₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,773 members, 8,423,662 topics. Date: Wednesday, 10 June 2026 at 06:08 AM

Toggle theme

President Elect Buhari's Transition Team [Photo] - Politics (7) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsPresident Elect Buhari's Transition Team [Photo] (55981 Views)

1 2 3 4 5 6 7 Reply (Go Down)

Re: President Elect Buhari's Transition Team [Photo] by eleko1: 9:41pm On May 02, 2015
undecided U bi Spirit?
notoriousbabe:
I think you know who dey talk abi? grin
undecided
Re: President Elect Buhari's Transition Team [Photo] by notoriousbabe: 9:44pm On May 02, 2015
eleko1:
undecided U bi Spirit? undecided
you dey craze,you no sabi your only friend wey be winch for nairaland?omo na coded message be dis o,shey you get? tongue
Re: President Elect Buhari's Transition Team [Photo] by eleko1: 10:03pm On May 02, 2015
tongue I nor say nah U,nah juy to pull ur pant .
notoriousbabe:
you dey craze,you no sabi your only friend wey be winch for nairaland?omo na coded message be dis o,shey you get? tongue
I beg I dey vex now cos of the useless MaN U oo huh angry
Re: President Elect Buhari's Transition Team [Photo] by notoriousbabe: 10:09pm On May 02, 2015
eleko1:
tongue I nor say nah U,nah juy to pull ur pant .I beg I dey vex now cos of the useless MaN U oo huh angry
no be only you o,I dey look for some boko boys to send to old trafford to go deal with some of those boy especially di maria,rvp,lvg,fellaine,mcnair and who again self?omo food no go for my mouth tonight o,na alomo I just dey drink since
Re: President Elect Buhari's Transition Team [Photo] by eleko1: 10:20pm On May 02, 2015
huh tongue Dem SaTAN don pursue U com ban ur popular moniker?
notoriousbabe:
no be only you o,I dey look for some boko boys to send to old trafford to go deal with some of those boy especially di maria,rvp,lvg,fellaine,mcnair and who again self?omo food no go for my mouth tonight o,na alomo I just dey drink since
Wetin U do Dem undecided? Dnt think the useless Man u go feature fon UEFA next season with dis their pathetic game
Re: President Elect Buhari's Transition Team [Photo] by notoriousbabe: 10:32pm On May 02, 2015
eleko1:
huh tongue Dem SaTAN don pursue U com ban ur popular moniker?Wetin U do Dem undecided? Dnt think the useless Man u go feature fon UEFA next season with dis their pathetic game
omo no talk dat one o,you mean I no go go for champion league again next season?LVG must go be dat
Re: President Elect Buhari's Transition Team [Photo] by eleko1: 10:41pm On May 02, 2015
sad embarassed Make we tanda dey watch.
notoriousbabe:
omo no talk dat one o,you mean I no go go for champion league again next season?LVG must go be dat
Re: President Elect Buhari's Transition Team [Photo] by notoriousbabe: 10:59pm On May 02, 2015
eleko1:
sad embarassed Make we tanda dey watch.
abeg abeg no talk am again cry
1 2 3 4 5 6 7 Reply

Jonathan, Buhari's Transition Teams Meet In AbujaJonathan Transition Team Trickish – Buhari Campaign GroupGMB And Tinubu Disagree On Ministers, Transition Team? - Believeafrica.net234

Fatima Ganduje And Idris Abolaji Ajimobi's White Wedding PhotosObafemi Awolowo‘s Mercedes-Benz 230.6 In His Ikenne HomeSango, The god Of Lightening, Can't Produce 1KW Of Electricity - Fashola Says