₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,403 members, 8,430,826 topics. Date: Sunday, 21 June 2026 at 08:11 AM

Toggle theme

Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only - Romance (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomancePadding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only (6796 Views)

1 2 3 4 Reply (Go Down)

Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by Nobody: 10:03am On Mar 24, 2015
chimerase2:
de time way u de dey prison de warders give u food chop? cheesy
If i hear say i chop!
E be lyk say you no know how NL prison poor reach abi?
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by Cutehector(op): 10:03am On Mar 24, 2015
Orijin101:
Guy, abeg na 2days ago i comot for NL jail oooo
No play rough play say make dem carry me go back oooo

And perhaps, sinaj na my wife na, i fit say anything wey i like about am tongue
am reportin u to fara.no. Bribe me
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by chimerase2: 10:03am On Mar 24, 2015
echobee:
fredooooooooooo,come and see chimpanzee ooooooooo grin
angry angry angry
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by chimerase2: 10:05am On Mar 24, 2015
Orijin101:
If i hear say i chop!
E be lyk say you no know how NL prison poor reach abi?
e get one of ma friend na EX convict too he is even viewing the thread na undone beans dem give amu grin
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by echobee(f): 10:09am On Mar 24, 2015
chimerase2:
angry angry angry
wetin? tongue
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by Nobody: 10:12am On Mar 24, 2015
Vickybee:
I can put any pad to impress a guy because I love how God specially made me. I shouldn't be an object for any guy.

By the way, i'm not sure most ladies do it because they want to impress a guy. It all boils down to inferiority complex and self esteem. They wanna look like their friends with big asset.
Ah lik ur pics, but is lik ur yansh is smal, deel braker sad
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by Nobody: 10:13am On Mar 24, 2015
chimerase2:
broda believe u me some pple won't be able to fill in dat gap grin
Then i blame it on oga seu.n
Dat means he z not providing we NLanders standard education system! angry grin
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by Nobody: 10:15am On Mar 24, 2015
chimerase2:
e get one of ma friend na EX convict too he is even viewing the thread na undone beans dem give amu grin
kai! chineke!
make him even tank God say no be stone beans grin
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by Nobody: 10:16am On Mar 24, 2015
Cutehector:
am reportin u to fara.no. Bribe me
wey dat N15 wey i keep for pocket ooo
Guy, if i don see am, i go give you wink
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by chimerase2: 10:17am On Mar 24, 2015
echobee:
wetin? tongue
u dey find trouble nah tongue undecided
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by Cutehector(op): 10:17am On Mar 24, 2015
Orijin101:
wey dat N15 wey i keep for pocket ooo
Guy, if i don see am, i go give you wink
farrrraaanoooo!!!!!
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by Babygal4eva(f): 10:18am On Mar 24, 2015
I don't know about other ladies but I wear padded bra cause it's comfortable nothing to do with attracting anybody, normal bra has a danger of the umm... niple showing in a very obvious way if you are wearing a silk shirt or whatever so padded bra is the safest to use.
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by chimerase2: 10:19am On Mar 24, 2015
Orijin101:
kai! chineke!
make him even tank God say no be stone beans grin
kingtom come tank God oh
Even self him do him birthday for prison grin
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by echobee(f): 10:21am On Mar 24, 2015
chimerase2:
u dey find trouble nah tongue undecided
where u keep am? tongue. Chimpanzee u dey disturb me oooooo tongue.
Fredoooooooooo come and see ooooooo,chimpanzee is disturbing me oooooooo
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by Nobody: 10:21am On Mar 24, 2015
Cutehector:
farrrraaanoooo!!!!!
ntooor!!! tongue abi she don hear nii grin
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by Cutehector(op): 10:22am On Mar 24, 2015
Babygal4eva:
I don't know about other ladies but I wear padded bra cause it's comfortable nothing to do with attracting anybody, normal bra has a danger of the umm... niple showing in a very obvious way if you are wearing a silk shirt or whatever so padded bra is the safest to use.
grin so whch is more important to cover, d cleavage or d niple
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by Nobody: 10:23am On Mar 24, 2015
chimerase2:
kingtom come tank God oh
Even self him do him birthday for prison grin
So, na kingtom sef grin
Na me go bail am diz morning na grin
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by chimerase2: 10:23am On Mar 24, 2015
echobee:
where u keep am? tongue. Chimpanzee u dey disturb me oooooo tongue.
Fredoooooooooo come and see ooooooo,chimpanzee is disturbing me oooooooo
kai I dn die grin
Come dis na romance sextion no be sport sextion oh
So hold AMU der before the AMU get out of hand grin
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by Cutehector(op): 10:23am On Mar 24, 2015
Orijin101:
ntooor!!! tongue abi she don hear nii grin
farrybaybee grin
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by Nobody: 10:26am On Mar 24, 2015
Cutehector:
farrybaybee grin
E go shock you say na you she go even ban sef grin
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by echobee(f): 10:27am On Mar 24, 2015
chimerase2:
kai I dn die grin
Come dis na romance sextion no be sport sextion oh
So hold AMU der before the AMU get out of hand grin
fredoooooooooo,na wa for u ooooooo angry. Chimpanzee dey disturb me,u no fit warn am tongue. Issorite,i no marry again angry grin
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by chimerase2: 10:27am On Mar 24, 2015
Orijin101:
So, na kingtom sef grin
Na me go bail am diz morning na grin
na on saturday dm go free amu
U no fit bail amu now grin
But as a friend go and visit him in d prison and perhaps wish him happy birthday
He is troubled and he needs ua help grin
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by Cutehector(op): 10:30am On Mar 24, 2015
Orijin101:
E go shock you say na you she go even ban sef grin
lol dem don ban me tire sottey my name na banner. Currently am bein banned in d nysc section til d year 2106, dats 91 years loool. So brother, I be troublemaker.
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by Nobody: 10:31am On Mar 24, 2015
chimerase2:
na on saturday dm go free amu
U no fit bail amu now grin
But as a friend go and visit him in d prison and perhaps wish him happy birthday
He is troubled and he needs ua help grin
I dey tell you say i don collect him bail.
I still follow am talk diz morning sef
kingtom! come here ooo
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by Nobody: 10:36am On Mar 24, 2015
Cutehector:
lol dem don ban me tire sottey my name na banner. Currently am bein banned in d nysc section til d year 2106, dats 91 years loool. So brother, I be troublemaker.
Hehehehe grin
lwkm ooooo "banner indeed!"

If you see as dem ban my own alternative accounts sef Orijin102 Orijin103 Orijin104 Orijin105...... Dem ban everything till 2025 grin
Na so me sef jez deactivate everything
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by chimerase2: 10:38am On Mar 24, 2015
Orijin101:
I dey tell you say i don collect him bail.
I still follow am talk diz morning sef
kingtom! come here ooo
him no fit he can only peep tru d cell iron protector grin
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by Nobody: 10:38am On Mar 24, 2015
GhostProtocol:
Ah lik ur pics, but is lik ur yansh is smal, deel braker sad
Yes, it's small and so? It's mine and specially created for me not anyone. undecided
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by Cutehector(op): 10:39am On Mar 24, 2015
Orijin101:
Hehehehe grin
lwkm ooooo "banner indeed!"

If you see as dem ban my own alternative accounts sef Orijin102 Orijin103 Orijin104 Orijin105...... Dem ban everything till 2025 grin
Na so me sef jez deactivate everything
dem neva ban any nairalander pass my own. But wat am I lookin for in d nysc section na? Nothin. So e no concern me
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by Nobody: 10:44am On Mar 24, 2015
chimerase2:
him no fit he can only peep tru d cell iron protector grin
Abi na me sey see doublehuh
kingtom!!!!!!! abeg come oooo
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by chimerase2: 10:44am On Mar 24, 2015
Vickybee:
Yes, it's small and so? It's mine and specially created for me not anyone. undecided
I luv dat baby oya take kiss kiss
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by Nobody: 10:47am On Mar 24, 2015
Cutehector:
dem neva ban any nairalander pass my own. But wat am I lookin for in d nysc section na? Nothin. So e no concern me
But dat mod wey ban you dey wicked oooo..... The ban too long na, generations go chop out of the ban sef...
Re: Padding Up??? Are U Guilty Of This? For D Ladies Only by sinaj(f): 10:48am On Mar 24, 2015
Orijin101:
Guy, abeg na 2days ago i comot for NL jail oooo
No play rough play say make dem carry me go back oooo

And perhaps, sinaj na my wife na, i fit say anything wey i like about am tongue
lol i dnt make use of pads o! ...adim alright wink
1 2 3 4 Reply

Advice to d Ladies:Stop Being A Beaufiful Face With An Empty Head.Hilarious .. Most guyz are guilty of this (pic)Guys Are U Guilty Of This?234

Why 50:50 In A Relationship Is A Scam, And Ladies Should Not Do ItTop 5 Ways To Know If A Girl Likes YouWhat Is Going On Here? See People Making Love Behind A Car Wash! (photo)