₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,934 members, 8,443,042 topics. Date: Saturday, 11 July 2026 at 05:55 AM

Toggle theme

Crypto Currency Investors Thread - Investment (4374) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralInvestmentCrypto Currency Investors Thread (5882758 Views)

1 2 3 ... 4371 4372 4373 4374 4375 4376 4377 ... 4834 Reply (Go Down)

Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 9:48pm On Mar 11, 2025
foxman04:
Shey you dey ment ni undecided.
Who you dey open eye for
Didirin, Dem don job u for p2p before?? undecided
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 9:48pm On Mar 11, 2025
dauntless15:
No waste time again, just get to work, all this cho cho cho, dog wey dey bite no dey bark.
Dey play...pitbull dey bark and e dey bite.. grin : grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by Nobody: 9:49pm On Mar 11, 2025
Robnectar:
Didirin, Dem don job u for p2p before?? undecided
Baba iya didirin
Re: Crypto Currency Investors Thread by dauntless15(m): 9:50pm On Mar 11, 2025
doyin01:
Dey play...pitbull dey bark and e dey bite.. grin : grin
Lol Internet, everyone is a lion even if they're some insignificant spec of dust living under a rock somewhere, I'm outta here, the entertainment was awesome, I'll check back same time tomorrow, hope you have more tricks up your empty head.
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 9:50pm On Mar 11, 2025
dauntless15:
Lol Internet, everyone is a lion even if they're some insignificant spec of dust living under a rock somewhere, I'm outta here, the entertainment was awesome, I'll check back same time tomorrow, hope you have more tricks up your empty head.
Bla bla bla
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 9:51pm On Mar 11, 2025
dauntless15:
cheesy eyah, hunger don dey make you see visions.
Ur number get opay account number, make I send u d 15k, add 1k for mentor for form grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by Nobody: 9:51pm On Mar 11, 2025
doyin01:
Haaaa e never reach fight na

You said you want to withdraw , they explained to you and you said you are not interested.. so what exactly do you want ?

Let me shock you. , 99% of the people who come to this thread to ask similar question..in most cases they had a mission , they are up to something.. and your response already showed it.

With that your nonsense $20 you are shouting
I get it now.. crypto don chop una papa finish so una dey look for who una go frustrate, Ogun pai una one by one..
No different from that betting trade. Jonzing mofos
Re: Crypto Currency Investors Thread by dauntless15(m): 9:51pm On Mar 11, 2025
doyin01:
Bla bla bla
Btw keep up with this your trolling career and do well to hide yourself cuz the day anything about you go leak, that day anywhere you dey for that Lagos slum you're hiding in, I'll find you bro, and e no go funny.
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 9:51pm On Mar 11, 2025
Robnectar:
Ur number get opay account number, make I send u d 15k, add 1k for mentor for form grin
grin grin grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 9:52pm On Mar 11, 2025
doyin01:
Bla bla bla
Him brain dey calcufast nih, him dey fasta fasto pass him shadow grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by dauntless15(m): 9:52pm On Mar 11, 2025
Robnectar:
Ur number get opay account number, make I send u d 15k, add 1k for mentor for form grin
I'm broke boss please help me wink
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 9:52pm On Mar 11, 2025
foxman04:
I get it now.. crypto don chop una papa finish so una dey look for who una go frustrate, Ogun pai una one by one..
No different from that betting trade. Jonzing mofos
From "I need help " to "ogun kpai"..what a transition grin grin you don dey reveal yourself small small..continue
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 9:53pm On Mar 11, 2025
doyin01:
grin grin grin
Lemme take my L in peace nah doyin grin grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 9:53pm On Mar 11, 2025
Tell the person wey dey f**CK you to help your life

dauntless15:
Boss I'm broke please help me. Courtesy of rob cheesy cheesy
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 9:53pm On Mar 11, 2025
dauntless15:
Btw keep up with this your trolling career and do well to hide yourself cuz the day anything about you go leak, that day anywhere you dey for that Lagos slum you're hiding in, I'll find you bro, and e no go funny.
grin grin okay your body go soon calm down.

Na here we dey na grin

And if I know dey naija ?? grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by dauntless15(m): 9:54pm On Mar 11, 2025
Prophetkelly:
Tell the person wey dey f**CK you to help your life
And you dey fvck rob, na why you dey carry his biz for head, gaybriel.
Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 9:54pm On Mar 11, 2025
😁😁😁 na that guy wey dey always get usdt to sell every week

As e no see one customer, he came with another format this nite
doyin01:
From "I need help " to "ogun kpai"..what a transition grin grin you don dey reveal yourself small small..continue
Re: Crypto Currency Investors Thread by dauntless15(m): 9:55pm On Mar 11, 2025
doyin01:
grin grin okay your body go soon calm down.

Na here we dey na grin

And if I know dey naija ?? grin
Na only you dey o, I have a life in the real world, no be nairaland here wey ekuke dey form pitbull.
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 9:55pm On Mar 11, 2025
doyin01:
From "I need help " to "ogun kpai"..what a transition grin grin you don dey reveal yourself small small..continue
Doyin, what a real transition,.. him left brain dey acceletransit, and useless dauntless say I no go school, see as I dey discover new words wey no dey dictionary grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 9:55pm On Mar 11, 2025
dauntless15:
Na only you dey o, I have a life in the real world, no be nairaland here wey ekuke dey form pitbull.
Drop account nah bros, shalaye too much grin

Shey u no wan make I join ur village elders for ur Whatsapp group ni cheesy
Re: Crypto Currency Investors Thread by Prophetkelly(m): 9:56pm On Mar 11, 2025
No. Na your fada I dey fu**k na why your matter dey pain me because your fada no dey useless like you. He get doings.

I come dey wonder if na this man I dey f...k na em born this 15k criminal so
dauntless15:
And you dey fvck rob, na why you dey carry his biz for head, gaybriel.
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01:
Adeyi Jonathan apeh.

You cannot scam people or try to scam people and go Scot free.
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 9:57pm On Mar 11, 2025
dauntless15:
Na only you dey o, I have a life in the real world, no be nairaland here wey ekuke dey form pitbull.
Okay Jonathan
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 9:57pm On Mar 11, 2025
doyin01:
Adeyi Jonathan apeh
Omo ale nih,.. d weyrey self get woran woran grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by Alexas58: 9:57pm On Mar 11, 2025
doyin01:
.
I no support you for this one ooo
Know where cruise dey end
Re: Crypto Currency Investors Thread by Dundalk(m): 9:57pm On Mar 11, 2025
embarassed

Omo wetin dey sup for here...

shocked
Re: Crypto Currency Investors Thread by dauntless15(m): 9:58pm On Mar 11, 2025
doyin01:
Okay Jonathan
Is that all you have? My name?
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 9:58pm On Mar 11, 2025
dauntless15:
I'm broke boss please help me wink
Drop d account number 😭
Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 9:58pm On Mar 11, 2025
foxman04:
Baba iya didirin
Ma worry, ogun Iya nwa nle grin
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 9:59pm On Mar 11, 2025
dauntless15:
Is that all you have? My name?
E never end oooo bros..film just wan start..no rush.. we all dey here na.. grin

When I am done with you , you go send me DM tire.. grin grin

Shebi instead make you go find work , you say na scam you wan dey do ? If one scape goat never dey , others know go rest
Re: Crypto Currency Investors Thread by doyin01: 9:59pm On Mar 11, 2025
Alexas58:
I no support you for this one ooo
Know where cruise dey end
You will soon know it is not cruise. , this is for real..no peace for scammers like you
Re: Crypto Currency Investors Thread by dauntless15(m): 9:59pm On Mar 11, 2025
Prophetkelly:
No. Na your fada I dey fu**k na why your matter dey pain me because your fada no dey useless like you. He get doings.

I come dey wonder if na this man I dey f...k na em born this 15k criminal so
incoherent nonsense I can't make any sense of it, abeg have you ever been in a classroom.
1 2 3 ... 4371 4372 4373 4374 4375 4376 4377 ... 4834 Reply

The Metaverse Investors ThreadNFT Investors ThreadSh!t Coin Investors Thread234

Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts

Viewing this topic: 17 guest(s)