FUTA 2014/2015 Pre-degree - Education (7) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Education › FUTA 2014/2015 Pre-degree (24969 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 Reply (Go Down)
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by maaft(m): 10:57am On Nov 01, 2014 |
Dayzzy:bro. both semester matter. I scored more in my second semester |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by Babalolasamuel(m): 12:36pm On Nov 01, 2014 |
pelusky:wetin I hear be say na 200k |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by FolabiCash(op): 5:42pm On Nov 02, 2014 |
Babalolasamuel:The subjects yu chose when registering. That is. MATHS ENGLISH PHYSICS CHEMISTRY AND BIOLOGY OR ECONOMICS. 5 SUBJECTS. 10 QUESTIONS PER PAPER |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by FolabiCash(op): 5:44pm On Nov 02, 2014 |
Babalolasamuel:Na 210 I dey even hear but e fit possible sey na them go register the JAMB for us , as yu know sey na universities dey do JAMB REGISTRATIONS NOW |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by FolabiCash(op): 5:45pm On Nov 02, 2014 |
Babalolasamuel:Na 210K I DEY HEAR OH. I dey even hear but e fit possible sey na them go register the JAMB for us , as yu know sey na universities dey do JAMB REGISTRATIONS NOW |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by FolabiCash(op): 5:49pm On Nov 02, 2014 |
jeezzy:Lmaoo. Baba I don even taya to dey jack. how far how we go do accommodation na , where yu dey come from ? |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by FolabiCash(op): 5:51pm On Nov 02, 2014 |
Babalolasamuel:The last PDS entrance exam na 10 questions per subject but this year post utme na 5 questions per paper. but e sha no fit past 10 per paper |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by FolabiCash(op): 5:53pm On Nov 02, 2014 |
GUYS MAKE WE YARN BETTER YARN , MY GREAT EX PEDITES , HOW UNA GO HELP US GET ACCOMMODATION NAAA ? MY GUYS LETS TALK MAYNE, WHERE YALL COMING FROM AND WHEN WE GO MEET COS I GATS MEET ALL OF UNA |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by Dayzzy(m): 11:57pm On Nov 02, 2014 |
E don tey since i enter diz thread last....i didnt knw d exam don dey here like this..best of luch to evry1 sha folabicsh, lngst tym |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by FolabiCash(op): 1:42am On Nov 03, 2014 |
Dayzzy:baba me sef oh. thanks baba. which school fellowship sure pass to give accommodation na ? |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by jeezzy(m): 8:36am On Nov 03, 2014 |
FolabiCash:na lag I dey come from.... |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by FolabiCash(op): 8:52am On Nov 03, 2014 |
jeezzy:That one sef dey , na Ibadan I dey go from tho. make we dey yarn for Whatsapp ? |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by jeezzy(m): 9:33am On Nov 03, 2014 |
FolabiCash:OK 08169007518 |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by Babalolasamuel(m): 11:37am On Nov 03, 2014 |
coming from Ogun possibly 2morrow. if na 10 questions per paper, e mean say d questions go carry weight. |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by GodswillAJudins(m): 12:18pm On Nov 03, 2014 |
Guys but 200k without accomodation na real reap off o. |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by Temmydaryhour97: 12:38pm On Nov 03, 2014 |
According to the information that i heard from those who did the entrance exam before,they said it ten question per subject and d questions are very simple |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by Babalolasamuel(m): 12:43pm On Nov 03, 2014 |
GodswillAJudins:exactly.. |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by Babalolasamuel(m): 12:46pm On Nov 03, 2014 |
Temmydaryhour97:I hope and pray so oooo. cos did house don't tire me like madt |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by pelusky(m): 6:58pm On Nov 03, 2014 |
FolabiCash:Naa universities dey register JAMB now? For that 210k, I hear say accomodation join. |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by FolabiCash(op): 8:25pm On Nov 03, 2014 |
pelusky:Haaa. if accommodation join then FUTA DO GOOD OH |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by FolabiCash(op): 8:35pm On Nov 03, 2014 |
Babalolasamuel:Lool see this boss. which one be possibly better book your car space for berger tomorrow morning , I no think sey e hard like that sha |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by FolabiCash(op): 8:38pm On Nov 03, 2014 |
Babalolasamuel:Lool see this boss. which one be possibly, better book your car space for berger tomorrow morning. according to friends , e no hard like that sha |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by Babalolasamuel(m): 11:27pm On Nov 03, 2014 |
FolabiCash:na 2moro 4 SURE na. just dey take DAT one make d tin sweet . |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by pelusky(m): 7:45am On Nov 04, 2014 |
Babalolasamuel:10k for txtbks |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by pelusky(m): 7:50am On Nov 04, 2014 |
FolabiCash:We neva hear how d accomodation go be, cos d one dey later gave prev set b lyk farm, no water... |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by Babalolasamuel(m): 8:43am On Nov 04, 2014 |
pelusky:farm ke. if no water, e mean say na jungle den give dem. |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by FolabiCash(op): 1:12pm On Nov 04, 2014 |
So who don enter FUTA na ? gats see una oh |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by worisj(m): 1:40pm On Nov 04, 2014 |
pelusky:Guy na wa for you o ....who tell you say no water? .....I stayed in the pd hostel last year and theirs running water....boys and girls hostel have separate water tank!! |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by Babalolasamuel(m): 5:45pm On Nov 04, 2014 |
FolabiCash:me don enta but I dey outside. whatsapp 08109099221 |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by Slimtas: 7:32pm On Nov 04, 2014 |
If you neef accommodation just for the exam period, call me: 07039496535 |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by pelusky(m): 11:54am On Nov 05, 2014 |
I wish all of us success oh! (amen). When are we expecting result o? |
| Re: FUTA 2014/2015 Pre-degree by Babalolasamuel(m): 2:52pm On Nov 05, 2014 |
those FUTA guys be sadists. |
Futa 2014/ 2015 Post Graduate • FUTA 2014/2015 Pre Degree Programme • Federal University Of Technology Akure(futa) 2014/2015 Admission Session • 2 • 3 • 4
Ceiling Fan Falls During A Lecture At UNILAG Yesterday • Elizabeth Kperrun ZenAfri, Mobile App Developer Featured On BBC • FG Considers Compulsory Levy For Students In Primary, Secondary Schools
