Me, The Girls, And My Guys Dem - Literature (14) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Literature › Me, The Girls, And My Guys Dem (75295 Views)
1 2 3 ... 11 12 13 14 15 16 17 ... 19 Reply (Go Down)
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Ali1king: 6:08pm On Jan 25, 2015 |
Bluestarry:bros i dey na skul exam cus am |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Nobody: 6:09pm On Jan 25, 2015 |
Emanuel1997:thanks for commenting. Keep laughing and keep commenting. |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Nobody: 6:09pm On Jan 25, 2015 |
Ali1king:welcome oga..aw body na |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Nobody: 6:12pm On Jan 25, 2015*. Modified: 6:43pm On Jan 25, 2015 |
Kingzpen, Standd, adewealth027, ggrin, icebrylin, fembleez1, kayemjay, d9ty7, mma22, adeh37, koolwilly. Abeg make una come |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Ali1king: 6:12pm On Jan 25, 2015 |
Bluestarry:body no dey well i dey laugh so tey all my friends gada ontop my head dey look me like mad man |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Nobody: 6:14pm On Jan 25, 2015 |
Ali1king:lol no let dem catch you o |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Ali1king: 6:17pm On Jan 25, 2015 |
Bluestarry:wen dey won slap me to soji my brain na im i tell dem d sugarcane and stew part all of dem don dey laugh me self i no fit control dem |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Nobody: 6:19pm On Jan 25, 2015 |
kwencypresh:babe abeg no take style sung my oga anyin o |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Nobody: 6:22pm On Jan 25, 2015 |
Ali1king:yabaleft fit na |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Ali1king: 6:26pm On Jan 25, 2015 |
Bluestarry:no be small tin dey don take my phone dey read d tori. i do call nebours to calm dem nebours don join dey laugh as dey sama dem d tori wetin i fit do naw |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Therock5555(m): 6:49pm On Jan 25, 2015 |
kwencypresh:I been wan tell you something but I remembered that today is Sunday so make I just free u.... For now ![]() |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Therock5555(m): 6:51pm On Jan 25, 2015 |
Bluestarry:c'mon, no be every time I dey break my promises na |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Nobody: 6:59pm On Jan 25, 2015 |
Therock5555:lol |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by kwencypresh(f): 7:56pm On Jan 25, 2015 |
![]() Therock5555: |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by kwencypresh(f): 7:58pm On Jan 25, 2015 |
Bluestarry: |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by ikombe: 8:09pm On Jan 25, 2015 |
Bluestarry:keep laughing when no be madness don start ![]() |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by KingzPen(m): 9:01pm On Jan 25, 2015 |
Awesome Work Boss... Following You... Keep The Flag Flying... |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Emanuel1997: 9:14pm On Jan 25, 2015 |
ikombe:but u r a nigerian u should be able to understand na bros |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Onemansquad(m): 11:34pm On Jan 25, 2015 |
. |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Onemansquad(m): 11:34pm On Jan 25, 2015 |
Bluestarry na u call me cum hia oo #why u lyk 2 dy divert from the main plot na abg u nid 2 do sumtin abt am oo 2 make d story make sense well nd check ur spellings too btw why u cum put ur pix afta dat last update na abg remuv dat tin no let litle children lyk stuff46 nd fatalveli get nightmare |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Nobody: 9:25am On Jan 26, 2015 |
KingzPen:thanks for answering my call boss. |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by stuff46(m): 10:32am On Jan 26, 2015 |
Blue thank God say this your story don change direction from sex to joke. I been abandone am buh now am back full time. Onemansquad:yur left anus catch fire there. I for roast your jt send the meat to yu only say i don repent |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by oghenekome51(f): 9:40pm On Jan 26, 2015 |
Blue, u dis guy ifa catch u ehn, u jus de make person 'cry laugh'! Lol! Blue don see sufferness for him life! Weldone sire! Thanks for updating! |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by D9ty7(m): 9:53pm On Jan 26, 2015 |
Bluestarry, I never forget you o. But this thread seems to be moving now, 13pages, 15,000+ views. You just nid to update more often and you'll see the result. But I will still do my bit |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Ali1king: 1:02am On Jan 27, 2015 |
passing by..................................................................[b]passing by..................................................................[/b]passing by.................................................................. |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Nobody: 7:40am On Jan 27, 2015 |
[b]Good Morning Nairalanders, I've got a real discussion with you guys and I want your cooperation, you all know that many writers in this literature section are really vexed with us right now simply because we are selfish. Plagiarism rate on NL is becoming alarming and we can't do nothing about it, writers are sacrificing there work being plagiarised and their precious time to satisfy us and we are not paying them for it, but princesa has taking that upon herself and all we just have to do is Vote. Let's show this people love, maybe writers like myself and Tiffany would give it a second thought about not posting our work in here anymore. I know we can all do it, we are not selfish and we will show this writers that we love them more than they can ever imagine. If you haven't go voted for the best writer of the month and the best newcomer in the awards thread. Just go over there and type, I vote tiffany- best writer and I vote Kinwayne for the best newcomer, these are the writers of my choice and you are all free to vote for the writer of your choice. Note: We cannot reward this people for the entertainment their giving us but we can very much award them and that what we are gonna do. Thanks ya'll in anticipation, your vote counts [/b] www.nairaland.com/1804027/free-n5000-writer-here-every/42#29685014. |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Xwaggzdude: 12:30pm On Jan 27, 2015 |
Come update o |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by NHARTY(m): 2:51pm On Jan 27, 2015 |
Una no go update gan ni abi wich one b half tory! Una no go update gan ni abi wich one b half tory! |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by abvictory: 3:46pm On Jan 27, 2015 |
I go change your name from bluestarry to bluesweetstory, but come update first oooo |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Xwaggzdude: 4:40pm On Jan 27, 2015 |
Where dis guy na? |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by Xwaggzdude: 5:27pm On Jan 27, 2015 |
But why this story no make fp na? |
| Re: Me, The Girls, And My Guys Dem by rhazur(m): 5:31pm On Jan 27, 2015 |
Bluestarry:i go fit stop dis laff so.....blue no make me laff-cry o.....but wait 1st dem dey sell ekpangnkukwuo for kelly's cos i dey 4kin miss dat shit? |


when no be madness don start
abi wich one b half tory!