₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,985 members, 8,443,315 topics. Date: Saturday, 11 July 2026 at 03:05 PM

Toggle theme

Crypto Currency Investors Thread - Investment (4373) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralInvestmentCrypto Currency Investors Thread (5885181 Views)

1 2 3 ... 4370 4371 4372 4373 4374 4375 4376 ... 4834 Reply (Go Down)

Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 9:40pm On Mar 11, 2025
dauntless15:
If to say I post over 2k balance too na another jealousy war for start, small Kobo kobo as you call it una Neva get joy for almost two weeks because of it, if I post more imagine what would happen.
Know be wetin you post dem dey talk about , na the fact say you wan scam people for 15k with all the audio money wey you get grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by Nobody: 9:41pm On Mar 11, 2025
Robnectar:
Lwkmd4here grin grin
doyin01:
Oga so where do you want to sell your 20 usdt if not p2p ? Or are you up to something ?? undecided
Na my first attempt.. I gat japa my 2O dolls before binance chop everything
Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 9:41pm On Mar 11, 2025
Werey na 100k dem dey use buy dog😁😁 anyways you can't know because dog is more expensive than what your brain is charging.

dauntless15:
When be that, I no wan adopt dogs so why would I send 100k, remind me again.
Re: Crypto Currency Investors Thread by dauntless15(m): 9:41pm On Mar 11, 2025
doyin01:
Know be wetin you post dem dey talk about , na the fact say you wan scam people for 15k with all the audio money wey you get grin
The people no get name? Till now they no come talk na you the jobless one dey shout upandan, so you just wake up and claim whatever it's now true.
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 9:41pm On Mar 11, 2025
dauntless15:
But I am eager to see it, post it fast I wan go offline.
Nothing to see

When I am done with whatever I want to do , trust me na you go run come this thread come make noise grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by dauntless15(m): 9:42pm On Mar 11, 2025
doyin01:
Nothing to see

When I am done with whatever I want to do , trust me na you go run come this thread come make noise grin
empty barrels and noise, oga rest, you've been noticed, I know attention dey do u like Cocaine.
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 9:43pm On Mar 11, 2025
foxman04:
Na my first attempt.. I gat japa my 2O dolls before binance chop everything
What exactly do you want ? You said you want to withdraw 20 dollars and they told you how you can withdraw it and you said no you do not want..so what exactly do you want them to do for you ?
Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 9:43pm On Mar 11, 2025
Not even audio money

He said it clearly when they asked him, he said his mentees come to him, like begging him to teach them.

Na Rob gist us say werey class na 15k
doyin01:
Know be wetin you post dem dey talk about , na the fact say you wan scam people for 15k with all the audio money wey you get grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 9:43pm On Mar 11, 2025
dauntless15:
empty barrels and noise, oga rest, you've been noticed, I know attention dey do u like Cocaine.
Keep running your mouth , you go soon calm down grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by dauntless15(m): 9:43pm On Mar 11, 2025
Prophetkelly:
Werey na 100k dem dey use buy dog😁😁 anyways you can't know because dog is more expensive than what your brain is charging.
Ahh here comes the clown, 40years old man with no bearing in life.
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 9:43pm On Mar 11, 2025
Alexas58:
Cmoney22222

See Tron wallet adress

Make I pour spit for your bald head

Tueh

TCyrXaKp1j5i3MdAMiz6xj6JAZ4r68sETU
I talk am nah, crumbs hunter grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by GRACEGLORY: 9:43pm On Mar 11, 2025
GRACEGLORY:
#Shib's got a better ROI. You ride the hype, boss. Me your boy here will ride the ROI. Buy #Shib like you want to commit suicide
Esteemed critics of the past, present, and future, I wish to bring to your attention the following assertion: SHIB is destined to achieve remarkable milestones. It is not a question of whether it will happen, but rather when it will occur.
Re: Crypto Currency Investors Thread by dauntless15(m): 9:44pm On Mar 11, 2025
doyin01:
Keep running your mouth , you go soon calm down grin
all this time you're using to threaten you suppose use am defame me since, no threaten again I dey piss for body like this, I wan die of fear oh mighty one. Fool.
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 9:45pm On Mar 11, 2025
doyin01:
Keep running your mouth , you go soon calm down grin
He is already crying like hungry squirrel nah grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 9:45pm On Mar 11, 2025
Robnectar:
I talk am nah, crumbs hunter grin
Yes ooo
Na man Dey do man

And na man Dey help man

E say e wan help me….
Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 9:45pm On Mar 11, 2025
Oga , want use reverse for me. Werey don confirm my odour say I get doings , you run drop wallet. Oloshi, you need to be humble when you need favour from a king . Beggar with pride. Show some courtesy you scammer.

I like as you confirm yourself say I get doings.

Alexas58:
Cmoney22222

See Tron wallet adress

Make I pour spit for your bald head

Tueh

TCyrXaKp1j5i3MdAMiz6xj6JAZ4r68sETU
Re: Crypto Currency Investors Thread by Nobody: 9:45pm On Mar 11, 2025
doyin01:
What exactly do you want ? You said you want to withdraw 20 dollars and they told you how you can withdraw it and you said no you do not want..so what exactly do you want them to do for you ?
Shey you dey ment ni undecided.
Who you dey open eye for
Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 9:45pm On Mar 11, 2025
Na your papa footsteps I dey follow na dauntless dumbness

Your fada na my mentor..
dauntless15:
Ahh here comes the clown, 40years old man with no bearing in life.
Re: Crypto Currency Investors Thread by dauntless15(m): 9:45pm On Mar 11, 2025
Prophetkelly:
Na your papa footsteps I dey follow na dauntless dumbness

Your fada na my mentor..
grin e pain am
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 9:45pm On Mar 11, 2025
dauntless15:
all this time you're using to threaten you suppose use am defame me since, no threaten again I dey piss for body like this, I wan die of fear oh mighty one. Fool.
My people say groom wey dem dey bring wife come meet know dey rush., relax na..
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 9:45pm On Mar 11, 2025
Alexas58:
Yes ooo
Na man Dey do man

And na man Dey help man

E say e wan help me….
U go use d money go take colos nah, grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 9:46pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
Oga , want use reverse for me. Werey don confirm my odour say I get doings , you run drop wallet. Oloshi, you need to be humble when you need favour from a king . Beggar with pride. Show some courtesy you scammer.

I like as you confirm yourself say I get doings.
See mumu

You no get doings

I pour spit for your face

And I accept the challenge again

If you turn $500 to $1500 in two weeks

I’ll do the same
Re: Crypto Currency Investors Thread by dauntless15(m): 9:46pm On Mar 11, 2025
Robnectar:
He is already crying like hungry squirrel nah grin
cheesy eyah, hunger don dey make you see visions.
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 9:47pm On Mar 11, 2025
Prophetkelly:
Na your papa footsteps I dey follow na dauntless dumbness

Your fada na my mentor..
grin grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 9:47pm On Mar 11, 2025
Omorh you for pay dauntless dumbness 15kfor Rob make this werey mind calm small

That 15k dey pain am..e wan cry
cmoney22222:
Oga , want use reverse for me. Werey don confirm my odour say I get doings , you run drop wallet. Oloshi, you need to be humble when you need favour from a king . Beggar with pride. Show some courtesy you scammer.

I like as you confirm yourself say I get doings.
Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 9:47pm On Mar 11, 2025
King no dry help proud people . Show some courtesy you scammer . I like say you confirm say man pass man. I like say you confirm say no be Cho Cho Cho.

Alexas58:
Yes ooo
Na man Dey do man

And na man Dey help man

E say e wan help me….
Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 9:47pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
He can’t nah…
You no get shame for mouth

Na just talk talk talk
Re: Crypto Currency Investors Thread by dauntless15(m): 9:47pm On Mar 11, 2025
doyin01:
My people say groom wey dem dey bring wife come meet know dey rush., relax na..
No waste time again, just get to work, all this cho cho cho, dog wey dey bite no dey bark.
Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 9:47pm On Mar 11, 2025
Alexas58:
See mumu

You no get doings

I pour spit for your face

And I accept the challenge again

If you turn $500 to $1500 in two weeks

I’ll do the same
.
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 9:48pm On Mar 11, 2025
foxman04:
Shey you dey ment ni undecided.
Who you dey open eye for
Haaaa e never reach fight na

You said you want to withdraw , they explained to you and you said you are not interested.. so what exactly do you want ?

Let me shock you. , 99% of the people who come to this thread to ask similar question..in most cases they had a mission , they are up to something.. and your response already showed it.

With that your nonsense $20 you are shouting
Re: Crypto Currency Investors Thread by dauntless15(m): 9:48pm On Mar 11, 2025
Prophetkelly:
Omorh you for pay dauntless dumbness 15kfor Rob make this werey mind calm small

That 15k dey pain am..e wan cry
Boss I'm broke please help me. Courtesy of rob cheesy cheesy
Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 9:48pm On Mar 11, 2025
cmoney22222:
King no dry help proud people . Show some courtesy you scammer . I like say you confirm say man pass man. I like say you confirm say no be Cho Cho Cho.
I dey let people know say you be audio

You no fit use me chase clout o
1 2 3 ... 4370 4371 4372 4373 4374 4375 4376 ... 4834 Reply

The Metaverse Investors ThreadNFT Investors ThreadSh!t Coin Investors Thread234

Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts

Viewing this topic: 3 guest(s)