Crypto Currency Investors Thread - Investment (4368) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Investment › Crypto Currency Investors Thread (5847958 Views)
1 2 3 ... 4365 4366 4367 4368 4369 4370 4371 ... 4832 Reply (Go Down)
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:36pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:Na so dem teach you … to inherit other people Problems? I like as God give everybody problems Face your own. Make I face my own …. Na why I say if you wan send me money Send me $10k make you help me life… you begin mock me 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭 Na man dey do man ooo Because man pass man |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:38pm On Mar 11, 2025 |
I helped your life with 100$. Now you say make I show you prove. I talk am again. We know people where get doings for here wey get money . Na them I fit show prove not a 1 $ trader like you. Oga show us proof say you get 1000$ for Binance , I go send you 100$ Ole Deflover The bald headed vulture. You never see anything . Them go lap you for nite bus go sapele this week . No worry Alexas58: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:39pm On Mar 11, 2025 |
dauntless15:If e pain u wella, drop ur house address only me go show up, seems we play too much ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:39pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:People no dey for your community wey never chop this night wey you wan dash outsider audio $100 U don see us as small pikin finish… If you get mind. Show us say you be big boy Do 1 million naira give away for here Make we feel U think say we be all those local mgebeke girls wey u dey impress with your calabar accent Your weight 🎶 |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:40pm On Mar 11, 2025 |
Beggi beggi . Beggi beggi . I don reach house oo. No be Uber ooo. Na crypto money I use buy mops oo. See the s for the mops . Oloshi deflover the scammer and beggar with orimapa balder head vulture. I say I no want insult person today , no provoke me ooo. 😂 Alexas58: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:41pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:Welcome home Big man with Lamborghini How many lambo you say you pack for house again?… make you motivate me, make I think about my life come cry this night Baff, chop, Then come make I drag you like tiger generator |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:42pm On Mar 11, 2025 |
Who be the us? Talk for yourself . You no get Wetin to talk again. You don dey defend. Person whey I respect him mouth here na prophetkelly . The machi get reply for mount no be you. You don sexy defend. Oloshi scammer Alexas58: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:43pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:🤣🤣🤣 |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:43pm On Mar 11, 2025 |
Alexas58:Send wallet address for the big man, make him bless ur useless life once more ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:44pm On Mar 11, 2025 |
Lamborghini man 😭😭😭😭😭😭😭😭😭 He say he get 5 lambo 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭 Life why are you unfair to me |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:44pm On Mar 11, 2025 |
1$ trader dey envisage Lamborghini. Lol. Show use your balance , you no gree, make we help you for your life, you want scam us. How you want take make am at 45 years.lol😂😜 Alexas58: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by dauntless15(m): 8:44pm On Mar 11, 2025 |
Robnectar:Na you suppose drop na, na u be the urchin with a big mouth who's jobless and trolls people online 24hrs everyday for a living. |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:45pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:Him wan dey for Sergio Ramos, person wey dey form low budget cr7 before ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:45pm On Mar 11, 2025 |
[BecUse you scam for 20$ and 100$ . You no get shades again? 😂 quote author=Alexas58 post=134496767]Lamborghini man 😭😭😭😭😭😭😭😭😭 He say he get 5 lambo 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭 Life why are you unfair to me[/quote] |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:46pm On Mar 11, 2025 |
dauntless15:stop crying, and if I drop ur useless papa no go show up ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by dauntless15(m): 8:46pm On Mar 11, 2025 |
Alexas58:lol I no even Sabi all this people you dey mention, na cruise I dey use the bunch of jokers here catch, when I wan unwind I come this thread and comment because I'm sure the jobless trolls must respond, it's like clockwork, I wish I can bet on it, they must respond. |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 8:46pm On Mar 11, 2025 |
dauntless15:You must think anyone cares...get away fucking scammer looking for 15k that his miserable father did not work for , thief !!!!! ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 8:47pm On Mar 11, 2025 |
dauntless15:Oh it is suddenly cruise , but if they had paid you the 15k you will collect it ba ? Ole jati jati..I hate scammers with passion ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:48pm On Mar 11, 2025 |
doyin01:15k survey menthrol crumbs hunter ![]() E dey pain me say I dey pay d bastard attention ![]() E b like say I lost 50naira, dats how useless he is ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:48pm On Mar 11, 2025 |
I don tell am say , make we enter trade contest with 500$ to see who go turn am to 1500$ in 2 weeks. But the issue be say, the Werey never see 500$ for a very long time . Make him no piantee with my money .alexis money na hard earned, my money no be hard end because na crypto. Robnectar: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:49pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:How you dey take start your Lamborghini? |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 8:49pm On Mar 11, 2025 |
Robnectar:Na una wey give am attention cause am. , if not that scammer won't have mouth to be talking |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:50pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:Person wey em still dey feed for house at his age,.. he just hunting for who to prey on, Make him drop wallet address or never to post shiit about market direction again , I don vex ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:51pm On Mar 11, 2025 |
doyin01:Ahswear down, to be frank ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:51pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:I will take the challenge …. You go first. Fund your account Trade for two weeks Show us daily entries of all your trades For two weeks When you are done If you make the $1500 I’ll start …. I wan compete with person wey get 5 Lamborghini ![]() When you enter position here, you let us know So we will track it in real Time |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:52pm On Mar 11, 2025 |
Come and contest and stop making noise deflover. You no get shot again? Come and contest . But don’t think you can run with my money this time. Ole 1 1 dollars. Wey want your 1 $ buy lambo 😂 Alexas58: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:52pm On Mar 11, 2025 |
Alexas58:When ur papa no fit afford bicycle tire, u dey ask how em dey take start Lamborghini ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:52pm On Mar 11, 2025 |
Good one. Show us say you get 500$ first for your account . No long talk Alexas58: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:53pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:Him go fade out, japaa ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:54pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:You get sense? You no wan start to show me say you get $500 for your own account? Or you think we believe in audio U called the shots show working little bitch Make everybody see as you take dey chase clout |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:54pm On Mar 11, 2025 |
Na me go personally carry him matte for head this thing. You think say I get anything doing. That ole no go get rest for here again Robnectar: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:55pm On Mar 11, 2025 |
cmoney22222:I accept the challenge Fund your $500 and start If you make $1500 in two weeks I’ll fund my own and start U Dey talk like market woman U don jam your match |
The Metaverse Investors Thread • NFT Investors Thread • Sh!t Coin Investors Thread • 2 • 3 • 4
Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts
Viewing this topic: Potvalor and 4 guest(s)


