₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,390 members, 8,511,601 topics. Date: Monday, 02 November 2026 at 03:34 AM

Toggle theme

Question - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Question (3246 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: Question by derrick333(op): 10:47am On Jan 17, 2015
Unibenstudent:
I just opened in July olodo,e no Sabi read book,you come here to open yeye thread,u think say na market people dey nairaland,,yeye dey smell
C ur queen's English NA
Re: Question by derrick333(op): 10:48am On Jan 17, 2015
darisgod:
Ehn ehn I talk am

I wan scatter another man's house abi



Law of karma state ........u know d rest
Gud
Re: Question by derrick333(op): 10:48am On Jan 17, 2015
Nneka123:
i don talk am tongue peace out!
Ok
Re: Question by mirexxx(f): 10:53am On Jan 17, 2015
KingTom:
Vren doh! grin grin. Wetin do my face? grin
ntin o hw u?
Re: Question by KingTom(m): 10:54am On Jan 17, 2015
Nneka123:
chopped? you mean chapped! anyway you get lips sha smiley grin
No my own no dey chap e dey chop. Thanks for the lip compliment shagrin Oya close your mouth make I compliment you grin
Re: Question by KingTom(m): 10:56am On Jan 17, 2015
mirexxx:
ntin o hw u?
I dey How overseas na grin
Re: Question by Nobody: 10:57am On Jan 17, 2015
KingTom:
No my own no dey chap e dey chop. Thanks for the lip compliment shagrin Oya close your mouth make I compliment you grin
lol, you're so funny! grin, maybe in my next picture, i'll remember to close my mouth
Re: Question by mirexxx(f): 10:57am On Jan 17, 2015
KingTom:
I dey How overseas na grin
fyn o chilling in moscow smiley
Re: Question by KingTom(m): 10:59am On Jan 17, 2015
Nneka123:
lol, you're so funny! grin, maybe in my next picture, i'll remember to close my mouth
Abeg do that o grin
Re: Question by derrick333(op): 11:00am On Jan 17, 2015
KingTom:
I dey How overseas na grin
Kingtom NA for NL u de search for queen?
Re: Question by KingTom(m): 11:01am On Jan 17, 2015
mirexxx:
fyn o chilling in moscow smiley
Ok o grin
Re: Question by Nobody: 11:02am On Jan 17, 2015
KingTom:
Abeg do that o grin
smiley wink
Re: Question by lonngmann(m): 11:02am On Jan 17, 2015
Nneka123:
i no fit wait grin
lolz..
you gv am...as e dey hot
Re: Question by KingTom(m): 11:08am On Jan 17, 2015
Nneka123:
smiley wink
Abeg no wink for me o grin make person no beat me up
Re: Question by KingTom(m): 11:08am On Jan 17, 2015
Nneka123:
smiley wink
Abeg no wink for me o grin make person no beat me up grin
Re: Question by KingTom(m): 11:09am On Jan 17, 2015
derrick333:
Kingtom NA for NL u de search for queen?
Na the way bro grin
Re: Question by derrick333(op): 11:11am On Jan 17, 2015
KingTom:
Na the way bro grin
Lol nice IQ
Re: Question by KingTom(m): 11:13am On Jan 17, 2015
derrick333:
Lol nice IQ
Thanks but how do you know if its high grin
Re: Question by derrick333(op): 11:16am On Jan 17, 2015
KingTom:
Thanks but how do you know if its high grin
High huh undecided
Re: Question by KingTom(m): 11:20am On Jan 17, 2015
derrick333:
High huh undecided
My IQ undecided
Re: Question by derrick333(op): 12:09pm On Jan 17, 2015
KingTom:
My IQ undecided
Ok
Re: Question by KingTom(m): 12:11pm On Jan 17, 2015
Re: Question by derrick333(op): 12:48pm On Jan 17, 2015
KingTom:
O grin
Stil dnt ustnd,high n IQ undecided
1 2 Reply

• 2 • 3 • 4

See This Hillarous Photo (lol) • Should I Stop Her From Visiting Guys? • For Guys... Choose One (pics)