₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,110 members, 8,448,735 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 06:19 PM

Toggle theme

Wetin Be This ?? - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceWetin Be This ?? (742 Views)

1 Reply (Go Down)

Wetin Be This ?? by EFULEFU1(op): 10:10am On May 28, 2025
I get dis female friend wey we dey friends for Facebook, na my mate for university. Every day, she dey poke me for Facebook, and I dey think say maybe she like me or wetin she want. I take her number, send her message, and she dey call me "bro" every time. But she still dey poke me every day for Facebook, and I no sabi wetin she dey try do. You sabi?
Re: Wetin Be This ?? by Celestialsword: 10:31am On May 28, 2025
EFULEFU1:
I get dis female friend wey we dey friends for Facebook, na my mate for university. Every day, she dey poke me for Facebook, and I dey think say maybe she like me or wetin she want. I take her number, send her message, and she dey call me "bro" every time. But she still dey poke me every day for Facebook, and I no sabi wetin she dey try do. You sabi?
how old are you
Re: Wetin Be This ?? by EFULEFU1(op): 10:32am On May 28, 2025
Celestialsword:
how old are you
Why
Re: Wetin Be This ?? by muyico(m): 10:40am On May 28, 2025
Ur ages?
Re: Wetin Be This ?? by EFULEFU1(op): 10:41am On May 28, 2025
muyico:
Ur ages?
Ah
Re: Wetin Be This ?? by muyico(m): 10:42am On May 28, 2025
Range it btwn ??
EFULEFU1:
Ah
Re: Wetin Be This ?? by EFULEFU1(op): 10:50am On May 28, 2025
muyico:
Range it btwn ??
Are you okay?
Re: Wetin Be This ?? by muyico(m): 10:55am On May 28, 2025
EFULEFU1:
Are you okay?
bring down this post?? U sound childish
Re: Wetin Be This ?? by EFULEFU1(op): 10:57am On May 28, 2025
muyico:
bring down this post?? U sound childish
Why
Re: Wetin Be This ?? by columbus007(m): 12:12pm On May 28, 2025
Mtcewww na Efulefu una dey take serious 😏.
1 Reply

Men Wey Put Woman For House Wetin Be Una Experience With Woman?“wetin Be This, Don’t Zoom In” – Video Of Singer Ayra Starr At Her Recent Show.Una No De Even Waste Time Sef, Wetin Be This??234

What Porn & Masturbation Did To My Life – My True StorySomeone Should Advise This SimpAutograph Of Captain Save The Hoe