I Want To Be Banned From Today Till Friday! - Nairaland General - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › I Want To Be Banned From Today Till Friday! (949 Views)
| I Want To Be Banned From Today Till Friday! by DickDastardly(op): 2:55pm On Oct 15, 2014 |
I wouldn't wanna say the reason here. Mynd_44, the BANNER over me, over to you. Make you display your banning skill small ![]() |
| Re: I Want To Be Banned From Today Till Friday! by DickDastardly(op): 2:56pm On Oct 15, 2014 |
I'm waiting ![]() |
| Re: I Want To Be Banned From Today Till Friday! by menix(m): 2:56pm On Oct 15, 2014 |
Oya dey go, I don ban u... |
| Re: I Want To Be Banned From Today Till Friday! by DickDastardly(op): 2:57pm On Oct 15, 2014 |
menix:I'm serious o! |
| Re: I Want To Be Banned From Today Till Friday! by menix(m): 3:00pm On Oct 15, 2014 |
DickDastardly:Then prove it 2 mii by callin dat banner a morafuka... |
| Re: I Want To Be Banned From Today Till Friday! by DickDastardly(op): 3:01pm On Oct 15, 2014 |
| Re: I Want To Be Banned From Today Till Friday! by Tenim47(m): 3:05pm On Oct 15, 2014 |
Una dey make noise abeg |
| Re: I Want To Be Banned From Today Till Friday! by DickDastardly(op): 3:11pm On Oct 15, 2014 |
Tenim47:Na your shirt i go 1st tear then your okpolo eye go clear ![]() |
| Re: I Want To Be Banned From Today Till Friday! by menix(m): 3:13pm On Oct 15, 2014 |
DickDastardly:Hahah.. I swear u be ebola.. |
| Re: I Want To Be Banned From Today Till Friday! by menix(m): 3:15pm On Oct 15, 2014 |
DickDastardly:Abeg wen u tear d shirt, tell mii mk I comot Im nikka.. |
| Re: I Want To Be Banned From Today Till Friday! by lirusehn(m): 3:26pm On Oct 15, 2014 |
MoFfo ![]() |
| Re: I Want To Be Banned From Today Till Friday! by TunjiMsp: 5:22pm On Oct 15, 2014 |
Why are you making noise, ban your self by not logging on to this site, abi na by force |
| Re: I Want To Be Banned From Today Till Friday! by DickDastardly(op): 5:27pm On Oct 15, 2014 |
TunjiMsp:My hands are tied! ![]() |
Why Baracanista Must Be Banned From Nairaland - Cramjones • Nairaland Members That Should Be Banned? • 2 • 3 • 4
Customers Overwhelmed As MTN Ushers Nigerians Into Season Of Surprises. • The Rich People Of Lagos! • 21 Habits To Avoid In Public



