Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,290 members, 7,829,663 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 10:14 AM

Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 - Romance (78) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 (112206 Views)

Mr. Nairaland Contest 2015 - ELIMINATION ROUND 2 / Mr. Nairaland Contest 2015 - ELIMINATION ROUND 1 / Miss Nairaland Contest 2015 - ELIMINATION ROUND 1 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (75) (76) (77) (78) (79) (80) (Reply) (Go Down)

Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by Truckpusher(m): 9:18am On May 20, 2015
naijaboiy:

Oga truck!

How far na? grin

My brother I dey o. grin

Very very close to your girlfriend. grin
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by NiceMan4(m): 9:21am On May 20, 2015
Dygeasy:
Nice Suggestion. cool
Why is the semi final thread not accessible yet? 9am, right?
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by Nobody: 9:22am On May 20, 2015
naijaboiy:

Classsy get fire for mouth. grin

She dey bend guys up and down,,and you know say guys dey always fear girls wey fit embarrass them.

But me I nor dey fear classy. Our fight na like cat and dog grin

No be like her o! before all diz guys wey dey trip for you go dey run grin


Looool i know .. She the female war lord .. They really fear her

Anyway voting started ..
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by Cpumping(m): 9:25am On May 20, 2015
sandrahnaub:
yeah

Yekpaaaa.

Oya NLjega
Stop dis competition and crown sandrahnaub already.
U r disrupting our wedding plans.
grin grin grin grin grin grin

1 Like

Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by tohpahz(f): 9:27am On May 20, 2015
Kenex4ever
Naira0
Scentmarlc
Swisscarter
Shokky24
Cherlene
Omotayor123
Mygee33
Chisco82
Hefffalump
Jaxxy
Hobowobo
Akpobaro
Crafts
Castro316
sweetsoup
Davestead
Loxom113

darexkey, Drizzle007, BboyChinon, loxom113, Abyolah, Crafts, 1stola, whizqueen, ifyDean, Akpobaro, shegun1406, lurex2rhyme, mrpackager, agarawu23, FLAWLES, Ayjos10, juniormusa, bebo4real, yomzzy, piicity,benniewang
Omolola1 TechyGirl, TrickorTreat, Tolulope95MizTyna Evathyst, chikaboneta


iAmCharis, Aminat508 lanicky Chiam55 Blackeard , AgapeCharis, Blackett, yuzedo, agedmanng, LewisO, JayKayMaybachz, ronald4lif, sameer1212, TeemartP, snahomie, tinuolababy, ofala, Truckpusher exec, emusmith Tinubu naijaboiy ROZZAYY
Yuzjet

Haddon

HARDDON
Holuwadharah
ovadoze
davestead
scentmarlc
naira0
castro316
SweetSoup
asumo12
shegun1406
Aipete2
felixuzuh
Joshkid
Magnanimity
ABbless
iyaski
mylora
paschenko
Luedave
pipolad
adewestern
mcluy
tunezvic
Bet2020
Mrbee21
Neduzze5
bestlady001
succipowei
jackpot
Harkindeylee
gangwolf
ibroauthen
chris2h
juniormusa
princeshijman
starbaron
Maj196
letsbet
AkSquared
buoma
kelvyn7
BabaOshe
Lamispaco
khristology
yhusiee
Vickydera2
mrpackager
Weirdman
oluchi86
oyins4lord
LLED
MrPatoh:
abbccc
maybach19882
freshdude99
akmaldini
ud0mega
yuzjet
yahayya1a

Muguliciousmugu
Georjay
krone(walahi,i appreciate u kiss
Debo07
Baybeeboi
Corlin2
Treasuregr8
Izanami
Papindinho
Ghost01
Terza
Kradleber
valmunich
Herzumpther
lordmario
Ionsman
Coolbibz
Ritababe.
Ayjos10
Mosunbabe
Darkrebel666

Ipledge
Jacksparrow1207
Agarawu23
Forandy
Neduzze5
Natasha247
Herminus
Jaykaymaybachz
Krone..
Swisscarter
Shaygirl(expecting u tomorrow
Vhema
Sinaj
Duru1(expecting u tomorrow dear,please.. Thanks )
Nneka123
Chiam55
tosyne2much
Mhizkel
Ronald4life
Orijin101

And everyone i can't remember..

You guys have been doing a wonderful job, Thanks for moving me forward in the competition.
I appreciate.. Thanks
More work.is needed though to get me there(the top spot)

https://www.nairaland.com/2324981/miss-nairaland-contest-2015-final#33914801


It's time to vote your girl once again
. Use that link,
Vote tohpahz and cc nljega.
Don't forget to write nljega as it validates your vote.. Thanks kiss
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by subbieD(f): 9:29am On May 20, 2015
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by Nobody: 9:32am On May 20, 2015
Subbied and sandrahnaub lol una go buy me one carton of twining Earl Grey TEA ...
Aminat508 u dey hear .. Make una stock up my tea cabinet grin grin

1 Like

Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by tohpahz(f): 9:32am On May 20, 2015
Omavik:
i vote Twaci,, tohpahz,, MzLaurel
cc NLjega

Gal.. please use this link

https://www.nairaland.com/2324981/miss-nairaland-contest-2015-final#33914801
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by KingTom(m): 9:35am On May 20, 2015
missclasssy:

Why are you thanking me? I never voted you.
Evil girl grin
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by subbieD(f): 9:39am On May 20, 2015
Lala247:
Subbied and sandrahnaub lol una go buy me one carton of twining Earl Grey TEA ...
Aminat508 u dey hear .. Make una stock up my tea cabinet grin grin



Lolz....No lele cheesy

2 Likes

Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by naijaboiy: 9:54am On May 20, 2015
Truckpusher:
My brother I dey o. grin

Very very close to your girlfriend. grin
angry
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by Truckpusher(m): 9:55am On May 20, 2015
naijaboiy:

angry
What now? grin

I was only telling her what a wonderful man you are. cheesy
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by naijaboiy: 10:04am On May 20, 2015
Truckpusher:
What now? grin

I was only telling her what a wonderful man you are. cheesy
It depends on the place and how the discussion took place. angry
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by Truckpusher(m): 10:10am On May 20, 2015
naijaboiy:

It depends on the place and how the discussion took place. angry
We talked about latest deigns and general issues that can be discussed by opposite sex only. tongue
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by Truckpusher(m): 10:15am On May 20, 2015
KingTom:
Evil girl grin
I swear .

Her husband go dey use slow motion dey waka for house. grin
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by Truckpusher(m): 10:18am On May 20, 2015
naijaboiy:

Classsy get fire for mouth. grin

She dey bend guys up and down,,and you know say guys dey always fear girls wey fit embarrass them.

But me I nor dey fear classy. Our fight na like cat and dog grin

No be like her o! before all diz guys wey dey trip for you go dey run grin

See as you just dey hype that small girl wey never see better pipi. grin


Bia, take time o. angry
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by KingTom(m): 10:21am On May 20, 2015
Truckpusher:
I swear .

Her husband go dey use slow motion dey waka for house. grin
See as she just kill the girl spirit grin
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by Truckpusher(m): 10:22am On May 20, 2015
KingTom:
See as she just kill the girl spirit grin
Very wicked thing to do grin grin
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by naijaboiy: 10:24am On May 20, 2015
Truckpusher:
See as you just dey hype that small girl wey never see better pipi. grin


Bia, take time o. angry
I just dey try help her ministry oga. grin
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by Truckpusher(m): 10:26am On May 20, 2015
naijaboiy:

I just dey try help her ministry oga. grin
No mind her ,she dey form Miss unapproachable for here.

Catch her now ,na so so my love you go dey hear everyday and night. cheesy
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by KingTom(m): 10:33am On May 20, 2015
Truckpusher:
Very wicked thing to do grin grin
I swear grin the girl would still be staring at her screen till now grin
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by Truckpusher(m): 10:34am On May 20, 2015
KingTom:
I swear grin the girl would still be staring at her screen till now grin
Lmao..... grin grin grin

You too eh, you blow breeze for fire eh. cheesy
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by KingTom(m): 10:38am On May 20, 2015
Truckpusher:
Lmao..... grin grin grin

You too eh, you blow breeze for fire eh. cheesy
Guy leave am o, that rebuttal too much abeg grin.
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by Truckpusher(m): 10:39am On May 20, 2015
KingTom:
Guy leave am o, that rebuttal too much abeg grin.
No mind missclassy,na yeye dey worry her grin
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by naijaboiy: 10:39am On May 20, 2015
Truckpusher:
No mind her ,she dey form Miss unapproachable for here.

Catch her now ,na so so my love you go dey hear everyday and night. cheesy
That kind girl go sweet to lash wallahi.

Na them dey moan pass grin
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by Truckpusher(m): 10:41am On May 20, 2015
naijaboiy:

That kind girl go sweet to lash wallahi.

Na them dey moan pass grin

Na true na , dem go wan die ontop your kini. grin


There na love na 'love nwantiti' grin

Na so so cat character dem go dey show you first o , until dem pop their fangs. cheesy
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by naijaboiy: 10:49am On May 20, 2015
Truckpusher:
Na true na , dem go wan die ontop your kini. grin


There na love na 'love nwantiti' grin

Na so so cat character dem go dey show you first o , until dem pop their fangs. cheesy
Chai!

I know say you bag experience for this kyn thing. You suppose fit tame that babe na. grin

Abi e go hard you?
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by sheba123(f): 10:57am On May 20, 2015
davestead:

The pleasure is all mine dear. Tnx a bunch.
pls sir, maureensylvia needs your vote today. Kindly vote her. Thnks
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by Truckpusher(m): 11:02am On May 20, 2015
naijaboiy:

Chai!

I know say you bag experience for this kyn thing. You suppose fit tame that babe na. grin

Abi e go hard you?

Hehe....see me see set up na.

boy, you need look properly before you jump that fence ,else you jump into a lion's den. grin
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by naijaboiy: 11:04am On May 20, 2015
Truckpusher:
Hehe....see me see set up na.

boy, you need look properly before you jump that fence ,else you jump into a lion's den. grin
Abeg explain in proper terms biko cheesy
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by MrChinex: 11:07am On May 20, 2015
Lala247:

Looool i know .. She the female war lord .. They really fear her
Anyway voting started ..
you have big nyash
Re: Miss Nairaland Contest 2015 - Elimination Round 2 by MrChinex: 11:08am On May 20, 2015
naijaboiy:

Abeg explain in proper terms biko cheesy
which term?

(1) (2) (3) ... (75) (76) (77) (78) (79) (80) (Reply)

Favourite Sex Positions In Bed - Nigerians Respond (Very Hilarious Video) / Lady With Big Hips Causes Commotion Online After These Pics Of Her Went Viral / See What Sex Starvation Did To This Lady...

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.