Crypto Currency Investors Thread - Investment (4586) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Investment › Crypto Currency Investors Thread (5779806 Views)
1 2 3 ... 4583 4584 4585 4586 4587 4588 4589 ... 4825 Reply (Go Down)
| Re: Crypto Currency Investors Thread by SeeWahala: 1:15am On Jul 16, 2025 |
Later him go dey shout say na him dey make the thread HOT 🔥 hehehe 😂🤣 Cmoneyewuuuu and this his so called 'thread-hotting' wey no fit even melt candle wax 😏 dey dodge for crypto thread dey form local yampion ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by SeeWahala: 1:17am On Jul 16, 2025 |
Just a small Paltry $100, na wetin make an adult male Homo Erectus turn something else 3 years straight and no respite on the horizon. |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by SeeWahala: 1:20am On Jul 16, 2025 |
Mehn cmoneyewuuuu, as a friend (and bonafide deflowerer 🌹) I have a duty to tell you the truth . . . Book Uber or start the trek to yaba, don't forget to take the turn TO THE LEFT you have a personal space waiting for you there 🤗 |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 3:54am On Jul 16, 2025*. Modified: 4:10am On Jul 16, 2025 |
Is anyone from your family the gate man there so they can mistakenly show my my ward. 😜 😂 SeeWahala: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Bet9jaVirtual: 3:59am On Jul 16, 2025 |
Rest in peace to my man audio money,55555 Caught stealing and lynched to death |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 5:04am On Jul 16, 2025 |
Cowards dies 100 times before their death.. hope you know this Bet9jaVirtual: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 6:29am On Jul 16, 2025 |
cmoney22222:Rolling on the floor with my rolling stones ![]() Abeg,. Is like Dem don thief my lighter ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Samueltemi337(m): 8:03am On Jul 16, 2025 |
Robnectar:Backup boy |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by SeeWahala: 8:47am On Jul 16, 2025 |
Samueltemi337:Hehehe 🤣😂 the boy na real 'backup' Na him type dey stand for back of choir dey make 'hmmm - mmmm ' noises when him no Sabi the words to the song wey dem dey sing for church ![]() Na still correct guy but him 'attache - by - force' too strong ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by SeeWahala: 8:49am On Jul 16, 2025 |
cmoney22222:Mschew 😴 screenshot wey I no even understand the jargons wey dem write ontop na him you wan use dey do 'comeback' ? 😏 See wetin I been dey talk about you? Just too dry and dull plus very repetitive ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by SeeWahala: 8:52am On Jul 16, 2025 |
cmoney22222:No be mistake anything baba, we have a perfectly good space for you there. Na me Dem admit before (back when my deflowering 🌹 skill dey raw) ![]() So as I commot I tell them to keep the space for my protege 🤗 but no waste time ooo, be like your case don dey worst pass my own small - small and if e too go far na underground dungeon with heavy generator chains dem go use on you for there |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by GRACEGLORY: 9:51am On Jul 16, 2025 |
patricknz:I'm sorry, I rode on the wave of that coin and exited after it got listed on Binance, the listing was my target though. I'm more interested in something that would be more profitable and yet to be listed on Binance: That's where the blessings in meme coins lies. |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by GRACEGLORY: 9:59am On Jul 16, 2025 |
cmoney22222:Jokes apart, Hatred is the coward's revenge for being intimidated. cmoney22222 leave those guys alone, they're in pains. |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 10:21am On Jul 16, 2025*. Modified: 1:03pm On Jul 16, 2025 |
SeeWahala:Dats Samuel almjiri president,... U can ask well and join his association,... U can't say no though ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by GRACEGLORY: 10:30am On Jul 16, 2025 |
GRACEGLORY:You're winning presently on BTC if you heeded my DCA call @$16.8K |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by GRACEGLORY: 10:52am On Jul 16, 2025 |
GRACEGLORY:Solana market cap @ $90 billion PayPal market cap @ $70 billion You dont know what... My GOD My GOD My GOD My GOD My GOD My GOD My GOD My GOD My GOD My GOD....
|
| Re: Crypto Currency Investors Thread by SeeWahala: 11:45am On Jul 16, 2025 |
GRACEGLORY:Come oo why you talk say make cmoneyewuuuu no mind me? ![]() Abi i don follow you jealous before? ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by SeeWahala: 11:48am On Jul 16, 2025 |
GRACEGLORY:Hehehe 😂 🤣 No be small thing oo, the way you dey call Jehovah & God these days ehn . . . 😏 I pray make you ALTERNATIVE season come sha make some people no commit suicide on top your head this season ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 11:49am On Jul 16, 2025 |
Life is hard for yhe blind to see While screenshot is hard for a F0oL to comprehend. 😂 🤨🤨🤨 Seewahala , have you jealous graceglo and ilegend today,? Meaning SeeWahala: |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by SeeWahala: 11:52am On Jul 16, 2025 |
cmoney22222:Hehehe 😂🤣 bros, I gree say I be big F0oL not to put hand inside this bet9ja 3.1 wey una dey do for this thread ![]() I'm very unapologetic about it. I stand and wear my f0olhardiness with my full chest 🤗 Abi you no dey see as your mentor don dey call heaven and God anyhow this past few weeks e no easy for una at all at all I swear |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Uptober: 12:54pm On Jul 16, 2025 |
Robnectar:See who's talking. See pot calling kettle black! Have you forgotten that prior to September 2018 when you deactivated your previous moniker Jezyfreezman you used to be almajiri president on Nairaland? ![]() For the avoidance of doubt Robnectar is the same person as Jezyfreezman who deactivated his account in 2018 |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Robnectar(m): 1:01pm On Jul 16, 2025 |
Uptober:Deflover,.. how u doing ![]() |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by cmoney22222: 1:41pm On Jul 16, 2025 |
| Re: Crypto Currency Investors Thread by Analyscam50(m): 1:41pm On Jul 16, 2025 |
Uptober:We know them The same way ilegendd deactivated his main moniker Ilegend after his yansh and blokos pictures were all over nairaland. |
The Metaverse Investors Thread • NFT Investors Thread • Sh!t Coin Investors Thread • 2 • 3 • 4
Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts
Viewing this topic: 4 guest(s)

3 years straight and no respite on the horizon.
you have a personal space waiting for you there 🤗
why you talk say make cmoneyewuuuu no mind me?