Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. (5873 Views)
| Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by EnemyofGod3(op): 12:59pm On Jun 26, 2024 |
Only in Ashawo house will you hear this kind of Conversion: - Abeg cum fast make I wear cloth oo. - Oga do fast naa. - See this osho free man, you like better toto you no wan pay money. - Make am 5k nah, I go Bleep you well. - You never release? Haa!!! - Na only Bleep you pay for oo, no dey touch my breast. - Bros abeg do, make I go hustle. - Customer, customer how far naa. - Add 1k make i suck ur prick. - See ur small prick (chuckles). - Wetin naa. Since you dey do this thing you never cum? Toto dey pepper me abeg. - How much you give me wey you dey find doggy? -Come I will do u well today. -Na with this big prick you wan pay 1k? - Abeg get up, e don do. Na so una go dey take tramadol. - Na ur mama leg you wan carry up?Abeg respect ursef - Wetin you drink come? - Oga people dey wait outside, hurry up abeg. - No carry that condom comot here oo. No be me una go use do juju. - Oga na talk you wan talk abi na Bleep you come Bleep? - Hian!!! Abeg i no dey kiss. - Na on top 1,500 you wan change style? - No dey turn turn me like that biko. - Oga I swear if this condom burst you must bring money for medicine oo. - Oga yellow, come Bleep better toto. - Fine boy come naa, I will do you from back. - Abeg I no dey suck prick for 2k. - Wait make I see that boil for your prick. Na so una go dey carry disease anyhow. - This one don pass short time oo. - Oga abeg use condom, abi you wan share Gonorrhea give me? Written by Your Grandpa 😜
|
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by Bmaster(m): 1:09pm On Jun 26, 2024 |
what does it mean if ashawo wey sleep over for your house won't wake up again in the morning? ![]() |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by Orobadmeat: 1:36pm On Jun 26, 2024 |
Truly you be enemy of God,tueh ![]() |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by caliphas: 1:43pm On Jun 26, 2024 |
When i thought i have read and understood it all [sup][/sup] ![]() |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by Obierika(m): 2:28pm On Jun 26, 2024 |
Bmaster:You don enetr am be that! ![]() |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by Lemino(m): 2:39pm On Jun 26, 2024 |
omo God go judge u funniest writeup ever |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by Meteng: 2:46pm On Jun 26, 2024 |
Bmaster:It means watery beans loading for you ![]() |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by IjebuWarrior: 2:47pm On Jun 26, 2024 |
I fit relate wella. ![]() |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by papyjaypaul: 3:00pm On Jun 26, 2024 |
EnemyofGod3:My grandpa no de bleep ashawo, e de marry woman he wan bleep |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by Rexymania(m): 3:01pm On Jun 26, 2024 |
This things are alien 👽 to me I thank God 😁 |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by MrBrownJay1(m): 3:22pm On Jun 26, 2024 |
ashawo short time 2k... aka around $1 a pop, kai!!!!
|
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by sunshineV(f): 3:37pm On Jun 26, 2024 |
so una dey kiss ashawo? ah😂 |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by Starhearts: 3:37pm On Jun 26, 2024 |
Bmaster:U don buy market be dat |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by Starhearts: 3:39pm On Jun 26, 2024 |
Bmaster:Ur village pple have succeeded in getting ur pin-code be dat .. watery beans dey wait 4 u Ur potopoto eyes go clear |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by 50JBL: 3:45pm On Jun 26, 2024 |
Front page farano Dominique rockstation and seun. |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by Nobody: 3:47pm On Jun 26, 2024 |
EnemyofGod3:Cc Kingazubuike |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by Zonefree(m): 4:03pm On Jun 26, 2024 |
sunshineV:Dem no dey kiss you? ![]() |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by Nobody: 4:19pm On Jun 26, 2024 |
See ur small prick ![]() |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by Nobody: 4:23pm On Jun 26, 2024 |
sunshineV:na guys wey deir prick don die ....after dem don try every dem go kiss ashawo |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by MikeofKd(m): 6:00pm On Jun 26, 2024 |
Oya add am 2k make I suck ur prick ![]() |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by sunshineV(f): 6:03pm On Jun 26, 2024 |
Zonefree:No ooo although ur papa try am once. I wozz am |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by Johnson225(m): 6:10pm On Jun 26, 2024 |
sunshineV:Omo this violence ehn ![]() |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by sunshineV(f): 6:13pm On Jun 26, 2024 |
Johnson225:I serious o😂 I dey room 6 dat day...him mama dey room 7 |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by Sirchiboy: 6:14pm On Jun 26, 2024 |
Hahaha |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by AcadaWriter: 6:14pm On Jun 26, 2024 |
omo God go judge u funniest writeup ever |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by Sirchiboy: 6:14pm On Jun 26, 2024 |
What about hookup girls |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by Johnson225(m): 6:14pm On Jun 26, 2024 |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by sunshineV(f): 6:17pm On Jun 26, 2024 |
Sirchiboy:difference dey? |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by Zonefree(m): 6:45pm On Jun 26, 2024 |
sunshineV:You dey transact with the dead? |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by Babaibeji2020(m): 6:52pm On Jun 26, 2024 |
Bmaster:Means nothing much sha........ Just a bit of time in prison...nothing much sha..... |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by GeneralPula: 6:56pm On Jun 26, 2024 |
sunshineV:See you.. According to an underground research, 75% of Ashawo wey you dey see for brothel are people’s Gf. This is one of the reasons they do go far distance away from home where they’re known.. |
| Re: Only In Ashawo House You Will Hear This Kind Of Conversation. by PerfectStranger(m): 6:56pm On Jun 26, 2024 |
Zonefree:Wahala ![]() |
My First Day In Ashawo House. And My Observation. • Only In Ashawo House You Will Hear These • Only In Ashawo House Will You Hear These!! • 2 • 3 • 4
Help Am Going Mad With Jealousy!!!! • Dilemma! • I Am Fuvking Tired Of This!!.. Who Else Is Experiencing This??


