Girls Sef - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Girls Sef (1487 Views)
| Girls Sef by Ndukings92(op): 9:13pm On Apr 22, 2015 |
Some girls go just come your house, after eating 2 packets of Hungry man size indomie, they'll start looking at the clock... Smh shaa.. |
| Re: Girls Sef by Elslim: 9:16pm On Apr 22, 2015 |
Ndukings92:Pwahahaha... u ma lock door next time! |
| Re: Girls Sef by Blizzyblinkzy(f): 9:54pm On Apr 22, 2015 |
Ehen wetin again? Abi u wan collect ur indomie in anoda way ? |
| Re: Girls Sef by phintohlar(f): 10:14pm On Apr 22, 2015 |
Blizzyblinkzy:abeg help me ask am ooh & why on devils name should he invite such a hungry girl who went as far as eating 2 packs of hungry man noodles 2 his house?? |
| Re: Girls Sef by Blizzyblinkzy(f): 10:23pm On Apr 22, 2015 |
phintohlar:It might be on a 1st date some gals sef dey fall hands |
| Re: Girls Sef by Ndukings92(op): 10:38pm On Apr 22, 2015 |
Na me invite am?if a friend come ur end u go chase am commot?she for kukuma tell me sey bros na food carry me come o o,I no go provoke |
| Re: Girls Sef by Ndukings92(op): 10:42pm On Apr 22, 2015 |
Blizzyblinkzy:nwa haba u too forward,atleast make she behave like a matured babe. |
| Re: Girls Sef by Blizzyblinkzy(f): 10:45pm On Apr 22, 2015 |
Ndukings92:Behave like a matured babe? Wait oh.. For unto which level na? Explain the kind of mature u mean |
| Re: Girls Sef by phintohlar(f): 11:03pm On Apr 22, 2015 |
Blizzyblinkzy:yeah like seriously |
| Re: Girls Sef by Ndukings92(op): 7:18am On Apr 23, 2015 |
Blizzyblinkzy:if am in her shoes after eating I will tidy up d kitchen utensils used in preparing d dish and d plate after which I will enter d room and atleast do some finishing touches before I announce my leave judiciously.even if na 360 degree she gave me before she go home na. |
Goat Sef Dey Beg Nawa Ooo {Pix} • Lol! Naija Sef... Dude Claiming To Snap With C. Ronaldo • Who Is This Lalasticlala Gaan Sef? • 2 • 3 • 4
can't stop laughing :16 Hilarious Facts Of The Day in Nigeria • Funny Pics To Start Your Day • C Dis Wonderful Wedding Photo Arrangement By A Village Photographer (see Photo)