₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,171 members, 8,444,168 topics. Date: Monday, 13 July 2026 at 08:52 AM

Toggle theme

My China Phone Problem (pls Who Wan Buy?) Dont Laugh Alone Ooo - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcMy China Phone Problem (pls Who Wan Buy?) Dont Laugh Alone Ooo (1064 Views)

1 Reply (Go Down)

My China Phone Problem (pls Who Wan Buy?) Dont Laugh Alone Ooo by justhelp(op): 12:55pm On Dec 25, 2014
My Blackberry don chop my money tire, na him I come vex yestaday sell am, come take some money buy Chinaphone! Now am in bigger trouble!!!1. E go full after 3 minutes of charging.2. The phone get TV, Touch screen, Nailcutter, Firelighter etc.3. I fit write Text message with a toothpick sef.4. The spelling get mistakes e.g NokLa, blackderry, i-pon, samswag etc.5. When aeroplane pass e go record"One missed Call".6. When a big car horn; e go show"Charger connected"7. When Chinese man pass e go show:"One Bluetooth device found"8. When fine lady waka pass, e go show "WiFi On"9. When ugly lady waka pass, e go show, "Virus detected"Abeg I wan sell am! Who wan buy ooo?Even as I dey find buyer, e dey show me for screen say "No contact found"Pls don't laugh alone,send 2dose u wish 2put smile on dia face.Do v a fruitful week
Re: My China Phone Problem (pls Who Wan Buy?) Dont Laugh Alone Ooo by kestolove95(m): 1:59pm On Dec 25, 2014
who don hear dagrin new single?
Re: My China Phone Problem (pls Who Wan Buy?) Dont Laugh Alone Ooo by Rounakid(m): 8:35pm On Dec 25, 2014
kestolove95:
who don hear dagrin new single?
mehn muah dy look for d tin ooo since... maybe i should check... It in my quys apartment, (olamide) u knw dey are all ibile utd
Re: My China Phone Problem (pls Who Wan Buy?) Dont Laugh Alone Ooo by kestolove95(m): 10:26pm On Dec 25, 2014
Rounakid:
mehn muah dy look for d tin ooo since... maybe i should check... It in my quys apartment, (olamide) u knw dey are all ibile utd
abg if u get am post am ma download am joor
1 Reply

My China Phone For Sale! Who Go Buy?Me And My China Phone!Tips To Know If Your Phone Is A China Phone234

Apkos At Polling CentreAccident That Occur Along Lagos To Ibadan Road, This Morning, 6 Beings Was Lost