₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,193 members, 8,425,410 topics. Date: Friday, 12 June 2026 at 01:25 PM

Toggle theme

Nysc 2015 Batch A - NYSC (354) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNysc 2015 Batch A (4270683 Views)

1 2 3 ... 351 352 353 354 355 356 357 ... 2429 Reply (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:20am On Feb 25, 2015
Nakarey:
U be fooooool...lol
Follow wich crowd?? Not my thing.
By d way,why u dey vex sef,I mention u? Abi cos u neva get ur own e-boo ba? Easy bro
nothin dey vex me nw pass the fact say u draw dat fool
for why now sad
Guy watch ur back o i get goons plenty
if u talk again dog wee bite ur mawt
wait sef u dey com Party?
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:21am On Feb 25, 2015
tolustx:
Oga love na very crazy thing o. Insyd love, person fit kiss anytym. No mata how soon or how frequently.
Thank God say no be woman make d first comment sef. Na anoda tin pple for say abt me and haibe.lol
enough talk guyz
you may kiss the bride grin
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:22am On Feb 25, 2015
tolustx:
Oga love na very crazy thing o. Insyd love, person fit kiss anytym. No mata how soon or how frequently.
Thank God say no be woman make d first comment sef. Na anoda tin pple for say abt me and haibe.lol
Hmmm... Oga Tolu,we misunderstood ourselves ni...1love bro (na Agape love o) make people no dey think say i be gay
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:24am On Feb 25, 2015
babatawa:
enough talk guyz
you may kiss the bride grin
I knw say u be gay...dat's why u don't really need an e-boo...hehehehe
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 10:25am On Feb 25, 2015
babatawa:
hian* u can cover up for ur goon ehn
issokay
U know I don't like u, Owliver, Erisegun and King Phillip! Na July 4 I go show una! Nonsense shidren! cheesy grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:26am On Feb 25, 2015
mayorsweet:
Na wa for u...i can c dat love dey shack u
like ogogoro sef hehehehehehe
Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 10:26am On Feb 25, 2015
babatawa:
richybanky see ur life awtside
she knows ur hermaphrodite tongue
abeg baba tee abi werin b ya name...warn ya sef..no add pepper to wetin i no talk o.. undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:28am On Feb 25, 2015
mayorsweet:
I knw say u be gay...dat's why u don't really need an e-boo...hehehehe
why u dey talk this kind thin now
Pipo fit dey reason say na true yunnoh sad
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:28am On Feb 25, 2015
Nakarey:
nawa ooo...e don reach like this
oboy na so we see am oooh. You know when love takes over one becomes blind. Looolz*
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:29am On Feb 25, 2015
Luchiana1:
abeg baba tee abi werin b ya name...warn ya sef..no add pepper to wetin i no talk o..
hey woman! kip quiet there
u must finish wah u startd
elebolo
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:29am On Feb 25, 2015
babatawa:
shut up my friend
who hates you?
nonsense
me and you go put leg for one trouza no worry. Continue
Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 10:30am On Feb 25, 2015
babatawa:
nothin dey vex me nw pass the fact say u draw dat fool
for why now sad
Guy watch ur back o i get goons plenty
if u talk again dog wee bite ur mawt
wait sef u dey com Party?
drawing d 'fool' and lol na to show u say no bad blood.
As 4 d party, am neither in nor out. Make we dey see first
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:31am On Feb 25, 2015
doublezero7:
U know I don't like u, Owliver, Erisegun and King Phillip! Na July 4 I go show una! Nonsense shidren! cheesy grin
Imagine!
this ur moniker they decieve u sha
we go use u do barbeque for party
infact plus ur boo sef
elenu osi
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:31am On Feb 25, 2015
babatawa:
Aleast now we know ur madness is Official
madly in love abi? That's ok na. As long as dem no carry my case go yaba grin
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:32am On Feb 25, 2015
Owliver:
oboy na so we see am oooh. You know when love takes over one becomes blind and stu.pid. Looolz*
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:32am On Feb 25, 2015
babatawa:
why u dey talk this kind thin now
Pipo fit dey reason say na true yunnoh sad
Kk ooo...babatawa no be gay ooo...He desperately need an e-boo...u suppose pay for dat;we go catch for whatsapp
Re: Nysc 2015 Batch A by gerrisson(m): 10:32am On Feb 25, 2015
So UNN graduates, our school has not released any official mobilization list both on the internet or on board in school?
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:32am On Feb 25, 2015
doublezero7:
U know I don't like u, Owliver, Erisegun and King Phillip! Na July 4 I go show una! Nonsense shidren! cheesy grin
loooooolz* hater number8^6... tongue
Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 10:33am On Feb 25, 2015
haibe:
Another list was pasted at DSA'S office the next day, I saw my name there. You would notice that no current accounting student was in that pdf for example
k cool..as long as ur name dey deir..no wahala really..meaning some of my other frnds shd go n chek DSA then..
Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 10:33am On Feb 25, 2015
Owliver:
oboy na so we see am oooh. You know when love takes over one becomes blind. Looolz*
I understand bro...but takia oo make dat blindness no go make u fall inside suckaway..lol
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:33am On Feb 25, 2015
Owliver:
me and you go put leg for one trouza no worry. Continue
my Gad!
are u threatening me
guy take et back b4 e too late o
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:34am On Feb 25, 2015
Nakarey:
I understand bro...but takia oo make dat blindness no go make u fall inside suckaway..lol
E no fit reach that level my guy. But thanks sha. Hope you go attend the party?
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:35am On Feb 25, 2015
babatawa:
my Gad!
are u threatening me
guy take et back b4 e too late o
Just dey watch. I don target you
Re: Nysc 2015 Batch A by ernesterioo(f): 10:35am On Feb 25, 2015
gerrisson:
So UNN graduates, our school has not released any official mobilization list both on the internet or on board in school?
I wonder too oooooo, I dey roar violently hear, other Schls don dey paste theirs
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:35am On Feb 25, 2015
Nakarey:
drawing d 'fool' and lol na to show u say no bad blood.
As 4 d party, am neither in nor out. Make we dey see first
okay... u still dey talk
abeq cum party make i drown u
con feed ur body to Owliver
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 10:36am On Feb 25, 2015
babatawa:
nothin dey vex me nw pass the fact say u draw dat fool
for why now sad
Guy watch ur back o i get goons plenty
if u talk again dog wee bite ur mawt
wait sef u dey com Party?
Yes oo! #GoonIdentified

#A15Party #July4
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:37am On Feb 25, 2015
mayorsweet:
Kk ooo...babatawa no be gay ooo...He desperately need an e-boo...u suppose pay for dat;we go catch for whatsapp
Gbayi!
Ori e wanbe
Re: Nysc 2015 Batch A by sleekyonyx(f): 10:37am On Feb 25, 2015
babatawa:
better make u nur mention me dan to dey mention me towards the end o... wetin na
how sleeky name take cum b4 mine undecided
See beef o,hian*
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 10:37am On Feb 25, 2015
mayorsweet:
Hmmm... Oga Tolu,we misunderstood ourselves ni...1love bro (na Agape love o) make people no dey think say i be gay
LoL. Baba shey u be pastor nihuh
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 10:38am On Feb 25, 2015
babatawa:
Imagine!
this ur moniker they decieve u sha
we go use u do barbeque for party
infact plus ur boo sef
elenu osi
Ye! See this mallam boy? U come dey come my state come buga me again! Wait sef...wey all my LASU goons and gooness?

#A15Party #July4
Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 10:38am On Feb 25, 2015
babatawa:
hey woman! kip quiet there
u must finish wah u startd
elebolo
mtchew. I no get ur time guy besides na u i talk to?
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:39am On Feb 25, 2015
Owliver:
Just dey watch. I don target you
enu yi sha
1 2 3 ... 351 352 353 354 355 356 357 ... 2429 Reply

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment LibraryJust Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms234

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 4 guest(s)