How My Girlfriend Melted My Heart - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › How My Girlfriend Melted My Heart (21606 Views)
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by davillian(m): 2:32pm On Apr 08 |
Manculated:Op hasn’t gone through fire yet By the time he is back from hell he won’t know what love is |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by AhmeduandOkopi: 2:35pm On Apr 08 |
You don dey practice the future crying already? ![]() "And we both cried" |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by TheGreat99(m): 2:36pm On Apr 08 |
Una nor well o 😂😂😂 So watin dey go on for country not dey touch una? |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by Wealthoptulent(m): 2:37pm On Apr 08 |
Dshocker:well I am learning a new thing, he go LEARN a NEW THING make e no be the HARD way sha
|
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by IamAtAnger: 2:37pm On Apr 08 |
Well it's normal phase of growing sha... na small pikin still deu worry una two make una enjoy the moment 🤷♂️ |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by UnknownQueen(f): 2:37pm On Apr 08 |
Nicepoker:Even you yourself, one way or the other, you go still cry before you leave this earth... Tears na tears my guy |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by Precious201010(m): 2:39pm On Apr 08 |
You and Ur babe no get problem be that... The last time my babe visited, na E no easy by P-square we played |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by ogelekpomgam(m): 2:40pm On Apr 08 |
Dshocker:Hahahahaha.. In very darkman voice "you will learn,and you gonna learn the hard way.." ![]() |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by LockDown69(m): 2:40pm On Apr 08 |
When reality sets in for marriage. You go understand. na GheGhe University you suppose go. |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by Savedday2: 2:42pm On Apr 08 |
I think say na reasonable thing this one want talk! Hissss! |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by jojo1415: 2:43pm On Apr 08 |
For this Tinubu tenure una dey do that nonsense....I pity una,better go get ur PVC ready to vote next year. |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by Darklord1(m): 2:44pm On Apr 08 |
A Finished Man Speaks |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by nedekid: 2:44pm On Apr 08 |
Funny boy. This one na still learner, that lady repeated the same stunt on her other 3 boyfriends houses before and after she came to your apartment, as for her 2 sugar daddies to apologize she would have gone on her knees to lick the lolly pop according to VDM. Lol Bro if you no shine your eyes and remove some yeye emotions, you go cry taya according to geh geh. |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by T0BY(m): 2:44pm On Apr 08 |
I hope say no be product of single mother without father figure? Some of Dem dey usually behave like this |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by henrydan(m): 2:46pm On Apr 08 |
You be mumu! |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by KIDfurniture(m): 2:46pm On Apr 08 |
How old re you ? Marry her asap ! I will come back here to check something ! lol werey boy - just enter marriage first ja re bigpicture001: |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by 43Ronin: 2:47pm On Apr 08 |
All this single mother children, very emotional |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by danzaki63: 2:48pm On Apr 08 |
These words are alien to me. Love Romance Emotions i am dead to them. well i hope you didnt get her pregnant that night. if not we shall welcome a HALO baby. |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by Galadimabawa: 2:48pm On Apr 08 |
Sound like all these social media generation |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by tropaz(m): 2:48pm On Apr 08 |
Your future is funny bro!!! I was just laughing sheepishly reading this your funny story.... Nice one... If it's true then you are still young at heart... Enjoy the moment while it last... |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by daclint(m): 2:49pm On Apr 08 |
Make thunder strike you down if u no marry that girl |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by DMCA: 2:50pm On Apr 08 |
Dshocker:woman don discover him mumu button ![]() |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by DMCA: 2:51pm On Apr 08 |
Double0h7:doubleh07 did u miss me? ![]() |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by Starpro87(m): 2:51pm On Apr 08 |
All these small boys shaaa. |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by Lovit(m): 2:52pm On Apr 08 |
This one mumu button dey him forehead ![]() |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by shadrach77: 2:54pm On Apr 08 |
Simp jati jati |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by callmetade: 2:58pm On Apr 08 |
abeg o ![]() If na like this,.. I no want |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by Iseddy: 3:00pm On Apr 08 |
You have given her a wildcard to use |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by missionmex(m): 3:01pm On Apr 08 |
| Re: How My Girlfriend Melted My Heart by advanceDNA: 3:01pm On Apr 08 |
high dose of cringe… I dont like sisi, pssuy as niggi…. |
His Voice Melted Her Heart! • This Picture Melted My Heart, Natural Love Is A Beautiful Thing. • How Can I Ask My Girlfriend To Leave My House After 3 Months? • 2 • 3 • 4
How Do I FFUCKK This Girl (need Help Badly) • Are Kenyan Babes Curvier Than SA Babes (18+) • Do Hausa Girls Have High Sex Drive?

