I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida (3267 Views)
| I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by Freshtruth(op): 4:26pm On May 31, 2024 |
"So I Go Carry 20m Give Àshawø Because Of Tøtø When Everybody Get Access To ? Them Suppose Arrest Every Man When Dey The Werey DM"—Rapper, Erigga slams SaidaBoj and Her Potential DMers || NKANUTVMEDIA He wrote: "How much your papa send your mama for talking stage , since we all want to be stüpîd 🤦 So I go carry 20m give Ashæwó because of Tøtø when everybody get access to? Una go talk where una Dey work for lagos very soon … Efcc abeg invite that Cràse come una show abeg. "Them suppose arrest every man when Dey the werey DM Dey send that 500k cos WTF … with her big shoe and DIY make up … no fit pay make up artiste before she go that show I’m píssed 😤". #nkanutv #nkanutvupdates #nkanutvmedia https://www.facebook.com/100057530144580/posts/pfbid02xwTABjHSui2R8AKAaag7oWcLmfZkEpHTjQkaqQYWPGJB4pT2feYemETG8m4kESkMl/
|
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by SHIVA001: 4:58pm On May 31, 2024 |
Erigga is not A simp, na Real OG. |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by IkeIgboNiile(m): 6:14pm On May 31, 2024 |
Any guy that spends that amount on talking stage should be executed publicly. |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by SoNature(m): 8:54pm On May 31, 2024 |
According to Wole Sonyinka, the internet is growing and popularizing a generation of fools! |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by SHIVA001: 9:10pm On May 31, 2024 |
SoNature:The Internet is used for Good and bad, true the help of Internet, I've been inspired by many great beings, it's your choice what you want to use the Internet for, if you want to be foolish the Internet can make you foolish, if you want to be wise, the Internet can make you wise |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by Sonnobax15(m): 9:16pm On May 31, 2024 |
![]() Erigga really fall my hand cha....... . Why he go stoop so low to reply that native fowl? ![]() Person wey he suppose deceive come warri make area settle down re-arrange her teeth with many many smack down ![]() |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by ChizzyBuna(m): 9:20pm On May 31, 2024 |
Erigga no get 20 million ![]() |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by ChizzyBuna(m): 9:22pm On May 31, 2024 |
SHIVA001:Me with 6 million I can spend 500k on a girl Some girls are toooooooo sweeeeeeeeet E get one fresh babe I knack I was Thanking God when she left, I literally kneel down and thank God for enjoying such sweet,tender,soft and wet pussy. |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by TheFinesseKid: 9:25pm On May 31, 2024 |
ChizzyBuna:you should be executed rather swiftly. Foolish man. |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by LordIsaac(m): 10:06pm On May 31, 2024 |
IkeIgboNiile:Why publicly?😁😁 |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by BareFacedLies(m): 10:17pm On May 31, 2024 |
Who even asked him? |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by SouthSouth1914: 10:17pm On May 31, 2024 |
LordIsaac:As a public reminder to future simps! |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by ChizzyBuna(m): 11:18pm On May 31, 2024 |
TheFinesseKid:Just Because your babe get dry pussy like cardboard paper no mean say you go dey disgrace yourself |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by ChizzyBuna(m): 11:21pm On May 31, 2024 |
Rich man spend 2 million Broke cavemen : Execute him, He is a simp ![]() Free yourself from the deep shackles of poverty. And understand no be everybody poor |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by ChizzyBuna(m): 11:22pm On May 31, 2024 |
SHIVA001:Erigga is an emotional bitch ass nigga |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by Nobody: 11:22pm On May 31, 2024 |
I will rather go fucck a tree than give that dirty thing 20 million naira. Why would a sane man spend that money on a woman when he is not using her for money ritual?
|
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by ChizzyBuna(m): 11:28pm On May 31, 2024 |
Nonexisting1:YOUR POVERTY MENTALITY IS BAD Men do more than this on a daily basis Not everyone poor like una Normally na 2 million. 20 M na exaggeration |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by ChizzyBuna(m): 11:29pm On May 31, 2024 |
It's a normal thing for big boys But trust me We no dey pick these kind low class babes Na Flight Attendant Sexy Women we dey carry |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by EmperorCaesar(m): 11:53pm On May 31, 2024*. Modified: 4:25pm On Jun 02, 2024 |
To be honest, she's not attractive at all See the armpit region sef Nature should have given us a third gender so male humans can port and hook up with that one Women are best looking when they have their clothes on |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by wiseone28: 12:16am On Jun 01, 2024 |
I don't give a 🍴 Get 9 dollar now by downloading the app from my signature and refer just 3 pp to download and register |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by Trustmea: 2:11am On Jun 01, 2024 |
I will not Bleep that girl even if na 10k she is not my taste just look at who is demanding 20m spit.. |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by Freshtruth(op): 2:35am On Jun 01, 2024 |
This was what prompted Erriga comment “ If You Pay Me well I will Open My Legs For You, One Time Wouldn't Hūrt, If You Send Me Just 100k I’ll Bløck You, “ Popular Street life Influencer, SaidaBoj says. “Men see good girls as føøls and I’ll never be one of them . You are trying to ask me out instead of 500k you send me 100k ? I’ll block you, what I’m I supposed to do with that ? It’s disrespectful, If you spend may be 20 million I might open my legs for you , besides one time won’t húrt and you’ll be the one doing the job".
|
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by Freshtruth(op): 2:47am On Jun 01, 2024 |
EmperorCaesar:just imagine eating food in front of this kind personnel if d food no comot ur body u go throw up instantly |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by AcadaWriter: 3:23am On Jun 01, 2024 |
Erigga is not A simp, na Real OG. ... Hello, need help with your academic papers? Contact us. |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by Goodlyhrt(m): 3:39am On Jun 01, 2024 |
My brothers and sisters why are you people attacking this lady? Make una free am na. Which kind busy body dey worry people like this? Her pussy, her body, people that will give her 20mil are they your brothers or father's or uncles then you advice them accordingly. People do a lot more crazy stuffs everyday both publicly (our politicians) and privately. Why don't we focus all these our energy towards nation building first before frivolities. Of course her mentality is due to our damaged society. Acute poverty can make somebody's brain to malfunction. Think am na. Person never chop with so many problems hanging on his or her neck and you offer 20mil just to spread leg why won't she. Abeg make person no vex me with all this irrelevant news and internet bruhahaha abeg I never chop mtchew. |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by Goodlyhrt(m): 3:42am On Jun 01, 2024 |
This Erigga sef too dey talk talk. Reason why I no too gbadun his music. Talk talk talk rather than focus on sweet Melody na so so talk talk only him Sabi street ot. Borrow a leaf from Olamide brah. Make us feel good then you go blow ajeh. |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by Nobody: 6:43am On Jun 01, 2024 |
ChizzyBuna:Na why better money never enter ur hand so. Because money sef know say u no get sense |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by Nobody: 6:46am On Jun 01, 2024*. Modified: 1:30pm On Jun 01, 2024 |
Who is sadia boj? Everyone is someone on the internet. Even who never see 1M ever dey request for 20M when dem done finish her sweet for less. Basic bixch! |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by SIMPonPatrol(m): 6:48am On Jun 01, 2024 |
I don't understand why some broke guys are crucifying this lady. She has given her asking price, if it's too much for you then I think you should just move on ![]() |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by KingLennon(m): 6:53am On Jun 01, 2024 |
ChizzyBuna:You're a very SIMPle man by nature . You are one of the problems of the Brotherhood... |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by idahme(m): 7:17am On Jun 01, 2024 |
ChizzyBuna:U need help, where your papa dey make I report to am. |
| Re: I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida by idahme(m): 7:18am On Jun 01, 2024 |
ChizzyBuna:6meter weya u get na u dey call urself rich man? Oga go rest 6meter no be wetin person go boast about na me talk am...... |
I Quickly Comot Her Pant Carry My Big Prick Knack Am - • Nigerian Man Walks Away On His Wedding Day, Shouting " I No Do Again" (Photos) • To Carry Ashawo and to self-service good wel well • 2 • 3 • 4
Uk and Yankee babes ) who is the best • Romance / Libido Chewing Gum • guys love for hairy ladies



