NYSC 2014 Batch C House - NYSC (790) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2014 Batch C House (1633159 Views)
1 2 3 ... 787 788 789 790 791 792 793 ... 1276 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 8:44am On Oct 15, 2014 |
sabiguy:All d best n enuf or replying ppl wey abuse u abeg. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by richybanky(m): 8:44am On Oct 15, 2014 |
Segunj8:Den dey kraze maybe na for eportal we go print am Yeye skul |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by duruallwell25(m): 8:46am On Oct 15, 2014 |
ifeoluwatoyin2:u need to pay cos u need d letter of introduction |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by richybanky(m): 8:47am On Oct 15, 2014 |
omolizzy:Lols... Sabiguy wey no sabi or wey no wan knw anybody.. Aswear d guy na 1 man mopol... Shalom ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 8:49am On Oct 15, 2014 |
Good morning to you all. Trust you all had a splendid night rest. It's a Wednesday today. Do have a wonderful day ahead. Cheers. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by depato88(m): 8:49am On Oct 15, 2014 |
the d day has come. letz wait n see |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Segunj8(m): 8:50am On Oct 15, 2014 |
Prettilicious:Thanks, u re sweet. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by richybanky(m): 8:52am On Oct 15, 2014 |
ifeoluwatoyin2:OAU shey? If is OAU, d To Whom/statement of result u collected.. is it from ur dept of frm Senate? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Segunj8(m): 8:52am On Oct 15, 2014 |
richybanky:Baba u dey vex gan oooo, make we jejely dey watch dis film. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 8:52am On Oct 15, 2014 |
sabiguy:Never! That i'm sure of. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by richybanky(m): 8:54am On Oct 15, 2014 |
Segunj8:E don taya me bro.. I no even dey sure sef if my dept meet up wit senate deadline. Na one mind I dey use follow everything for here.. Make den just paste d list so dat I go knw my fate |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 8:55am On Oct 15, 2014 |
Idboyostic:Na part of the thing na. Anyways, learnt your call numbers have been pasted. 'Sup, seen yours yet Morning BTW |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by pholarche(f): 8:56am On Oct 15, 2014 |
using this medium to inform all prospective batch c corp member in Ekiti State University that call up number has been pasted yesterday at the students affairs office,u can go n check or tell someone to check 4 u. av checked mine,didn't pay d 4k. I dont know about other schools. I also learnt dat call up letter would b ready a week b4 orientation I.e 28th |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 8:56am On Oct 15, 2014 |
emmytayor:Thanks man. Statement of result? Well, nah, not yet! Id card sef, my department never collect. Ain't entering that village until after 28th, then i'll be able to get everything. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 8:57am On Oct 15, 2014 |
richybanky:U dey look for trouble abi..ow u dey,waiting patiently I guess? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 8:58am On Oct 15, 2014 |
Mizcurrency:Congrats hun. Happy for you. Looool! And I didn't know I was always funny ooo. Thanks anyways, it's a compliment . Err...been thinking Ogun and been working towards it, I pray it works out. You nko?? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 8:59am On Oct 15, 2014 |
lilylurv:Looool! If I hear, e no lost oooo, e still dey. Morning 'aunty'. How was your night?? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 8:59am On Oct 15, 2014 |
wordsplay:Ohh! Then i'll do that soon. ![]() |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 9:00am On Oct 15, 2014 |
sabiguy:Exactly! Ah know when I carry pen and jotter begin de write list last night..the thing don dey my body ehn . Morning BTW. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 9:02am On Oct 15, 2014 |
omolizzy:Chai!! Bad sharp bush madam. When me just begin de write list. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by SirElaw(m): 9:03am On Oct 15, 2014 |
OMG!! So there's a thread like this and I've been dulling myself. Please who's doing the welcome o. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by richybanky(m): 9:04am On Oct 15, 2014 |
omolizzy:I just dey hail d guy ni nau.. Trouble ke, shey I look like pesin wey fit face d guy ni? I dey alrite ooo u nko? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 9:05am On Oct 15, 2014 |
richybanky:Bro I swear na u dey raise my hope for this nov batch o...ur faith too strong I recommend u go seminary o.patiently waiting today for dat yeye DSA to paste am. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by richybanky(m): 9:07am On Oct 15, 2014 |
sheyman4phy: Bro Dr AK no be God.. Na until DSA paste d list I go knw wetin dey on ground |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by SirElaw(m): 9:07am On Oct 15, 2014 |
richybanky:I sight you bro |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 9:08am On Oct 15, 2014 |
hawdi:Na man u b now,u fit rush buy all bt if I try am,I go forget many tins. |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by richybanky(m): 9:08am On Oct 15, 2014 |
SirElaw:E-law d great/potential engineer.. I see u bro☺ |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by navistar(m): 9:08am On Oct 15, 2014 |
SirElaw:Welcome!.. introduce yourself to the house ie name, Uni, dept and anything else you are comfortable in disclosing!! |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by LordClem(m): 9:08am On Oct 15, 2014 |
Please, a friend of mine is trying to make payment and this is the information he's getting. "Your transaction was not successful due to the following reason – Transaction Error Your transaction reference ID is – ----- Transaction Details" Please, what's the problem and what can he do? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by richybanky(m): 9:09am On Oct 15, 2014 |
SirElaw:Gbayi Boss.. U pay d 4k? |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by SirElaw(m): 9:10am On Oct 15, 2014 |
sheyman4phy:see awon goons mi |
| Re: NYSC 2014 Batch C House by Tnot(m): 9:11am On Oct 15, 2014 |
Morning guys, hope you all slept well... #Teamnocallupnumberyet |
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library • NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! • NYSC 2014 Batch B House • 2 • 3 • 4
NYSC 2016 Batch B Corps Members House • NYSC 2016 Batch A Corp Members House • Nysc 2015 Batch A
Yeye skul
hope say the feelings no lost #GoodMorning
