₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,985 members, 8,443,327 topics. Date: Saturday, 11 July 2026 at 03:20 PM

Toggle theme

Girls Sef - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcGirls Sef (1488 Views)

1 Reply (Go Down)

Girls Sef by Ndukings92(op): 9:13pm On Apr 22, 2015
Some girls go just come your house, after eating
2 packets of Hungry man size indomie, they'll
start looking at the
clock... Smh shaa..
Re: Girls Sef by Elslim: 9:16pm On Apr 22, 2015
Ndukings92:
Some girls go just come your house, after eating
2 packets of Hungry man size indomie, they'll
start looking at the
clock... Smh shaa..
Pwahahaha... u ma lock door next time!
Re: Girls Sef by Blizzyblinkzy(f): 9:54pm On Apr 22, 2015
Ehen wetin again? Abi u wan collect ur indomie in anoda way ?
Re: Girls Sef by phintohlar(f): 10:14pm On Apr 22, 2015
Blizzyblinkzy:
Ehen wetin again? Abi u wan collect ur indomie in anoda way ?
abeg help me ask am ooh & why on devils name should he invite such a hungry girl who went as far as eating 2 packs of hungry man noodles 2 his house??
Re: Girls Sef by Blizzyblinkzy(f): 10:23pm On Apr 22, 2015
phintohlar:
abeg help me ask am ooh & why on devils name should he invite such a hungry girl who went as far as eating 2 packs of hungry man noodles 2 his house??
It might be on a 1st date

some gals sef dey fall hands
Re: Girls Sef by Ndukings92(op): 10:38pm On Apr 22, 2015
Na me invite am?if a friend come ur end u go chase am commot?she for kukuma tell me sey bros na food carry me come o o,I no go provoke
Re: Girls Sef by Ndukings92(op): 10:42pm On Apr 22, 2015
Blizzyblinkzy:
Ehen wetin again? Abi u wan collect ur indomie in anoda way ?
nwa haba u too forward,atleast make she behave like a matured babe.
Re: Girls Sef by Blizzyblinkzy(f): 10:45pm On Apr 22, 2015
Ndukings92:
nwa haba u too forward,atleast make she behave like a matured babe.
Behave like a matured babe? Wait oh.. For unto which level na?

Explain the kind of mature u mean
Re: Girls Sef by phintohlar(f): 11:03pm On Apr 22, 2015
Blizzyblinkzy:
It might be on a 1st date

some gals sef dey fall hands
yeah like seriously
Re: Girls Sef by Ndukings92(op): 7:18am On Apr 23, 2015
Blizzyblinkzy:
Behave like a matured babe? Wait oh.. For unto which level na?

Explain the kind of mature u mean
if am in her shoes after eating I will tidy up d kitchen utensils used in preparing d dish and d plate after which I will enter d room and atleast do some finishing touches before I announce my leave judiciously.even if na 360 degree she gave me before she go home na.
1 Reply

Goat Sef Dey Beg Nawa Ooo {Pix}Lol! Naija Sef... Dude Claiming To Snap With C. RonaldoWho Is This Lalasticlala Gaan Sef?234

This Is For YouThis Photo Would Keep You Smiling For The Rest Of The DayYou Must Laugh...