See What My Girlfriend Bought For Me (+PICTURES) - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › See What My Girlfriend Bought For Me (+PICTURES) (6462 Views)
| Re: See What My Girlfriend Bought For Me (+PICTURES) by SMALLPENIS(op): 9:39pm On Oct 13, 2014 |
dims95:broda, I get Xbox1 wey I buy |
| Re: See What My Girlfriend Bought For Me (+PICTURES) by SMALLPENIS(op): 9:40pm On Oct 13, 2014 |
prettythicksme:am serious now o, I have repented from trolling ![]() |
| Re: See What My Girlfriend Bought For Me (+PICTURES) by Nobody: 10:12pm On Oct 13, 2014 |
SMALLPENIS:can i come down to your place this night to play the game with ya? ![]() |
| Re: See What My Girlfriend Bought For Me (+PICTURES) by Nobody: 1:47am On Oct 14, 2014 |
redfly:good talk |
| Re: See What My Girlfriend Bought For Me (+PICTURES) by Nobody: 2:06am On Oct 14, 2014 |
Medunah:my dear u av no idea. Especially wen its fifa, we dnt joke. Smallpenis abeg tell me say no b mikel dey d cover! Pic is blurry on my fone. Na xbox one u get? |
| Re: See What My Girlfriend Bought For Me (+PICTURES) by SMALLPENIS(op): 7:04am On Oct 14, 2014 |
shockwave91:yes o! And Its Hazard my main man thats on the cover! |
| Re: See What My Girlfriend Bought For Me (+PICTURES) by Mclick(m): 7:21am On Oct 14, 2014 |
Chai lucky you, pm me her number let me thank her for you ![]() |
| Re: See What My Girlfriend Bought For Me (+PICTURES) by Nobody: 7:47am On Oct 14, 2014 |
SMALLPENIS:kai nna eh lucky is not d right word to describe u o. And na ur babe cum knack u tear rubber fifa 15 on top xb1. *blessed* |
| Re: See What My Girlfriend Bought For Me (+PICTURES) by soldierdollar(m): 7:53am On Oct 14, 2014 |
Guy see as your thumb don enlarge because of game ![]() |
| Re: See What My Girlfriend Bought For Me (+PICTURES) by samflex(m): 8:17am On Oct 14, 2014 |
soldierdollar:Hahahaha...you just spoke my mind. E just be like aboki Dem thumb |
| Re: See What My Girlfriend Bought For Me (+PICTURES) by Hermanie(m): 10:09am On Oct 14, 2014 |
OP she seize your laptop, come buy you FIFA 15 for xbox 1. Abeg how u wan play am sef |
| Re: See What My Girlfriend Bought For Me (+PICTURES) by Pdizzle(m): 10:33am On Oct 14, 2014 |
For an average naija girl to spend close to 15k on what is taking your attention from her, marry her. Any girl wey buy me gamepad sef na to marry |
| Re: See What My Girlfriend Bought For Me (+PICTURES) by ninovandross(m): 11:26am On Oct 14, 2014 |
@op gve me dah cd na |
| Re: See What My Girlfriend Bought For Me (+PICTURES) by Hanasbay(m): 5:08am On Oct 23, 2014 |
adepiero:Help me ask am |
| Re: See What My Girlfriend Bought For Me (+PICTURES) by Hanasbay(m): 5:11am On Oct 23, 2014 |
SMALLPENIS:Nice one |
| Re: See What My Girlfriend Bought For Me (+PICTURES) by eckersley: 10:29pm On Nov 10, 2014*. Modified: 3:44am On Nov 11, 2014 |
redfly:Just like that? Marry her cos she bought him a pirated game? Even if it was an original. What do u think marriage is? Boyfriend and girlfriend, abi? What would u advise if she had cooked for him and had done his laundry? Marry him, his sisters, friends and maybe mother |
My Girlfriend Bought Me A Gift I Wont Use, Was I Wrong For Rejecting? • My Girlfriend Bought Me A Car For My Birthday • See what A Lover Bought For His Girlfriend As Birthday Gift(pics) • 2 • 3 • 4
How Do I Tell Her That I Don't Want To Marry Her ?? • He Seems To Like Large-breasted Women-- Lady Cries For Help..pics • How To Tell My Co-Worker That I Love Her?


)
