be like aey dem don sell this one sibling for breadgrin why are you angry and getting mad at me? am I the one that sold your siblings for bread?
grin weda them sell your family for groundnut abi them mine your family head,abi them kidnap your family with yoir full village all na still crime grin e no prove your Tribalistic claims,shun tribal gbasgbos and hate you suck as hell at it
You dry die grin grin.
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by drlateef: 10:07pm On Mar 18, 2024
oluztx:
They will vote nonsense based on tribe thinking they are smart. The worst is yet to come. They will learn by fire by force. These people are known for voting rubbish from Buhari to this one.
Shut up!!! Na IPOB we for vote, abi?
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by haffaze777(m): 11:33pm On Mar 18, 2024
Tochi360:
grin weda them sell your family for groundnut abi them mine your family head,abi them kidnap your family with yoir full village all na still crime grin e no prove your Tribalistic claims,shun tribal gbasgbos and hate you suck as hell at it
You dry die grin grin.
No be sell your sibling
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by Tochi360: 12:41am On Mar 19, 2024
haffaze777:
No be sell your sibling
Na watin I dey tell you na grin grin both your family wey them sell,and the ones wey them mine their skulls and the ones wey them kidnap all na crime,so your Tribalistic point no get head grin grin

Shun tribal banters,You dry die,You no sabi work at all grin grin grin

Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by haffaze777(m): 4:23am On Mar 19, 2024
Tochi360:
Na watin I dey tell you na grin grin both your family wey them sell,and the ones wey them mine their skulls and the ones wey them kidnap all na crime,so your Tribalistic point no get head grin grin

Shun tribal banters,You dry die,You no sabi work at all grin grin grin
I sha know sey no be me dey sell all your siblings, I no come know why you dey cry here
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by Afolabimills(m): 4:34am On Mar 19, 2024
Oriental4:
My neighbor's wife just knocked on my gate to complain that there's no food in the house for the children and that oga is not in town. I wondered how that's supposed to be my business. Hmmmm....I told her I'll do something soon. Can't make things easy for her considering many factors.

What I didn't tell her is that Ebin Pawa is a national calamity. I didn't say so because her husband is a known CORNman. Why disturb us after voting rubbish. What CORNpeople do not know is that elections have consequences.

Who is shouting Ebin Pawa today? But seriously, why is Ebin Pawa hitting Ebin Pawa land most?
u have an evil heart ur likes are supposed to be hanged by ur scrutum, i house igbos as tenants 2 family are yet to pay rent for the past 2yrs plus now my daughter friend from Enugu for the past 3yrs has been staying under my roof n care because she lost her police dad to ipob esn in the east, I employed n pay salary of over 6 igbos till date am a proud yoruba man with a good heart I don't hate base on tribe religion or culture it's igbos I now see to be racist
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by Villa12(m): 7:00am On Mar 19, 2024
haffaze777:
You no see so? Tinubu weh turn Anambra billionaires to people wey dey sell their pikin dor foodgrin
check my history then you'd realized i am a Yoruba guy like you but not foolish and senseless like you and your fellow Ronus
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by Dalohad: 7:03am On Mar 19, 2024
danzaki63:
Where have you thrown the humanity in you? irrespective of the woman political inclinations. what is important is helping your Neigbour.
If she has been voting APC since 2015, she deserves to die of hunger so that Nigeria can get better.
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by beyourlandlord(m): 8:33am On Mar 19, 2024
I wish we finally get a good leader even for one more time. It’s actually so terrifying to imagine who will be in power next. Clearly this government was going to be bad,we knew and yet our voice was not heard enough to vote who will think will do more.
Living in the country at the moment feels like burden. To be honest we can only help ourselves to find a way to grow despite the limitations we share here.

https://beyourlandlord.ng/
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by Tochi360: 10:44am On Mar 19, 2024
haffaze777:
I sha know sey no be me dey sell all your siblings, I no come know why you dey cry here
Ehn I say even the people wey sell your family,both the ones wey use your family skull for money rituals and the ones wey kidnap your family na criminals all of them be na😁😁
E pain you die se I no wan make you masturbate away your destiny on tribal hate and gbasgbos grin grin
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by haffaze777(m): 1:56pm On Mar 19, 2024
Tochi360:
Ehn I say even the people wey sell your family,both the ones wey use your family skull for money rituals and the ones wey kidnap your family na criminals all of them be na😁😁
E pain you die se I no wan make you masturbate away your destiny on tribal hate and gbasgbos grin grin
We no dey sell our pikin for bread like Anambra people
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by haffaze777(m): 1:57pm On Mar 19, 2024
Villa12:
check my history then you'd realized i am a Yoruba guy like you but not foolish and senseless like you and your fellow Ronus
Hope you are wiser than your father sha?
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by Tochi360: 11:50pm On Mar 19, 2024
haffaze777:
We no dey sell our pikin for bread like Anambra people
I no dey follow you talk about anybody or people,I say both the ones wey sell your family,the ones wey mine your family skull and the ones wey kidnap your family,all na crime,no need to masturbate away your destiny on tribal gbasgbos here grin
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by haffaze777(m): 12:45pm On Mar 20, 2024
Tochi360:
I no dey follow you talk about anybody or people,I say both the ones wey sell your family,the ones wey mine your family skull and the ones wey kidnap your family,all na crime,no need to masturbate away your destiny on tribal gbasgbos here grin
I say nah your parents for Anambra nah dem dey sell your future (siblings). Nah your family for otokoto dey mine skullgrin
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by Tochi360: 3:07pm On Mar 20, 2024
haffaze777:
I say nah your parents for Anambra nah dem dey sell your future (siblings). Nah your family for otokoto dey mine skullgrin
grin grin grin both the ones wey sell Your family,and the ones wey mine your family skull and the ones wey kidnap your full family all of them na criminals so no need to spit like embe with your tribal bigotry grin grin

Shun tribal banters cheesy grin

Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by Tochi360: 3:14pm On Mar 20, 2024
haffaze777:
We no dey sell our pikin for bread like Anambra people
I no dey follow you do Anambra or Ogun or any State people things grin
I dey talk to You directly,both the ones wey sell your family and the ones wey mine your family skull plus the ones wey kidnap your full family all na criminals them be na grin grin no need to masturbate away your destiny on tribal gbasgbos grin

Shun senseless tribal banters😁

Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by haffaze777(m): 3:44pm On Mar 20, 2024
Tochi360:
grin grin grin both the ones wey sell Your family,and the ones wey mine your family skull and the ones wey kidnap your full family all of them na criminals so no need to spit like embe with your tribal bigotry grin grin

Shun tribal banters cheesy grin
E pain am sey him sibling don get sold for bread
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by haffaze777(m): 5:16pm On Mar 20, 2024
Tochi360:
I no dey follow you do Anambra or Ogun or any State people things grin
I dey talk to You directly,both the ones wey sell your family and the ones wey mine your family skull plus the ones wey kidnap your full family all na criminals them be na grin grin no need to masturbate away your destiny on tribal gbasgbos grin

Shun senseless tribal banters😁
We no dey sell awa pikin like Anambra people
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by EbinPawaGovt: 8:18pm On Mar 20, 2024
Afolabimills:
u have an evil heart ur likes are supposed to be hanged by ur scrutum, i house igbos as tenants 2 family are yet to pay rent for the past 2yrs plus now my daughter friend from Enugu for the past 3yrs has been staying under my roof n care because she lost her police dad to ipob esn in the east, I employed n pay salary of over 6 igbos till date am a proud yoruba man with a good heart I don't hate base on tribe religion or culture it's igbos I now see to be racist
But oga, the man didn't say he wouldn't help the lady na.
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by adikings22: 8:40pm On Mar 20, 2024
Oriental4:
My brother, we no dey miine skullz where I come from. Na hustle we dey...No skullarzship
But you Sabi carry gun shot your pickin because he chop the food wey remain for inside pot.
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by haffaze777(m): 9:28pm On Mar 20, 2024
Tochi360:
I no dey follow you do Anambra or Ogun or any State people things grin
I dey talk to You directly,both the ones wey sell your family and the ones wey mine your family skull plus the ones wey kidnap your full family all na criminals them be na grin grin no need to masturbate away your destiny on tribal gbasgbos grin

Shun senseless tribal banters😁
Why you dey cry now? grin

Na me dey sell your siblings nii?
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by Tochi360: 9:42am On Mar 21, 2024
haffaze777:
Why you dey cry now? grin

Na me dey sell your siblings nii?
Why You dey in sefia pain na grin grin
My truth dey hurt your Tribalistic hatefilled soul grin grin
I say both the ones wey sell your family,the ones wey use your family head for ritual,the ones wey kidnap your family all na criminals,so no need to masturbate away your destiny on tribal gbasgbos grin cheesy
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by Tochi360: 9:49am On Mar 21, 2024
haffaze777:
We no dey sell awa pikin like Anambra people
grin grin both the people wey sell your family,weda na Anambra or not,or the ones wey use your family head do ritual for Ogun or the ones wey kidnap your full family all na criminals them be so no need to spit like embe with your senseless dry tribal jabs cheesy grin grin

Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by Tochi360: 9:55am On Mar 21, 2024
haffaze777:
E pain am sey him sibling don get sold for bread
E pain am se I dey hit him Tribalistic hatefilled head with Truth grin
The people wey sell your family for bread be criminals same with the one wey use your family head do ritual and the ones wey kidnap your family cheesy grin
No need to do Your dry tribal gbasgbos,you no sabi work cheesy grin
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by haffaze777(m): 4:16am On Mar 22, 2024
Tochi360:
E pain am se I dey hit him Tribalistic hatefilled head with Truth grin
The people wey sell your family for bread be criminals same with the one wey use your family head do ritual and the ones wey kidnap your family cheesy grin
No need to do Your dry tribal gbasgbos,you no sabi work cheesy grin
You too dey cry over your siblings wey dem sell
Re: Ebin Pawa: How My Neighbor's Wife Shocked Me by Tochi360: 9:58am On Mar 22, 2024
haffaze777:
You too dey cry over your siblings wey dem sell
Your heart burns of sefia pain bcus I dey tell you the TRUTH se both the ones wey sell your family and the ones wey use your family head for rituals plus the ones wey kidnap your full family,all na criminals,no spit full everywhere like Imbe with your dry tribal gbasgbos grin grin
1 2 3 Reply

Ebin Pawa: How My Neighbor Shocked MeWhich Of This "Ebin Pa Wa" Pictures Should We Give Food"Ebin Pawa" Comrades Storms The Palace Of The Emir Of Illorin Palace Over Hunger234

Pressure On Supreme Court Justices: ADC Stakeholders Demand Explanation From APCWikileaks Cables: Nigeria Pressured Uk To Drop Charges Against Politician(ibori)Not On My Watch!