Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,819 members, 7,817,389 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 11:22 AM

Nigerian Pidgin Proverbs And My Translation To Them - Education - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Nigerian Pidgin Proverbs And My Translation To Them (1268 Views)

Why Is Pidgin English Not Taught Officially In Nigeria? / 5 Most Common Nigerian Pidgin English Words and their Origin / Why Do Nigerian Higher Intitution Students Speak Pidgin Instead Of English? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Nigerian Pidgin Proverbs And My Translation To Them by lyricalpontiff(m): 12:31pm On Jan 05, 2015
~ Man wey naked no dey put hand for pocket
Translation: You can't do some things if there are no certain conditions.

~ Today newspaper na tomorrow Suya wrap
Translation: Keep calm! Nothing last forever

~ Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef
Translation: Just be patient. Let the game come to you. Don't rush!

~ Akara and moin moin get the same mama na wetin dey pass tru make dem different
Translation: How you start doesn't matter, what matters is how you finish.

~ Wetin consign nama (cow) with face cap?
Translation: Mind your business.

~ I get am before No be property
Translation: stop living in the past and start living in the present.

~ If person too tey for party e go follow dem wash plate
Translation: Don't outstay your welcome

~ Craze no hard to form, na the trekking be wahala
Translation: Easier said than done

~ No matter how hot your temper be, e no fit roast yam.
Translation: Calm down, your temper won't solve the problem

~ Every aboki to him kettle.
Translation: Every man for himself

~ You no need cutlery to chop slap
Translation: You don't need my translation to understand this, lol

~ E go better e go better,na im make Igbo man still dey Kano
Translation: When there is hope, there is Life.

~ The different between bole and plantain chips na packaging
Translation: Don't judge based on appearance alone

~ Escort me, Escort me, naim slave trade take start.
Translation: Serious things sometimes start like joke

~ Na from play play dem dey form PLAYER
Translation: Serious things sometimes start like a joke

~ Pikin wen use agbada take start guy go talk wetin e go wear wen e old.
Translation: Slow and steady wins the race

~ The water wey dem use take make eba no fit come back.
Translation: Don't cry over spilt milk

~ Shit no get bone but if you match am, you go jump
Translation: some people or things we under estimate are often powerful.

~ Water no get enemy
Translation: some things are necessary in our lives no matter their disadvantages.

~ Na carpenter sew your coat?
Translation: a way of disapproval or saying something is wack

~ Them do you?
Translation: an exclamation used to call someone to order

~ The way mess smell na so the shit too go smell
Translation: the way someone starts something will be the same way he will end it.

~ Muscle pull hold your mouth?
Translation: to make someone say something by him or her self

~ Instead of Satan to romance mummy water
Translation: when the worse comes to worst

~ The mouth wey them carry go market no be the same mouth them dey carry return.
Translation: situations and things can change due to certain circumstances

~ Person wey no get money go say small stout bitter
Translation: people discourage things they lack

~ Na today yansh dey back?
Translation: a way of saying you are well experienced in something.

~ No be power them dey use stand dick
Translation: some situations need to be handled without force

~ Even ashawo sef dey get serious boyfriend
Translation: (someone should help me here)

~ Na mopol dey sell am?
Translation: a way of telling people that it is easy to access something

~ If dem born you for bakery no make you bread.
Translation: even if you find yourself in hard conditions, you can come out of it rather than getting used to it.

You can add yours, happy New Year…

1 Like

Re: Nigerian Pidgin Proverbs And My Translation To Them by Joshkid(m): 12:34pm On Jan 05, 2015
lwkmdo grin grin grin
Re: Nigerian Pidgin Proverbs And My Translation To Them by blemon44(m): 12:46pm On Jan 05, 2015
@op you really tried
Re: Nigerian Pidgin Proverbs And My Translation To Them by dguyindcorner(m): 12:48pm On Jan 05, 2015
Re: Nigerian Pidgin Proverbs And My Translation To Them by JOETYNO: 12:48pm On Jan 05, 2015
Korrect!!!!
Re: Nigerian Pidgin Proverbs And My Translation To Them by blemon44(m): 12:50pm On Jan 05, 2015
dguyindcorner:
The same thread has been created before...

https://www.nairaland.com/2074815/20-nigerian-pidgin-proverbs-surely






even if it has been created before some people did not see it
Re: Nigerian Pidgin Proverbs And My Translation To Them by lyricalpontiff(m): 1:16pm On Jan 05, 2015
Can't u see the difference?

(1) (Reply)

. / School Of Nursing Admission Assistance / Intra University Transfer

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.