Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too - Jokes Etc (6) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too (71292 Views)
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by rockinStrata: 8:10am On Jan 07, 2015 |
Who can translate this? Fish wey don too tey for river, na juju dem dey call am! |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Nobody: 8:21am On Jan 07, 2015 |
ebbymayox:Ok |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Abbey2sam(m): 8:38am On Jan 07, 2015 |
Blackchampion:cuz you're a sadist |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by oluseuniyi(m): 8:44am On Jan 07, 2015 |
no be d ball wey dem use do training dem dey use play match he who get money make hin bury hin papa no be first born kill am |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by simplemach(m): 9:03am On Jan 07, 2015 |
folabayo1:aunty wetin i do na? |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by folabayo1(f): 9:08am On Jan 07, 2015 |
simplemach:notin ooo |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by ped007(m): 9:35am On Jan 07, 2015 |
No mata how kpomo popular rch, dm no go ever call them Beef. Translate and get rewarded with airtime. |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by kbsheshe(m): 9:42am On Jan 07, 2015 |
Khaki no be leda! |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Uffakowoicho(m): 9:44am On Jan 07, 2015 |
no matter how osho~free girls chop you reach na toilet go enjoy am atlast abeg ask Google for d meaning |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Tascocent(m): 9:47am On Jan 07, 2015 |
Na wen gbege Happen, person wey get Big Head go know say na load him carry..........lolz |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by EmperorSpecie(m): 9:55am On Jan 07, 2015 |
Dog wey motor jam enter calabar man house never escape death ![]() Na sense dem take dy tell old man sey im mouth dy smell Clock wey don spoil sef dy tell correct time twice a day. ![]() No mata how crayfish big reach e no fit take d position of meat for soup ![]() Na eba wey get luck na im dy pick kpomo for soup ![]() |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by watchindelta(m): 9:55am On Jan 07, 2015 |
no matter how house big reach nah pillars still dey make am stand. meaning Behind every successful man is a proud wife and a surprised mother in law..... |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by iffydave: 10:14am On Jan 07, 2015 |
checkdate:Kettle calling pot black......... |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Blackchampion(m): 10:16am On Jan 07, 2015 |
Abbey2sam:Go bk to sleep dude. U re late |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Izik4u: 10:36am On Jan 07, 2015 |
Yanch no get teeth but e d cut shit Loose translation: don't underestimate anyone |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by gbemi514: 10:49am On Jan 07, 2015 |
tyson99:. Love dis quote more.... . |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by gnjok1960(m): 11:08am On Jan 07, 2015 |
Cow wey no get tail, na God dey drive am flies Loosely......God will plead the case of injustice against the lowly ones |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Malawian(m): 11:31am On Jan 07, 2015 |
EYE WEY DEY CRY DEY SEE ROAD. ![]() |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Nobody: 12:48pm On Jan 07, 2015 |
It all makes so much sense I want kiss you with my sisterly lips. "Na yiansh dey describe the kain seat wey go contain am" Translation: don't do anything beyond your means. |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by adoyi81: 12:59pm On Jan 07, 2015 |
eye wey dey cry still dey see road translation;your guess is as good as mine |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by demicupid(f): 1:10pm On Jan 07, 2015 |
Funny....i love that part of 'when life shows u pepper,make pepper soup from it' |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by yahx(m): 1:10pm On Jan 07, 2015 |
ebbymayox:na only northerners they use radio shey#small pkin wey dey suck I'm mama breast No knw say na I'm father pay am |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by ebbymayox(op): 1:39pm On Jan 07, 2015 |
I no go mind the kiss o,but sisterly lol iyabodeh: |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by osholuamhe: 1:59pm On Jan 07, 2015 |
[quote author=Orinameh2 post=29498895]fly wey no dey hia word na im dey folow dead bodi enta grave. Loose translation: dnt b in an hurry wait 4 ur turn [/quote Na lie. No be the meaning be dat. |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Asiwaju9ja(m): 2:05pm On Jan 07, 2015 |
Meat when Dem dey forbid, Dem no dey use teeth share am. |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Nobody: 2:44pm On Jan 07, 2015 |
as goat stand for market na so dem price am: translation How you present yourself is How people will accept you. |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by magabounce(m): 4:48pm On Jan 07, 2015 |
checkdate:Edithing ni... Edithed ko |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by checkdate(m): 5:35pm On Jan 07, 2015 |
magabounce:by tyson99 |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by checkdate(m): 5:36pm On Jan 07, 2015 |
iffydave:by tyson99 |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by checkdate(m): 5:37pm On Jan 07, 2015 |
heffem:by tyson99 |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by Nely77(m): 6:13pm On Jan 07, 2015 |
Fowl wey dey carry for head no dey know say to waka na work. Translation: A dependant would not know the value of what he/she is enjoying. |
| Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too by bellaalice(f): 7:04pm On Jan 07, 2015 |
Very funny |
Some Common Nigerian Pidgin Proverbs • Hilarious: See These Funny Images That Would Surely Make You Laugh • Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... • 2 • 3 • 4
You Won't Understand This Handshake If You Are Not A Nigerian • Library Of Hilarious Pictures That Will Make Your Day. • Funny Relationship Pics To Spice Up Your Weekend



