Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? (4244 Views)
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by naijaboiy: 7:49am On Oct 11, 2014 |
tosyne2much:Chibwike wey still dey chop presently ![]() |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by chibwike(m): 7:54am On Oct 11, 2014 |
tosyne2much:how u go answer, wetin u no understand...abi u mean stingyness, if na dat one...i don outgrow am na.. |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by chibwike(m): 7:54am On Oct 11, 2014 |
naijaboiy:Lol...i no understand, elaborate |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by Nobody: 7:55am On Oct 11, 2014 |
naijaboiy:Ole. ![]() |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by tosyne2much(op): 7:57am On Oct 11, 2014 |
naijaboiy:even at 80, Chibwike boot still dey on.. Lwkmd roflmao |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by tosyne2much(op): 8:00am On Oct 11, 2014 |
Make una help me beg MODS ooooo.. Is it because am not economical saying the truth that make my threads allergic to make FP ? Abi I don offend any of una b4 ni ?, abi we get beef ni? |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by chibwike(m): 8:00am On Oct 11, 2014 |
tosyne2much:make una explain to me wetin the Cacm mean na |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by Infomizer(m): 8:01am On Oct 11, 2014 |
When priorities no longer favour it, one's gotta shift focus. So, yes. |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by chibwike(m): 8:01am On Oct 11, 2014 |
tosyne2much:oya mods, do the needful...fp please |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by tosyne2much(op): 8:03am On Oct 11, 2014 |
MzMariah abeg no derail my thread oooo.. I don dey watch you since dey dodge the question.. Once again, the kweshion is, shey you don outgrow chop and clean mouth ?shekenaaaah ! ![]() |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by naijaboiy: 8:07am On Oct 11, 2014 |
chibwike:Chope babe and clean mouth... Enter the punny and bounce,,you don understand now? |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by naijaboiy: 8:08am On Oct 11, 2014 |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by Nobody: 8:09am On Oct 11, 2014 |
tosyne2much:Lmao. I no fit answer wetin I no understand o and moreover, I've don't think I've done such before. ![]() naijaboiy don't derail again biko. ![]() |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by naijaboiy: 8:13am On Oct 11, 2014 |
MzMariah:Ok,,i don stop ![]() |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by chibwike(m): 8:13am On Oct 11, 2014 |
naijaboiy:Ha...ok...me neva even reach that stage...talkless of to outgrow am |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by Pervert1(m): 8:14am On Oct 11, 2014 |
whatever I say here is due to the effect of too much alchohol that I took yesterday(hangover)......yes,eventually everybody outgrows that. wth is chop and clean mouth? |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by naijaboiy: 8:16am On Oct 11, 2014 |
chibwike:even me too ![]() |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by chibwike(m): 8:19am On Oct 11, 2014 |
naijaboiy:if i hear...nigerian boy like you |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by naijaboiy: 8:48am On Oct 11, 2014 |
chibwike:So you be canadian ![]() |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by chibwike(m): 8:50am On Oct 11, 2014 |
naijaboiy:maybe na..who knows....buh ur own don dey sure say u be naijaboy |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by naijaboiy: 8:57am On Oct 11, 2014 |
chibwike:So you mean say every nigerian guy dey chop and clean mouth? No let them hear you o ![]() |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by chibwike(m): 8:59am On Oct 11, 2014 |
naijaboiy:No be all...people like me no dey do am |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by naijaboiy: 9:01am On Oct 11, 2014 |
chibwike:And me too na ![]() |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by chibwike(m): 9:04am On Oct 11, 2014 |
naijaboiy:ur siggy dey talk different thing |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by naijaboiy: 9:10am On Oct 11, 2014 |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by chibwike(m): 9:14am On Oct 11, 2014 |
naijaboiy:i am....or were u just joking |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by stinggy(m): 9:58am On Oct 11, 2014 |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by Nobody: 11:03am On Oct 11, 2014 |
stinggy:Who give you kiss? ![]() |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by stinggy(m): 11:12am On Oct 11, 2014 |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by Nobody: 11:14am On Oct 11, 2014 |
stinggy:Lol. I've been around o. |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by stinggy(m): 12:55pm On Oct 11, 2014 |
| Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by Nobody: 1:49pm On Oct 11, 2014 |
stinggy:Ooooooohhhhhh!; but why did you gave to use drumsticks as an explanation?..... You ought to have used a corndog ( i dont eat corndogs), as an example ..Now I"ll have to remember this stuff, at the site of any drumstick I come across from now on. ![]() |
See Eat And Clean Mouth Has Turned To Eat And Purge(i Need Ur Help Asap ) • How I Pranked A Girl That Wanted To Chop My Money - Diary Of A Jobless Nigerian • Why Do Guys Lose Interest In Relationships After The Chase? • 2 • 3 • 4
My Runz Don Spoil Ooo.....how Do I Correct This? Help! • How To Win A Lady's Heart On Nairaland. Doing It Right • What's Your Say On This??? ( Photo )






