Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House - TV/Movies (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House (13901 Views)
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by Houseofglam7(f): 8:29pm On Sep 15, 2024 |
People have moved on from this show 😂🤣😂😂😂 |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by enemyofprogress: 8:34pm On Sep 15, 2024 |
frankman365:e no get flavour like before jare |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by hotspice29(m): 8:34pm On Sep 15, 2024 |
jaksmillioniar:With that forehead (abi fivehead sef🙄) she go stubborn like ram. |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by enemyofprogress: 8:35pm On Sep 15, 2024 |
Houseofglam7:e no sweet like before again. No be person wey get food for belle dey go remember the programme? |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by Usmanovic95(m): 8:39pm On Sep 15, 2024 |
njikoka:Can it be pluralize? |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by Teeroyzimma: 8:41pm On Sep 15, 2024 |
PlayMaker14:pere ke |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by duduade(m): 8:56pm On Sep 15, 2024 |
Why e look more Haggard |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by Pat081: 9:11pm On Sep 15, 2024 |
Haha I think this show don end |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by AbujaLagos: 9:37pm On Sep 15, 2024 |
PlayMaker14:na Maria safe am |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by John4B: 10:27pm On Sep 15, 2024 |
Ppl still dey watch this show, with empty stomach. |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by Pacesetter123(m): 10:52pm On Sep 15, 2024 |
PlayMaker14:Pere? No be only Pere..ooo,even White Money was equally saved this evening. ![]() |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by Lordsugar(f): 11:56pm On Sep 15, 2024 |
Thanks for the insight! |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by TossTos(m): 12:42am On Sep 16, 2024 |
Who still dey watch this BBnaija for this Tinubu time .. Dangote and NNPCL don full our mind... How to get fuel na im we dey think |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by Trophy12: 6:34am On Sep 16, 2024 |
nlfpmod:mumu person way suppose day farm , e go enter big brother naija |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by Houseofglam7(f): 8:11am On Sep 16, 2024 |
enemyofprogress:I swear down! |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by Officialmrt: 9:05am On Sep 16, 2024 |
nlfpmod:Why the guy first pic look like Patrick viera? |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by weedfada(m): 9:11am On Sep 16, 2024 |
They tell dem, dem no gree hear word. Suspend the show for this season, revamp and come back stronger. Noo o, greed no allow dem. I lost interest the very first introduction day. No contestant was worth it for me, very bland personalities and trying to force things... Football season ti takeover! |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by greypencils: 9:22am On Sep 16, 2024 |
weedfada:The organizers just wasted their time and money this year. Its common sense that when an All Star season is organized like it was done last year, it basically goes downhill from there. That is the peak. It doesn't get better than that unless they go bigger by getting in celebrities as housemates. |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by brightostar(m): 10:35am On Sep 16, 2024 |
Show without moral lessons and motivational for growth. |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by KINGKUTTER55: 11:06am On Sep 16, 2024 |
Has Big brother started?? |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by bigbizzy001(m): 7:04pm On Sep 16, 2024 |
Who are these people. |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by Mhizkel(f): 12:22pm On Sep 17, 2024 |
. |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by Mhizkel(f): 12:23pm On Sep 17, 2024 |
jaksmillioniar:Thanks for the compliment. |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by Nobody: 7:14am On Sep 18, 2024 |
jaksmillioniar:Finished man 🤦🏾♂️🤦🏾♂️
|
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by jaksmillioniar: 6:38pm On Sep 19, 2024 |
ExBachelor:it u and ur genaratio dat is finished as u lack manners dat u talk anyhow on internet dont let me change it for u |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by jaksmillioniar: 8:58pm On Sep 19, 2024 |
hotspice29:wat a fool |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by Nobody: 5:44am On Sep 20, 2024 |
jaksmillioniar:I’ll rather be mannerless than be a finished s!mp |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by hotspice29(m): 12:44pm On Sep 20, 2024 |
jaksmillioniar:I don’t know if she deserves that name yet however appropriate it links to you🤷🏽♂️ |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by jaksmillioniar: 2:31pm On Sep 22, 2024 |
ExBachelor:ur fada and unborn generation is a simp may god purnish u If I start with u u will live nairaland so pls just mind ur business |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by jaksmillioniar: 2:32pm On Sep 22, 2024 |
hotspice29:if u think she aint beautiful I think she is case close |
| Re: Ben Evicted From The Big Brother Naija No Loose Guard House by jaksmillioniar: 2:35pm On Sep 22, 2024 |
Mhizkel:thank u dear.happy Sunday to u,kip bin beautiful. |
Kellyrae Is The Winner Of 2024 Big Brother Naija 'No Loose Guard' Season 9 • NDI NNE Evicted From The Big Brother No Loose Guard House • TAMI: Damilola & Toyosi Evicted From Big Brother Naija 'no Loose Guard' • 2 • 3 • 4
Adebowale Ogundipe Makes Hollywood-Quality Film With A Blackberry Torch • Life Lessons From Tyler Perry's 'Acrimony'. • TV/Movies Quiz - The Game