Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,713 members, 7,816,930 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 08:26 PM

Heart To Heart Talk About Nigeria - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Heart To Heart Talk About Nigeria (914 Views)

Buhari’s Heart To Heart Message To Nigerians / Buhari’s Heart To Heart Message To Nigerians / Have You Got The Heart To Stand Up For Change? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Heart To Heart Talk About Nigeria by martin007(m): 8:36pm On Jul 27, 2007
Hey guys, how una dey, am tired of all this thing people write or say about Nigeria or Nigerians in General, the other day i read on here that "Person wey Naija people like, wey dem like to watch each time for her Show, come even add insult upon the injury wey we dey try nurse as a Nation" Look, i dont blame her, she can say anything she wants to say, thats her personal opinion. But come to think of it Guys, is Nigeria the worst Nation on Earth? My personal answer is No. Secondly, is Nigeria the Best country on Earth? No. Den which one my dear country(Naija) come be self?. How i wish say we go respect out country the way wey American people dem dey respect their own country, how i wish say Naija Government, go care for its own Citizen, dey way wey other countries dem dey care for their citizens, cos as ebi now, Oyibo man fit kill Naija man, and yet our Government no go fit open mouth yarn anything, just as it take happen for Spain recently.

Lets imagine, God would read this thread(i know he does), and he wants us to ask him Question regarding Nigeria, why he created Nigeria, what kind of Questions would you ask God shocked, make una no fear, say what you feel deep down in your heart about Nigeria and what you would like God to do in Nigeria.

Please, Feel Free to ask God any kind question smiley
Re: Heart To Heart Talk About Nigeria by Seun(m): 8:37pm On Jul 27, 2007
I'll ask God why Nigerians cannot choose meaningful and descriptive titles for their discussion forum threads.
Re: Heart To Heart Talk About Nigeria by initiator(m): 8:44pm On Jul 27, 2007
Lol seun which one be your own? Lol.
Re: Heart To Heart Talk About Nigeria by initiator(m): 8:46pm On Jul 27, 2007
Lol seun which one be your own? Lol.
Re: Heart To Heart Talk About Nigeria by martin007(m): 8:47pm On Jul 27, 2007
Seun:

I'll ask God why Nigerians cannot choose meaningful and descriptive titles for their discussion forum threads.
Seun, Am sorry if you are refering to my thread. No vex
Re: Heart To Heart Talk About Nigeria by ALLNIGERIANSMAD(m): 11:16pm On Apr 04
martin007:
Hey guys, how una dey, am tired of all this thing people write or say about Nigeria or Nigerians in General, the other day i read on here that "Person wey Naija people like, wey dem like to watch each time for her Show, come even add insult upon the injury wey we dey try nurse as a Nation" Look, i dont blame her, she can say anything she wants to say, thats her personal opinion. But come to think of it Guys, is Nigeria the worst Nation on Earth? My personal answer is No. Secondly, is Nigeria the Best country on Earth? No. Den which one my dear country(Naija) come be self?. How i wish say we go respect out country the way wey American people dem dey respect their own country, how i wish say Naija Government, go care for its own Citizen, dey way wey other countries dem dey care for their citizens, cos as ebi now, Oyibo man fit kill Naija man, and yet our Government no go fit open mouth yarn anything, just as it take happen for Spain recently.

Lets imagine, God would read this thread(i know he does), and he wants us to ask him Question regarding Nigeria, why he created Nigeria, what kind of Questions would you ask God shocked, make una no fear, say what you feel deep down in your heart about Nigeria and what you would like God to do in Nigeria.

Please, Feel Free to ask God any kind question smiley
the country that will eventually grant amnesty to a group of terorists who kill Nigerian is......... I need answer

(1) (Reply)

Phd Holder Languished In Nigerian Jail For 8 Years / Oyo State Now Runed By Agberos / Lagos Is An Evil State. Let's Send Jobless Migrants Back To Their States

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.