Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,311 members, 7,811,922 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 11:44 PM

A Thread For Cross Riverians - Dating And Meet-up Zone (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / A Thread For Cross Riverians (15888 Views)

A Thread For Just Ireneony And I / A Thread For Heart Broken Guys And Ladies / A Thread For Ex Uites N Uites (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)

Re: A Thread For Cross Riverians by blesoh(f): 6:55pm On Feb 24, 2015
RedBenson:


Fear wetin? I just wan make 3 of us dey 2kda make kingtom no think say i dey turn back go eye him woman.
ok.hmmmm i will lyk to meet Kingtom girl
Re: A Thread For Cross Riverians by blesoh(f): 6:57pm On Feb 24, 2015
RedBenson:


Maybe after you must've done with my balls, i'll retrack my ways to comedy. Be serious abeg, when are you getting on my balls? Shea u know it takes just N50 transport to get my house. Kingtom knows abt that.
mbok i wont burst it again.do u knw were i stay?
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 6:59pm On Feb 24, 2015
blesoh:

ok.hmmmm i will lyk to meet Kingtom girl

Meet kingtom girl? But na u naw?
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 7:00pm On Feb 24, 2015
blesoh:

mbok i wont burst it again.do u knw were i stay?

Wherever. Calabar is Calabar! If it goes beyond N50, it wont exceed N100. So when?
Re: A Thread For Cross Riverians by KingTom(m): 7:07pm On Feb 24, 2015
RedBenson:


Maybe after you must've done with my balls, i'll retrack my ways to comedy. Be serious abeg, when are you getting on my balls? Shea u know it takes just N50 transport to get my house. Kingtom knows abt that.
Just N50 no lele grin at all at all N100 to and fro grin
Re: A Thread For Cross Riverians by KingTom(m): 7:10pm On Feb 24, 2015
RedBenson:


Fear wetin? I just wan make 3 of us dey 2kda make kingtom no think say i dey turn back go eye him woman.
Hahahahahahahaha grin
Re: A Thread For Cross Riverians by KingTom(m): 7:11pm On Feb 24, 2015
RedBenson:


Meet kingtom girl? But na u naw?
grin grin grin
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 7:12pm On Feb 24, 2015
KingTom:
Just N50 no lele grin at all at all N100 to and fro grin

Tell am! Just tell am!! Blessing (blesor), wetin u talk naw?
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 7:15pm On Feb 24, 2015
KingTom:
grin grin grin

Wetin funny? She no be ur woman? Akamkpa babes na correct babes o. No take this chance play o.
Re: A Thread For Cross Riverians by KingTom(m): 7:16pm On Feb 24, 2015
RedBenson:


Tell am! Just tell am!! Blessing (blesor), wetin u talk naw?
grin
Re: A Thread For Cross Riverians by KingTom(m): 7:18pm On Feb 24, 2015
RedBenson:


Wetin funny? She no be ur woman? Akamkpa babes na correct babes o. No take this chance play o.
Guy I dey fear Magun, All Yoruba guys Are grin grin
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 7:24pm On Feb 24, 2015
KingTom:
Guy I dey fear Magun, All Yoruba guys Are grin grin

Fear not, for the lord is with you.
Re: A Thread For Cross Riverians by KingTom(m): 7:25pm On Feb 24, 2015
RedBenson:


Fear not, for the lord is with you.
Amen grin
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 7:29pm On Feb 24, 2015
KingTom:
Amen grin

Oya, let me see you holding her hands.
Re: A Thread For Cross Riverians by KingTom(m): 7:30pm On Feb 24, 2015
RedBenson:


Oya, let me see you holding her hands.
I nevee see am na
Re: A Thread For Cross Riverians by blesoh(f): 7:41pm On Feb 24, 2015
RedBenson:


Wherever. Calabar is Calabar! If it goes beyond N50, it wont exceed N100. So when?
12am today kp ur window open lol
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 8:17pm On Feb 24, 2015
blesoh:

12am today kp ur window open lol

You be witch?
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 8:20pm On Feb 24, 2015
KingTom:
I nevee see am na

Na for inside ur house u go dey see am?
Re: A Thread For Cross Riverians by KingTom(m): 8:27pm On Feb 24, 2015
RedBenson:


Na for inside ur house u go dey see am?
Yes na grin
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 8:33pm On Feb 24, 2015
KingTom:
Yes na grin

u wan make she find u come ur house? Blesor, u go find am go him house?
Re: A Thread For Cross Riverians by KingTom(m): 8:44pm On Feb 24, 2015
RedBenson:


u wan make she find u come ur house? Blesor, u go find am go him house?
Guy abeg ooo grin
Re: A Thread For Cross Riverians by Libkid(m): 5:34am On Feb 25, 2015
repping yakuur
Re: A Thread For Cross Riverians by blesoh(f): 8:25am On Feb 25, 2015
RedBenson:


You be witch?
no be say make we meet?am making it easy frm u
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 9:03am On Feb 25, 2015
blesoh:

no be say make we meet?am making it easy frm u

Come now, not at night. Na witches and wizard dey waka for night...so we were told.
Re: A Thread For Cross Riverians by blesoh(f): 9:48am On Feb 25, 2015
RedBenson:


Come now, not at night. Na witches and wizard dey waka for night...so we were told.
ok
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 9:52am On Feb 25, 2015
blesoh:

ok

When are you coming?
Re: A Thread For Cross Riverians by phlamingboy(m): 10:00am On Feb 25, 2015
Hmmmmmmmmmmmm....dis thread still dey?
Re: A Thread For Cross Riverians by Nobody: 8:17am On Mar 01, 2015
Message retracted.
Re: A Thread For Cross Riverians by Sunnymatey(m): 10:45am On Mar 01, 2015
I reprsnt BIASE, based in CANAAN CITY. Watch out for me DeGovernor in the making. Mission: #lndustrilizing CrossRiver to creat Employment.
Re: A Thread For Cross Riverians by CoCoLav(f): 3:16pm On Mar 13, 2015
You guys should try to keep this thread alive and probably open another in culture too.

Repping Yakurr
Re: A Thread For Cross Riverians by blesoh(f): 5:45pm On Mar 13, 2015
phlamingboy:
Hmmmmmmmmmmmm....dis thread still dey?
guy thread still dey oh,we still expecting more pple

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)

December Born...... (Lagos residents)) / The Forte / Nigeria Adult Forum Hookup Zone On Bbm

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.