₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,123 members, 8,438,921 topics. Date: Saturday, 04 July 2026 at 09:15 AM

Toggle theme

Crypto Currency Investors Thread - Investment (4367) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralInvestmentCrypto Currency Investors Thread (5845847 Views)

1 2 3 ... 4364 4365 4366 4367 4368 4369 4370 ... 4832 Reply (Go Down)

Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 7:53pm On Mar 11, 2025
Serious inwwnt fine am the 20$ so that the Werey go allow us rest . No be say I need anything from the Werey. But as you warn me , I just reason am. Werey want collect my money again.

Alexi aka deflover , abeg login your account make press you 100$ make you leave us alone for here

Robnectar:
The weyrey go say grin grin

Message me for $20 market direction grin cheesy grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 7:54pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
Hahahahha .. send me your address make I bring the prove. Be like say na you self be deflover . Una dey confuse me , na you or alexis be deflover for here . The 100$ never finish for una life? 😂
Ehn we agree na me be deflover..

Sha post prove that you were scammed by deflover.

You know sure again ?? grin grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 7:55pm On Mar 11, 2025
How you want take build house and buy motor with this your trade . Omo na you go get the bald head finanlly . No be doyin01 and crazy mommy again. You go enter nite bus go sapele las las Werey ole
Alexas58:
Position history
7 days

Mumu wey no get sense dey clout chase
Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 7:56pm On Mar 11, 2025
Send me your address for prove. No be me be deflover again? Which one you dey talk self this bald headed man. Abi your forensic no legit?

doyin01:
Ehn we agree na me be deflover..

Sha post prove that you were scammed by deflover.

You know sure again ?? grin grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 7:56pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
How you want take build house and buy motor with this your trade . Omo na you go get the bald head finanlly . No be doyin01 and crazy mommy again. You go enter nite bus go sapele las las Werey ole
Because you don’t have sense

At least you see say I no dey trade like mumu like you

Wey no get senses at all

Oya show us your trading history for the past 7 days

Make we catch you again

You say u loose $2k yesterday ba

Breeze don blow now

Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:57pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
Serious inwwnt fine am the 20$ so that the Werey go allow us rest . No be say I need anything from the Werey. But as you warn me , I just reason am. Werey want collect my money again.

Alexi aka deflover , abeg login your account make press you 100$ make you leave us alone for here
Him dey whine u nih grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 7:57pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
How you want take build house and buy motor with this your trade . Omo na you go get the bald head finanlly . No be doyin01 and crazy mommy again. You go enter nite bus go sapele las las Werey ole
grin grin grin weyrey
Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 7:58pm On Mar 11, 2025
No worry make I reach home . I go continue . Make ima dey tag me oo. I no want miss the fun yabnings this nite abeg 😂
doyin01:
grin grin grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 7:58pm On Mar 11, 2025
Alexas58:
Because you don’t have sense
All of us don't have sense like you,

Drop wallet address 1st grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 7:58pm On Mar 11, 2025
But on a serious note , it's good as everyone is catching cruise and laughing ooo..it is better this way than for people to get depressed because of the current way the crypto market is misbehaving.. smiley

Even the OGs on the crypto market are beginning to complain.

Trump is doing more harm than good to the crypto market.

Even the stock market is affected too , crypto market have turned to pump and dump schemes
Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 7:58pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
No worry make I reach home . I go continue . Make ima dey tag me oo. I no want miss the fun yabnings this nite abeg 😂
Oga no run

E don reach time for you to show proof again
U wan turn to coward
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 7:59pm On Mar 11, 2025
Alexas58:
Oga no run

E don reach time for you to show proof again
U wan turn to coward
grin grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:00pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
No worry make I reach home . I go continue . Make ima dey tag me oo. I no want miss the fun yabnings this nite abeg 😂
Is like futures pay u wella, grin

U wan still bless deflover aka alexa58 again grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 8:01pm On Mar 11, 2025
Robnectar:
Is like futures pay u wella, grin

U wan still bless deflover aka alexa58 again grin
Leave am , him go soon see several monikers starting with deflover grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:03pm On Mar 11, 2025
doyin01:
But on a serious note , it's good as everyone is catching cruise and laughing ooo..it is better this way than for people to get depressed because of the current way the crypto market is misbehaving.. smiley

Even the OGs on the crypto market are beginning to complain.

Trump is doing more harm than good to the crypto market.

Even the stock market is affected too , crypto market have turned to pump and dump schemes
Remember when buhari was announced as the winner his 1st tenure election, people start to dey shout sai baba up and down till their eye cleared,
Nah the scenero dey play so grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by crazymommy(f):
This doyin , Alexa , robnectar are funny

I swear if I enter naija back I would love to meet this people physically.. dem don make me laugh tire grin most especially that doyin , very funny
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 8:04pm On Mar 11, 2025
Robnectar:
Remember when buhari was announced as the winner his 1st tenure election, people start to dey shout sai baba up and down till their eye cleared,
Nah the scenero dey play so grin
I swear , alot of Americans are complaining.
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:05pm On Mar 11, 2025
crazymommy:
This doyin , Alexa , robnectar and cmoney na weyrey.

I swear if I enter naija back I would love to meet this people physically.. dem don make me laugh tire grin most especially that doyin , na real weyrey
No reason amcheesy cheesy
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:06pm On Mar 11, 2025
doyin01:
I swear , alot of Americans are complaining.
Seems this trump comes for enrichment, I just dey reason am undecided
Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:14pm On Mar 11, 2025
E pain you deflover aka ole aka sapele local scammer. First login your an account first . Or show me say you get 1000$ for your trading again . Them I go show yyou prove😂
Alexas58:
Because you don’t have sense

At least you see say I no dey trade like mumu like you

Wey no get senses at all

Oya show us your trading history for the past 7 days

Make we catch you again

You say u loose $2k yesterday ba

Breeze don blow now
Re: Crypto Currency Investors Thread by dauntless15(m): 8:20pm On Mar 11, 2025
Robnectar:
Is like d person wey get ur key lose guard, shiit grin grin
Thankgod for internet, if not person like you wey they suppose break like toothpick troway go dey exchange with people wey no be your father mate, keyboard warrior.
Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:20pm On Mar 11, 2025
Na your mate show say e loose -1998

But audio
Audio
Cloth chaser growing bald head
Re: Crypto Currency Investors Thread by dauntless15(m): 8:20pm On Mar 11, 2025
doyin01:
You ask people for 15k all in the name of one nonsense survey websites or not ??

Concerning your questions. , I am your nightmare , the person that will not allow stupid scammers and foolish thief like you to get client on this thread...bye grin
who are you again, this is not the way to get me to notice you bro. undecided
Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:23pm On Mar 11, 2025
dauntless15:
who are you again, this is not the way to get me to notice you bro. undecided
No notice c money

Cmoney say make you send wallet adress say e wan pay $15 for rob class

E don reach time to send person wey need money money

Baba wan run

We hold am
By the balls today

#justice for deflover
Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:25pm On Mar 11, 2025
In anything you do, not meet alexis aka deflover . I repeat , don’t meet that Werey, make him no organise sapele boys to kipnap you ooo. That’s 45 year man is desperate and depressed.

When you lap, put me on call for Intercontinental hotel for island . No be the class of alexis the 1 $ trader dey go there. Person where no fit buy azul. Deflover aka alexis ole Oloshi . I no want insult you for my 100 $ . Well the money don finish , you use scope come with another format for 20$. I wanted to give the Werey the 20$ so make him know say we no dey hungry for here like this sapele militants.

crazymommy:
This doyin , Alexa , robnectar and cmoney na weyrey.

I swear if I enter naija back I would love to meet this people physically.. dem don make me laugh tire grin most especially that doyin , na real weyrey
Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:27pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
In anything you do, not meet alexis aka deflover . I repeat , don’t meet that Werey, make him no organise sapele boys to kipnap you ooo. That’s 45 year man is desperate and depressed.

When you lap, put me on call for Intercontinental hotel for island . No be the class of alexis the 1 $ trader dey go there. Person where no fit buy azul. Deflover aka alexis ole Oloshi . I no want insult you for my 100 $ . Well the money don finish , you use scope come with another format for 20$. I wanted to give the Werey the 20$ so make him know say we no dey hungry for here like this sapele militants.
A for Apple
B for ball
C for Coward who cannot show proof

#Justice for deflover

Bring ur bald head …
I spit on am 🤣🤣🤣
Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:28pm On Mar 11, 2025
Alexas58:
No notice c money

Cmoney say make you send wallet adress say e wan pay $15 for rob class

E don reach time to send person wey need money money

Baba wan run

We hold am
By the balls today

#justice for deflover
A for Apple
B for ball
C for Coward who cannot show proof

#Justice for deflover

Bring ur bald head … cmoney22222
I spit on am 🤣🤣
Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:28pm On Mar 11, 2025
Ole… make we no make noise or disturb peolple again. I go send you 500$ make me self use 500 $ make we turn am to 1500 within 2 weeks. You game?

The issue be say , you go run with my money again. You go use make go tell your sapele bald headed vulture say you want buy the land of people whey them kpai them pikin collect the land. No be my money you go see.

Sebi you sabi market direction and you never buy car or house since. Ole ole ole 😂
Alexas58:
No notice c money

Cmoney say make you send wallet adress say e wan pay $15 for rob class

E don reach time to send person wey need money money

Baba wan run

We hold am
By the balls today

#justice for deflover
Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:30pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
Ole… make we no make noise or disturb peolple again. I go send you 500$ make me self use 500 $ make we turn am to 1500 within 2 weeks. You game?

The issue be say , you go run with my money again. You go use make go tell your sapele bald headed vulture say you want buy the land of people whey them kpai them pikin collect the land. No be my money you go see.

Sebi you sabi market direction and you never buy car or house since. Ole ole ole 😂
U think say I dey pluck money from trees??

Or I tell u say I don recover from wetin Luna do me?

I still value that little $1 profit I dey make from trades.. e no easy na …

See mumu goat…
If you get mind purchase funded next 100k account
Make I believe ur weight

Na prop firm

Make I help you pass am
Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:31pm On Mar 11, 2025
Na baba illegent wey go loose guard show you him PnL. You don make 13k $ at once for your life’s .

Niggar you go get bad belle ooo. Well na so sepele bald head peopl dey do. That’s why for that your picture , you already don get bald head.

Hahahahah

Alexas58:
A for Apple
B for ball
C for Coward who cannot show proof

#Justice for deflover

Bring ur bald head …
I spit on am 🤣🤣🤣
Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:32pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
Na baba illegent wey go loose guard show you him PnL. You don make 13k $ at once for your life’s .

Niggar you go get bad belle ooo. Well na so sepele bald head peopl dey do. That’s why for that your picture , you already don get bald head.

Hahahahah
Audio money….. 🤣🤣🤣🤣
When we see edited screenshot, we sabi am na

I spit on your bald head again…. U bully deflover with wrong accusations

Very wicked human being
Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:35pm On Mar 11, 2025
How you want buy car , how you want marry , how you want born, how you want pay sch fees, how you want pay of your mama break crate of egg for sapele. How you want pay , if your pikin point toy of 300k for mall or shop rite. You go use slap support the pikin. So sad. I no need to shop you screenshot. Okay . Ole ole ole 100 $ , even the 20$ you no go see for here
Alexas58:
U think say I dey pluck money from trees??

Or I tell u say I don recover from wetin Luna do me?

I still value that little $1 profit I dey make from trades.. e no easy na …

See mumu goat…
If you get mind purchase funded next 100k account
Make I believe ur weight

Na prop firm

Make I help you pass am
1 2 3 ... 4364 4365 4366 4367 4368 4369 4370 ... 4832 Reply

The Metaverse Investors ThreadNFT Investors ThreadSh!t Coin Investors Thread234

Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts

Viewing this topic: 4 guest(s)