I Dont Like Going To The Village Because Somehow, Every Person Go Be Your Cousin - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I Dont Like Going To The Village Because Somehow, Every Person Go Be Your Cousin (1084 Views)
| I Dont Like Going To The Village Because Somehow, Every Person Go Be Your Cousin by essentialone1(op): 9:19pm On Dec 31, 2024 |
I dont like going to the Village, because somehow, every person go be your Cousin. You will just be hearing: Leave him alone ooo. Be careful with her ooo. Both of Una are related. Me: How again ooo? ![]() |
| Re: I Dont Like Going To The Village Because Somehow, Every Person Go Be Your Cousin by adamma24: 9:24pm On Dec 31, 2024 |
essentialone1:... I dey ur shoe...I can relate .. |
| Re: I Dont Like Going To The Village Because Somehow, Every Person Go Be Your Cousin by Silentgroper(m): 9:25pm On Dec 31, 2024 |
Are you Mexican?? |
| Re: I Dont Like Going To The Village Because Somehow, Every Person Go Be Your Cousin by tobby20: 10:58pm On Dec 31, 2024 |
Silentgroper:B like bomb dey ur own head Person wey never step the shores of Lagos Dey play Na '25 we dey o |
| Re: I Dont Like Going To The Village Because Somehow, Every Person Go Be Your Cousin by essentialone1(op): 11:00pm On Dec 31, 2024 |
Silentgroper:No |
| Re: I Dont Like Going To The Village Because Somehow, Every Person Go Be Your Cousin by Silentgroper(m): 11:33pm On Dec 31, 2024 |
tobby20:oga dey chill .. . No carry this frustration enter 2025. |
| Re: I Dont Like Going To The Village Because Somehow, Every Person Go Be Your Cousin by seanery: 1:56am On Jan 01, 2025 |
GO NAO, MAKE DEM USE CHARM FINISH U THERE. I NO KNOW WEITING UNA DEY FIND FOR VILLAGE |
| Re: I Dont Like Going To The Village Because Somehow, Every Person Go Be Your Cousin by essentialone1(op): 6:48pm On Jan 01, 2025 |
seanery:E be like say this one come from Kanayo O. Kanayo village ooo |
| Re: I Dont Like Going To The Village Because Somehow, Every Person Go Be Your Cousin by JOACHINpedro: 7:30am On Jan 02, 2025 |
One woman tell me this two days ago. Come see fine girl but the mama say na my relative. Relative wey I never knew until then. I sha give space. Can't afford to mess up this year |
| Re: I Dont Like Going To The Village Because Somehow, Every Person Go Be Your Cousin by essentialone1(op): 9:00am On Jan 03, 2025 |
JOACHINpedro:You did well |
| Re: I Dont Like Going To The Village Because Somehow, Every Person Go Be Your Cousin by AllBlack: 9:43am On Jan 03, 2025 |
essentialone1:I don't talk to any babe at all in my villa cos I don't wanna hear this BS. |
| Re: I Dont Like Going To The Village Because Somehow, Every Person Go Be Your Cousin by essentialone1(op): 4:10am On Jan 04, 2025 |
AllBlack:As in, better safe than sorry |
| Re: I Dont Like Going To The Village Because Somehow, Every Person Go Be Your Cousin by essentialone1(op): 2:35am On Mar 20, 2025 |
Nobody struggles harder, than a divorced single mother, who is trying very hard, to 'pepper' her ex-husband. |
| Re: I Dont Like Going To The Village Because Somehow, Every Person Go Be Your Cousin by Dogalmighty17: 12:55pm On Mar 20, 2025 |
Found the cousin f(u)cker |
| Re: I Dont Like Going To The Village Because Somehow, Every Person Go Be Your Cousin by essentialone1(op): 1:05pm On Mar 20, 2025 |
Ever Had Sex With Your Cousin? Share Your Experience • Having Sex With Your Cousin Is NOT A SIN!! • Ever Had Sex With Your Cousin? Please Share Your Experience • 2 • 3 • 4
Is 50k A Good Salary For 48 Old Man That Wants To Marry • Ned Nwoko Never See Anything • What If U Dislike Ur Fiance Or Fiancee
