Crypto Currency Investors Thread - Investment (4366) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Investment › Crypto Currency Investors Thread (5795681 Views)
1 2 3 ... 4363 4364 4365 4366 4367 4368 4369 ... 4827 Reply (Go Down)
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 7:26pm On Mar 11, 2025 |
Na Werey. No mind the Werey whey I suppose help with 20$ that time if no be you even save me self Robnectar: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 7:26pm On Mar 11, 2025 |
Robnectar:Dem Go pay 15k for you If truly e no be audio money, but you must learn to respect your new teacher Because with this ride signs you are exhibiting I don’t want the money to go in vain But with these signs, I know you can never make it in life |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 7:27pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:Shut up! I tell u say I no need ur $20…. All the people wey say dem go pay I tell them say make them no worry. Wetin u dey cap like market woman? |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 7:28pm On Mar 11, 2025 |
My friend go and login your account and collect 200$ . I no play ooo. Make inshow you my usdt bal ? So you go login? Alexas58: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 7:28pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:Oga 15k na $11 You no fit pay 15k na person you wan send money… Bring that your bald head closer make I slap am 🤣🤣🤣 |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 7:29pm On Mar 11, 2025 |
Like I said , I no dey insult again, but you be deflover . Go and login and claim the money. No sey form mr oga Alexas58: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 7:30pm On Mar 11, 2025 |
Bvn kwa… you want make him no login again ? Robnectar: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 7:30pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:As you old reach you Dey chase clout for Nairaland You get sense at all? Because you don deactivate the account after chasing clout and you can’t login it again Now person need common $11 to play for online survey class to help him from being jobless You don dey talk from both sides of the mouth See as your yansh don blow open now |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 7:32pm On Mar 11, 2025 |
Deflover , you suppose don enter 45 years now oo. lol. You still dey hustle for 20$ . I go send you 100 $ . Just login first 😂 Alexas58: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:32pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:Ok alexa58, no login ur deflover account, drop wallet address, I will contribute to what cmoney will send you, Others can also help ur movement as I don't wanna tag their moniker ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 7:33pm On Mar 11, 2025 |
This man wey you dey . Our gateman and police officer aka deflover doyin01: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 7:33pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:Mumu… You no fit avoid this thing again E good as them take catch you this evening Show proof say you send money to deflover Any means you take send that money We go track the id now We are ready for you bitch #justice for deflover |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 7:34pm On Mar 11, 2025 |
[walai I go send am 100$ but pride no go gree the Werey deflover aka alexis quote author=Robnectar post=134495607] Ok alexa58, no login ur deflover account, drop wallet address, I will contribute to what cmoney will send you, Others can also help ur movement as I don't wanna tag their moniker [/quote] |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 7:35pm On Mar 11, 2025 |
Oya tracker. No tracker am leave am. Na you we want tracker. Drop wallet address . Kwasia Alexas58: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:36pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:He's close to 50 now I guess, e pain me say I don lost d phone I have his pictures eating left over at one canteen in festac, then he always post fake forex winnings with his deflover account, dude thought we jonzins in here ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 7:37pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:You fit do $10k?? Na wetin obi cubana dem dey do when them wan help person Big men doings |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 7:37pm On Mar 11, 2025 |
Yes I agree. Send your wallet for 20$ or deflover$ whey be 100 $ . No dry disguise oga Alexas58: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 7:38pm On Mar 11, 2025 |
Oga send your wallet first. With your 1$ drop ma him you want make Obi Cubana help you? Lol. Drop wallet address first Alexas58: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 7:40pm On Mar 11, 2025 |
I still dey am for my post nah, very dirty and haggard somebody. With him lips full of igbo smoke aka alexis the deflover Robnectar: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 7:40pm On Mar 11, 2025 |
Alexas58:I tire for him..him dey shalaye ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 7:40pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:You fit do $10k? You wan come Dey stress me for chicken change If you no fit do money wey go help my life No stress me |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 7:41pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:Hahahaha aka deflover right , e reach time wey dem ask you to show prove that you were scammed by deflover , you begin shift goal post ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:41pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:I don reduce d conditions,.. make alexa58 drop his wallet address, I go contribute and everybody will too,.. Doyin01 might love to, I bliv ![]() Let's help d kid useless life like dat, y'all can see how he is going full retard, ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:43pm On Mar 11, 2025 |
doyin01:It's okay, let's help alexa58 life, abeg doyin01 tell him to drop usdt wallet address ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:44pm On Mar 11, 2025 |
Alexas58:No need to ask how much drop wallet please, I'm on my knees sir ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 7:45pm On Mar 11, 2025 |
Btc don Dey use style dey go up small small Time to liquidate the shorters This market go make u cry 😭 |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 7:45pm On Mar 11, 2025 |
Hahahahha .. send me your address make I bring the prove. Be like say na you self be deflover . Una dey confuse me , na you or alexis be deflover for here . The 100$ never finish for una life? 😂 doyin01: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 7:47pm On Mar 11, 2025 |
So that 20$ you been dey adv for na him go help your life. Oya drop wallet make indouble am, rob go support me too and your fellow bald headed goat doyin01 go help you too 😂😂😂😜😜 Alexas58: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:47pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:The weyrey go say ![]() Message me for $20 market direction ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 7:49pm On Mar 11, 2025 |
But you say make them short jasmy nah, Werey dey form signal poster. Werey Mumu deflover, must you scam in all ways ? You no sabi you no sabi be that Alexas58: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:50pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:Shiiiit, u have described d picture finish, abeg post am make I screenshot am nah ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 7:53pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:Position history 7 days Mumu wey no get sense dey clout chase As you no sabi trade na , you don chop hot loss of audio money And I still get active position wey I open today to try to catch this first pump… mumu wey no sabi trade Wan help my life
|
The Metaverse Investors Thread • NFT Investors Thread • Sh!t Coin Investors Thread • 2 • 3 • 4
Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts
Viewing this topic: 1 guest(s)


