Nigerian Pidgin Proverbs And My Translation To Them - Education - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Education › Nigerian Pidgin Proverbs And My Translation To Them (1606 Views)
| Nigerian Pidgin Proverbs And My Translation To Them by lyricalpontiff(op): 12:31pm On Jan 05, 2015 |
~ Man wey naked no dey put hand for pocket Translation: You can't do some things if there are no certain conditions. ~ Today newspaper na tomorrow Suya wrap Translation: Keep calm! Nothing last forever ~ Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef Translation: Just be patient. Let the game come to you. Don't rush! ~ Akara and moin moin get the same mama na wetin dey pass tru make dem different Translation: How you start doesn't matter, what matters is how you finish. ~ Wetin consign nama (cow) with face cap? Translation: Mind your business. ~ I get am before No be property Translation: stop living in the past and start living in the present. ~ If person too tey for party e go follow dem wash plate Translation: Don't outstay your welcome ~ Craze no hard to form, na the trekking be wahala Translation: Easier said than done ~ No matter how hot your temper be, e no fit roast yam. Translation: Calm down, your temper won't solve the problem ~ Every aboki to him kettle. Translation: Every man for himself ~ You no need cutlery to chop slap Translation: You don't need my translation to understand this, lol ~ E go better e go better,na im make Igbo man still dey Kano Translation: When there is hope, there is Life. ~ The different between bole and plantain chips na packaging Translation: Don't judge based on appearance alone ~ Escort me, Escort me, naim slave trade take start. Translation: Serious things sometimes start like joke ~ Na from play play dem dey form PLAYER Translation: Serious things sometimes start like a joke ~ Pikin wen use agbada take start guy go talk wetin e go wear wen e old. Translation: Slow and steady wins the race ~ The water wey dem use take make eba no fit come back. Translation: Don't cry over spilt milk ~ Shit no get bone but if you match am, you go jump Translation: some people or things we under estimate are often powerful. ~ Water no get enemy Translation: some things are necessary in our lives no matter their disadvantages. ~ Na carpenter sew your coat? Translation: a way of disapproval or saying something is wack ~ Them do you? Translation: an exclamation used to call someone to order ~ The way mess smell na so the shit too go smell Translation: the way someone starts something will be the same way he will end it. ~ Muscle pull hold your mouth? Translation: to make someone say something by him or her self ~ Instead of Satan to romance mummy water Translation: when the worse comes to worst ~ The mouth wey them carry go market no be the same mouth them dey carry return. Translation: situations and things can change due to certain circumstances ~ Person wey no get money go say small stout bitter Translation: people discourage things they lack ~ Na today yansh dey back? Translation: a way of saying you are well experienced in something. ~ No be power them dey use stand dick Translation: some situations need to be handled without force ~ Even ashawo sef dey get serious boyfriend Translation: (someone should help me here) ~ Na mopol dey sell am? Translation: a way of telling people that it is easy to access something ~ If dem born you for bakery no make you bread. Translation: even if you find yourself in hard conditions, you can come out of it rather than getting used to it. You can add yours, happy New Year… |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs And My Translation To Them by Joshkid(m): 12:34pm On Jan 05, 2015 |
lwkmdo ![]() |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs And My Translation To Them by blemon44(m): 12:46pm On Jan 05, 2015 |
@op you really tried |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs And My Translation To Them by dguyindcorner(m): 12:48pm On Jan 05, 2015 |
The same thread has been created before... https://www.nairaland.com/2074815/20-nigerian-pidgin-proverbs-surely |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs And My Translation To Them by JOETYNO: 12:48pm On Jan 05, 2015 |
Korrect!!!! |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs And My Translation To Them by blemon44(m): 12:50pm On Jan 05, 2015 |
dguyindcorner:even if it has been created before some people did not see it |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs And My Translation To Them by lyricalpontiff(op): 1:16pm On Jan 05, 2015 |
Can't u see the difference? |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs And My Translation To Them by Konquest: 12:05am On Jan 22, 2025 |
lyricalpontiff:Bump. |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs And My Translation To Them by Konquest: 12:07am On Jan 22, 2025 |
dguyindcorner:Bump. |
Why Is Pidgin English Not Taught Officially In Nigeria? • 5 Most Common Nigerian Pidgin English Words and their Origin • Why Do Nigerian Higher Intitution Students Speak Pidgin Instead Of English? • 2 • 3 • 4
University Of Ibadan 2015/2016 Post- Utme Form/ Pre- Degree Form/ School Of Nurs • The Making Of The World's First Camera In Pictures • You Won't Believe What I Saw On "KASU" Gossip Group Page On Facebook (Photos)