Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,983 members, 7,866,690 topics. Date: Thursday, 20 June 2024 at 11:28 PM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (356) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3588000 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (353) (354) (355) (356) (357) (358) (359) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 11:08am On Feb 25, 2015
doublezero7:


Not when u're being called a foooollll, fool!

#A15Party #July4

Lol...abeg who call d guy foooooool??
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:08am On Feb 25, 2015
candygosh:


Food science n technology
goodmorning miss. where are you. Pls come out I need ya attention.
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 11:09am On Feb 25, 2015
richybanky:

shocked shocked babatawa na muslim bt d baddest one grin no be dose ones wey close to God cheesy grin
you go just dey open persn nyansh for public
ko da o
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 11:10am On Feb 25, 2015
erisegun:
young man! Becare full o*sparkleRed na no go area 4 u o*no jez try talk to her any hw* elenu yama yama

Omo ale jati jati! I just dey pirry u! That babe is scary!


#A15Party #July4
Re: Nysc 2015 Batch A by mzjaney(f): 11:11am On Feb 25, 2015
Dis thread is really moving fast oo.How's everybody doing? Walex darling how are u? Sleekyonyx,Decira,ella,pretty3,pinkiepetite, electronzeez,
babatawa,owliver,odunharry,richybanky,MAYOR,
kingphilip,erisegun,judette,and dat big head boy Doublezero7 I hate u. I greet y'all
Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 11:12am On Feb 25, 2015
doublezero7:


#RealGoonSighted

#A15Party #July4

Hailings bro...*my hands inna d air*
Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 11:12am On Feb 25, 2015
Owliver:
its two streams na for each batch. So prepare ur mind for either stream 1 or stream 2...
woww ok
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:14am On Feb 25, 2015
babatawa:

So the guy sef na family grin
na so e go be oooh*
Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 11:14am On Feb 25, 2015
richybanky:

Wetin u no knw talk, after u don finished me yestiday wit ur mssg embarassed
oya sorry i no mean am dt way
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 11:16am On Feb 25, 2015
babatawa:

you go just dey open persn nyansh for public
ko da o
Lols, I wan make d guy knw ur stand ni nau cheesy grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:16am On Feb 25, 2015
mzjaney:
Dis thread is really moving fast oo.How's everybody doing? Walex darling how are u? Sleekyonyx,Decira,ella,pretty3,pinkiepetite, electronzeez,
babatawa,owliver,odunharry,richybanky,MAYOR,
kingphilip,erisegun,judette,and dat big head boy Doublezero7 I hate u. I greet y'all
haha you kon put mayor for capital letters. Una no go use laff kill me here... I greet you too.
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 11:17am On Feb 25, 2015
Luchiana1:
oya sorry i no mean am dt way
Better, dat wat am expecting to u to say since yestiday kiss
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 11:18am On Feb 25, 2015
mzjaney:
Dis thread is really moving fast oo.How's everybody doing? Walex darling how are u? Sleekyonyx,Decira,ella,pretty3,pinkiepetite, electronzeez,
babatawa,owliver,odunharry,richybanky,MAYOR,
kingphilip,erisegun,judette,and dat big head boy Doublezero7 I hate u. I greet y'all
Y mayor in capital letter embarassed cry
Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 11:22am On Feb 25, 2015
richybanky:

shocked shocked babatawa na muslim bt d baddest one grin no be dose ones wey close to God cheesy grin

Hahahahahahhaha* no wonder d guy just dey ginger for the party anyhow.....babatawa no worry.just align with richybanky,owliver or doublezero07 make dem arrange one babe wey go keep u busy dat day..
D way u dey now ehnnn.make u no go get heart attack ifu no see babe rock
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:25am On Feb 25, 2015
Nakarey:


Hahahahahahhaha* no wonder d guy just dey ginger for the party anyhow.....babatawa no worry.just align with richybanky,owliver or doublezero07 make dem arrange one babe wey go keep u busy dat day..
D way u dey now ehnnn.make u no go get heart attack ifu no see babe rock
eeeehya you no know watin dey go on for outside this thread. Na pinkipetite be the guy E-boo for the party o... Fine girl. And her yoruba accent make sense gan. grin
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 11:26am On Feb 25, 2015
Queue for banks dis days ehn, na DIE and d banks tellers be like...

Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 11:28am On Feb 25, 2015
Nakarey:


Hahahahahahhaha* no wonder d guy just dey ginger for the party anyhow.....babatawa no worry.just align with richybanky,owliver or doublezero07 make dem arrange one babe wey go keep u busy dat day..
D way u dey now ehnnn.make u no go get heart attack ifu no see babe rock
Lols, no dey go back bro.. Mamatawa dey come d party
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 11:28am On Feb 25, 2015
tolustx:
Queue for banks dis days ehn, na DIE and d banks tellers be like...
Lmao, u no lie at all
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 11:29am On Feb 25, 2015
mzjaney:
Dis thread is really moving fast oo.How's everybody doing? Walex darling how are u? Sleekyonyx,Decira,ella,pretty3,pinkiepetite, electronzeez,
babatawa,owliver,odunharry,richybanky,MAYOR,
kingphilip,erisegun,judette,and dat big head boy Doublezero7 I hate u. I greet y'all

The feeling is mutual! tongue

#A15Party #July4
Re: Nysc 2015 Batch A by mzjaney(f): 11:29am On Feb 25, 2015
richybanky:

Y mayor in capital letter embarassed cry
Make he for quick see am .since walexy forget am for him own. Befor he go say I hate am too cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 11:30am On Feb 25, 2015
Nakarey:


Hailings bro...*my hands inna d air*

Na so! Gbayii!


#A15Party #July4
Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 11:30am On Feb 25, 2015
babatawa:

you go just dey open persn nyansh for public
ko da o


Lol....baba why u dey deny?
Na person like u go 'straff' finish go baff say na cleansing grin
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:30am On Feb 25, 2015
erisegun:
yeye yeye
Shey u no de fear ba?
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:32am On Feb 25, 2015
erisegun:
go siddon! Na wetin no concern u na him u lyk to put mouth*solo*
Shey u no know say Na only my kiss de acceptable to her ba
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 11:32am On Feb 25, 2015
Nakarey:


Hahahahahahhaha* no wonder d guy just dey ginger for the party anyhow.....babatawa no worry.just align with richybanky,owliver or doublezero07 make dem arrange one babe wey go keep u busy dat day..
D way u dey now ehnnn.make u no go get heart attack ifu no see babe rock

Brother, that boy no know anyting jare! He too dull!

#A15Party #July4
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 11:32am On Feb 25, 2015
Owliver:
its two streams na for each batch. So prepare ur mind for either stream 1 or stream 2...
Hmmm. They no go wan try any foolish stream 2 with me because hmmm... Hmm...hm...I go go ijebu because of dem. I go swear for dr destiny. Harpic, jik and hypo all join, no go fit wash d swear comot
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 11:33am On Feb 25, 2015
mzjaney:
Make he for quick see am .since walexy forget am for him own. Befor he go say I hate am too cheesy
Hehehehehehe, Walexsammy is ready to kill any body dat comes closer to u ooo don't forget say u be SS babe grin
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 11:33am On Feb 25, 2015
sparkleRed:

I might a little bit..office work ain't easy esp in d bank


Na style I dey use advertise say I dey work hehehe tongue
no wonder
u just make me remember my own experience for bank those years
the least one spends daily is 12 hrs
I no de see sun that time
Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 11:33am On Feb 25, 2015
Owliver:
eeeehya you no know watin dey go on for outside this thread. Na pinkipetite be the guy E-boo for the party o... Fine girl. And her yoruba accent make sense gan. grin

Lol..okay na.
For watsapp group abi
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 11:36am On Feb 25, 2015
doublezero7:


Brother, that boy no know anyting jare! He too dull!

#A15Party #July4
Lmao, see u as finish babatawa bro grin grin


#A15Party #MassiveTurnUp #July4
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:37am On Feb 25, 2015
doublezero7:


Brother, that boy no know anyting jare! He too dull!

#A15Party #July4
smh* see as you dey cast ur own guy. We go tender ur matter soon
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 11:38am On Feb 25, 2015
tolustx:

Hmmm. They no go wan try any foolish stream 2 with me because hmmm... Hmm...hm...I go go ijebu because of dem. I go swear for dr destiny. Harpic, jik and hypo all join, no go fit wash d swear comot
Looolz* oboy e better make you prepare your mind ooooo. Your swear no go work walahi

(1) (2) (3) ... (353) (354) (355) (356) (357) (358) (359) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.