₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,388 members, 8,517,175 topics. Date: Wednesday, 11 November 2026 at 10:43 PM

Toggle theme

Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? (4244 Views)

1 2 3 Reply (Go Down)

Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by naijaboiy: 7:49am On Oct 11, 2014
tosyne2much:
Chibwike that is nat the answer the the question.. The question is, shey you don outgrow chop and clean mouth ? grin
Chibwike wey still dey chop presently grin
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by chibwike(m): 7:54am On Oct 11, 2014
tosyne2much:
Chibwike that is nat the answer the the question.. The question is, shey you don outgrow chop and clean mouth ? grin
how u go answer, wetin u no understand...abi u mean stingyness, if na dat one...i don outgrow am na..
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by chibwike(m): 7:54am On Oct 11, 2014
naijaboiy:
Chibwike wey still dey chop presently grin
Lol...i no understand, elaborate
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by Nobody: 7:55am On Oct 11, 2014
naijaboiy:
na once in a while food na...
Cos to dey prepare that starch na stress sad

You know say me na chef wink
Ole. grin
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by tosyne2much(op): 7:57am On Oct 11, 2014
naijaboiy:
Chibwike wey still dey chop presently grin
even at 80, Chibwike boot still dey on.. Lwkmd roflmao
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by tosyne2much(op): 8:00am On Oct 11, 2014
Make una help me beg MODS ooooo.. Is it because am not economical saying the truth that make my threads allergic to make FP ? Abi I don offend any of una b4 ni ?, abi we get beef ni?
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by chibwike(m): 8:00am On Oct 11, 2014
tosyne2much:
even at 80, Chibwike boot still dey on.. Lwkmd roflmao
make una explain to me wetin the Cacm mean na
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by Infomizer(m): 8:01am On Oct 11, 2014
When priorities no longer favour it, one's gotta shift focus. So, yes.
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by chibwike(m): 8:01am On Oct 11, 2014
tosyne2much:
Make una help me beg MODS ooooo.. Is it because am not economical about the truth that my threads barely make FP ? Abi I don offend any of una b4 ni ?
oya mods, do the needful...fp please
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by tosyne2much(op): 8:03am On Oct 11, 2014
MzMariah abeg no derail my thread oooo.. I don dey watch you since dey dodge the question.. Once again, the kweshion is, shey you don outgrow chop and clean mouth ?shekenaaaah ! grin
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by naijaboiy: 8:07am On Oct 11, 2014
chibwike:
Lol...i no understand, elaborate
Chope babe and clean mouth...

Enter the punny and bounce,,you don understand now?
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by naijaboiy: 8:08am On Oct 11, 2014
tosyne2much:
even at 80, Chibwike boot still dey on.. Lwkmd roflmao
Hehehehehe gringrin
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by Nobody: 8:09am On Oct 11, 2014
tosyne2much:
MzMariah abeg no derail my thread oooo.. I don dey watch you since dey dodge the question.. Once again, the kweshion is, shey you don outgrow chop and clean mouth ?shekenaaaah ! grin
Lmao.

I no fit answer wetin I no understand o and moreover, I've don't think I've done such before. wink

naijaboiy don't derail again biko. grin
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by naijaboiy: 8:13am On Oct 11, 2014
MzMariah:
Lmao.

I no fit answer wetin I no understand o and moreover, I've don't think I've done such before. wink

naijaboiy don't derail again biko. grin
Ok,,i don stop lipsrsealed
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by chibwike(m): 8:13am On Oct 11, 2014
naijaboiy:
Chope babe and clean mouth...

Enter the punny and bounce,,you don understand now?
Ha...ok...me neva even reach that stage...talkless of to outgrow am
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by Pervert1(m): 8:14am On Oct 11, 2014
whatever I say here is due to the effect of too much alchohol that I took yesterday(hangover)......yes,eventually everybody outgrows that.




wth is chop and clean mouth?
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by naijaboiy: 8:16am On Oct 11, 2014
chibwike:
Ha...ok...me neva even reach that stage...talkless of to outgrow am
even me too cheesy
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by chibwike(m): 8:19am On Oct 11, 2014
naijaboiy:
even me too cheesy
if i hear...nigerian boy like you
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by naijaboiy: 8:48am On Oct 11, 2014
chibwike:
if i hear...nigerian boy like you
So you be canadianhuh
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by chibwike(m): 8:50am On Oct 11, 2014
naijaboiy:
So you be canadianhuh
maybe na..who knows....buh ur own don dey sure say u be naijaboy
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by naijaboiy: 8:57am On Oct 11, 2014
chibwike:
maybe na..who knows....buh ur own don dey sure say u be naijaboy
So you mean say every nigerian guy dey chop and clean mouth? shocked

No let them hear you o lipsrsealed
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by chibwike(m): 8:59am On Oct 11, 2014
naijaboiy:
So you mean say every nigerian guy dey chop and clean mouth? shocked

No let them hear you o lipsrsealed
No be all...people like me no dey do am
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by naijaboiy: 9:01am On Oct 11, 2014
chibwike:
No be all...people like me no dey do am
And me too na huh
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by chibwike(m): 9:04am On Oct 11, 2014
naijaboiy:
And me too na huh
ur siggy dey talk different thing
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by naijaboiy: 9:10am On Oct 11, 2014
chibwike:
ur siggy dey talk different thing
gringrin
Don't tell me you're moved by that?
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by chibwike(m): 9:14am On Oct 11, 2014
naijaboiy:
gringrin
Don't tell me you're moved by that?
i am....or were u just joking
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by stinggy(m): 9:58am On Oct 11, 2014
MzMariah:
Stinggy kiss
Babes wth av u been?
Tnx for d kiss tongue
wink kiss
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by Nobody: 11:03am On Oct 11, 2014
stinggy:
Babes wth av u been?
Tnx for d kiss tongue
wink kiss
Who give you kiss? grin
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by stinggy(m): 11:12am On Oct 11, 2014
MzMariah:
Who give you kiss? grin
U did na, shy geh tongue
Whr av u bn?
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by Nobody: 11:14am On Oct 11, 2014
stinggy:
U did na, shy geh tongue
Whr av u bn?
Lol.
I've been around o.
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by stinggy(m): 12:55pm On Oct 11, 2014
MzMariah:
Lol.
I've been around o.
K now. Catch u in another thread wink
Whr'z miztola sef?
Re: Do Guys and Ladies Outgrow Chop And Clean Mouth ? by Nobody: 1:49pm On Oct 11, 2014
stinggy:
When you finish your meal at drumstix, wash your hand well and wipe your mouth using a sarviette paper.
Do you understand or you need further explanations/practicalshuh
Ooooooohhhhhh!; but why did you gave to use drumsticks as an explanation?..... You ought to have used a corndog ( i dont eat corndogs), as an example ..Now I"ll have to remember this stuff, at the site of any drumstick I come across from now on. angry angry
1 2 3 Reply

See Eat And Clean Mouth Has Turned To Eat And Purge(i Need Ur Help Asap ) • How I Pranked A Girl That Wanted To Chop My Money - Diary Of A Jobless Nigerian • Why Do Guys Lose Interest In Relationships After The Chase? • 2 • 3 • 4

My Runz Don Spoil Ooo.....how Do I Correct This? Help! • How To Win A Lady's Heart On Nairaland. Doing It Right • What's Your Say On This??? ( Photo )