₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,126 members, 8,438,971 topics. Date: Saturday, 04 July 2026 at 10:37 AM

Toggle theme

Crypto Currency Investors Thread - Investment (4368) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralInvestmentCrypto Currency Investors Thread (5846203 Views)

1 2 3 ... 4365 4366 4367 4368 4369 4370 4371 ... 4832 Reply (Go Down)

Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:36pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
How you want buy car , how you want marry , how you want born, how you want pay sch fees, how you want pay of your mama break crate of egg for sapele. How you want pay , if your pikin point toy of 300k for mall or shop rite. You go use slap support the pikin. So sad. I no need to shop you screenshot. Okay . Ole ole ole 100 $ , even the 20$ you no go see for here
Na so dem teach you … to inherit other people
Problems?

I like as God give everybody problems

Face your own. Make I face my own ….

Na why I say if you wan send me money

Send me $10k make you help me life… you begin mock me 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭

Na man dey do man ooo

Because man pass man
Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:38pm On Mar 11, 2025
I helped your life with 100$. Now you say make I show you prove. I talk am again.

We know people where get doings for here wey get money . Na them I fit show prove not a 1 $ trader like you. Oga show us proof say you get 1000$ for Binance , I go send you 100$

Ole
Deflover

The bald headed vulture. You never see anything . Them go lap you for nite bus go sapele this week . No worry
Alexas58:
Audio money….. 🤣🤣🤣🤣
When we see edited screenshot, we sabi am na

I spit on your bald head again…. U bully deflover with wrong accusations

Very wicked human being
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:39pm On Mar 11, 2025
dauntless15:
Thankgod for internet, if not person like you wey they suppose break like toothpick troway go dey exchange with people wey no be your father mate, keyboard warrior.
If e pain u wella, drop ur house address only me go show up, seems we play too muchgrin
Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:39pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
I helped your life with 100$. Now you say make I show you prove. I talk am again.

We know people where get doings for here wey get money . Na them I fit show prove not a 1 $ trader like you. Oga show us proof say you get 1000$ for Binance , I go send you 100$

Ole
Deflover

The bald headed vulture. You never see anything . Them go lap you for nite bus go sapele this week . No worry
People no dey for your community wey never chop this night wey you wan dash outsider audio $100

U don see us as small pikin finish…

If you get mind.

Show us say you be big boy

Do 1 million naira give away for here

Make we feel

U think say we be all those local mgebeke girls wey u dey impress with your calabar accent
Your weight 🎶
Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:40pm On Mar 11, 2025
Beggi beggi . Beggi beggi . I don reach house oo. No be Uber ooo. Na crypto money I use buy mops oo. See the s for the mops .

Oloshi deflover the scammer and beggar with orimapa balder head vulture. I say I no want insult person today , no provoke me ooo. 😂
Alexas58:
Na so dem teach you … to inherit other people
Problems?

I like as God give everybody problems

Face your own. Make I face my own ….

Na why I say if you wan send me money

Send me $10k make you help me life… you begin mock me 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭

Na man dey do man ooo

Because man pass man
Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:41pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
Beggi beggi . Beggi beggi . I don reach house oo. No be Uber ooo. Na crypto money I use buy mops oo. See the s for the mops .

Oloshi deflover the scammer and beggar with orimapa balder head vulture. I say I no want insult person today , no provoke me ooo. 😂
Welcome home Big man with Lamborghini

How many lambo you say you pack for house again?… make you motivate me, make I think about my life come cry this night

Baff, chop,
Then come make I drag you like tiger generator
Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:42pm On Mar 11, 2025
Who be the us? Talk for yourself . You no get Wetin to talk again. You don dey defend.

Person whey I respect him mouth here na prophetkelly . The machi get reply for mount no be you. You don sexy defend. Oloshi scammer
Alexas58:
People no dey for your community wey never chop this night wey you wan dash outsider audio $100

U don see us as small pikin finish…

If you get mind.

Show us say you be big boy

Do 1 million naira give away for here

Make we feel
Your weight 🎶
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:43pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
Beggi beggi . Beggi beggi . I don reach house oo. No be Uber ooo. Na crypto money I use buy mops oo. See the s for the mops .

Oloshi deflover the scammer and beggar with orimapa balder head vulture. I say I no want insult person today , no provoke me ooo. 😂
🤣🤣🤣
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:43pm On Mar 11, 2025
Alexas58:
Welcome home Big man with Lamborghini

How many lambo you say you pack for house again?… make you motivate me, make I think about my life come cry this night

Baff, chop,
Then come make I drag you like tiger generator
Send wallet address for the big man, make him bless ur useless life once more grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:44pm On Mar 11, 2025
Lamborghini man

😭😭😭😭😭😭😭😭😭

He say he get 5 lambo

😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭

Life why are you unfair to me
Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:44pm On Mar 11, 2025
1$ trader dey envisage Lamborghini. Lol. Show use your balance , you no gree, make we help you for your life, you want scam us. How you want take make am at 45 years.lol😂😜
Alexas58:
Welcome home Big man with Lamborghini

How many lambo you say you pack for house again?… make you motivate me, make I think about my life come cry this night

Baff, chop,
Then come make I drag you like tiger generator
Re: Crypto Currency Investors Thread by dauntless15(m): 8:44pm On Mar 11, 2025
Robnectar:
If e pain u wella, drop ur house address only me go show up, seems we play too muchgrin
Na you suppose drop na, na u be the urchin with a big mouth who's jobless and trolls people online 24hrs everyday for a living.
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:45pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
Who be the us? Talk for yourself . You no get Wetin to talk again. You don dey defend.

Person whey I respect him mouth here na prophetkelly . The machi get reply for mount no be you. You don sexy defend. Oloshi scammer
Him wan dey for Sergio Ramos, person wey dey form low budget cr7 beforegrin
Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:45pm On Mar 11, 2025
[BecUse you scam for 20$ and 100$ . You no get shades again? 😂 quote author=Alexas58 post=134496767]Lamborghini man

😭😭😭😭😭😭😭😭😭

He say he get 5 lambo

😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭

Life why are you unfair to me[/quote]
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:46pm On Mar 11, 2025
dauntless15:
Na you suppose drop na, na u be the urchin with a big mouth who's jobless and trolls people online 24hrs everyday for a living.
stop crying, and if I drop ur useless papa no go show up grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by dauntless15(m): 8:46pm On Mar 11, 2025
Alexas58:
No notice c money

Cmoney say make you send wallet adress say e wan pay $15 for rob class

E don reach time to send person wey need money money

Baba wan run

We hold am
By the balls today

#justice for deflover
lol I no even Sabi all this people you dey mention, na cruise I dey use the bunch of jokers here catch, when I wan unwind I come this thread and comment because I'm sure the jobless trolls must respond, it's like clockwork, I wish I can bet on it, they must respond.
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 8:46pm On Mar 11, 2025
dauntless15:
who are you again, this is not the way to get me to notice you bro. undecided
You must think anyone cares...get away fucking scammer looking for 15k that his miserable father did not work for , thief !!!!! angry
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 8:47pm On Mar 11, 2025
dauntless15:
lol I no even Sabi all this people you dey mention, na cruise I dey use the bunch of jokers here catch, when I wan unwind I come this thread and comment because I'm sure the jobless trolls must respond, it's like clockwork, I wish I can bet on it, they must respond.
Oh it is suddenly cruise , but if they had paid you the 15k you will collect it ba ? Ole jati jati..I hate scammers with passion angry
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:48pm On Mar 11, 2025
doyin01:
You must think you are relevant here..get away fucking scammer looking for 15k that his miserable father did not work for , thief !!!!! angry
15k survey menthrol crumbs hunter grin grin

E dey pain me say I dey pay d bastard attention grin

E b like say I lost 50naira, dats how useless he is grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:48pm On Mar 11, 2025
I don tell am say , make we enter trade contest with 500$ to see who go turn am to 1500$ in 2 weeks. But the issue be say, the Werey never see 500$ for a very long time . Make him no piantee with my money .alexis money na hard earned, my money no be hard end because na crypto.
Robnectar:
Him wan dey for Sergio Ramos, person wey dey form low budget cr7 beforegrin
Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:49pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
I don tell am say , make we enter trade contest with 500$ to see who go turn am to 1500$ in 2 weeks. But the issue be say, the Werey never see 500$ for a very long time . Make him no piantee with my money .alexis money na hard earned, my money no be hard end because na crypto.
How you dey take start your Lamborghini?
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 8:49pm On Mar 11, 2025
Robnectar:
15k survey menthrol crumbs hunter grin grin

E dey pain me say I dey pay d bastard attention grin
Na una wey give am attention cause am. , if not that scammer won't have mouth to be talking
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:50pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
I don tell am say , make we enter trade contest with 500$ to see who go turn am to 1500$ in 2 weeks. But the issue be say, the Werey never see 500$ for a very long time . Make him no piantee with my money .alexis money na hard earned, my money no be hard end because na crypto.
Person wey em still dey feed for house at his age,.. he just hunting for who to prey on,
Make him drop wallet address or never to post shiit about market direction again , I don vexangry
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:51pm On Mar 11, 2025
doyin01:
Na una wey give am attention cause am. , if not that scammer won't have mouth to be talking
Ahswear down, to be frank angry
Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:51pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
I don tell am say , make we enter trade contest with 500$ to see who go turn am to 1500$ in 2 weeks. But the issue be say, the Werey never see 500$ for a very long time . Make him no piantee with my money .alexis money na hard earned, my money no be hard end because na crypto.
I will take the challenge ….

You go first. Fund your account

Trade for two weeks

Show us daily entries of all your trades

For two weeks

When you are done

If you make the $1500

I’ll start ….

I wan compete with person wey get 5 Lamborghini

grin

When you enter position here, you let us know

So we will track it in real
Time
Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:52pm On Mar 11, 2025
Come and contest and stop making noise deflover. You no get shot again? Come and contest . But don’t think you can run with my money this time. Ole 1 1 dollars. Wey want your 1 $ buy lambo 😂
Alexas58:
How you dey take start your Lamborghini?
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:52pm On Mar 11, 2025
Alexas58:
How you dey take start your Lamborghini?
When ur papa no fit afford bicycle tire, u dey ask how em dey take start Lamborghini undecided
Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:52pm On Mar 11, 2025
Good one. Show us say you get 500$ first for your account . No long talk

Alexas58:
I will take the challenge ….

You go first. Find your account

Trade for two weeks

Show us daily entries of all your trades

For two weeks

When you are done

If you make the $1500

I’ll start
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 8:53pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
Come and contest and stop making noise deflover. You no get shot again? Come and contest . But don’t think you can run with my money this time. Ole 1 1 dollars. Wey want your 1 $ buy lambo 😂
Him go fade out, japaa grin grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:54pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
Good one. Show us say you get 500$ first for your account . No long talk
You get sense?

You no wan start to show me say you get $500 for your own account?

Or you think we believe in audio

U called the shots show working little bitch

Make everybody see as you take dey chase clout
Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 8:54pm On Mar 11, 2025
Na me go personally carry him matte for head this thing. You think say I get anything doing. That ole no go get rest for here again

Robnectar:
Person wey em still dey feed for house at his age,.. he just hunting for who to prey on,
Make him drop wallet address or never to post shiit about market direction again , I don vexangry
Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 8:55pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
Na me go personally carry him matte for head this thing. You think say I get anything doing. That ole no go get rest for here again
I accept the challenge

Fund your $500 and start
If you make $1500 in two weeks

I’ll fund my own and start

U Dey talk like market woman

U don jam your match
1 2 3 ... 4365 4366 4367 4368 4369 4370 4371 ... 4832 Reply

The Metaverse Investors ThreadNFT Investors ThreadSh!t Coin Investors Thread234

Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts

Viewing this topic: 6 guest(s)