Checkout New Born Baby Girl Born With White Wrist Beads[photo] - Family - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Family › Checkout New Born Baby Girl Born With White Wrist Beads[photo] (1020 Views)
| Checkout New Born Baby Girl Born With White Wrist Beads[photo] by bhaliz44(op): 7:46am On May 23, 2015 |
Wonder shall never end! Meet the Baby girl that was born with gifts in Lagos, According Vanguard, Funke Adamson, 52-yr-old grandmother, gave birth to this cute baby girl, She come into the world clutching white wrist beads in her hands. The mother who is also a traditional worshipper said she delivered of the child on Monday, at a Trado-medical home in Apapa.
|
| Re: Checkout New Born Baby Girl Born With White Wrist Beads[photo] by petux(m): 7:55am On May 23, 2015 |
God is great |
| Re: Checkout New Born Baby Girl Born With White Wrist Beads[photo] by uboma(m): 8:01am On May 23, 2015 |
petux:You believe this? Are you kidding me? |
| Re: Checkout New Born Baby Girl Born With White Wrist Beads[photo] by Baba419(m): 8:10am On May 23, 2015 |
Grandma you never tell us from where you pick/nick this pikin See pikin wey resemble two months you dey talk about born with beads If I could smack your head I wouldn't hesitate, why him no come out with wisdom teeth or two heads like him mates? These types them no dey born them for eko hospital E fit even be cover up for one of her children unwanted pregnancies Naija I hail! Vanguard too |
| Re: Checkout New Born Baby Girl Born With White Wrist Beads[photo] by oluwafemi113(m): 8:16am On May 23, 2015 |
I no believe |
| Re: Checkout New Born Baby Girl Born With White Wrist Beads[photo] by delishpot: 8:17am On May 23, 2015 |
Make dem examine that woman well. Dem fit fon thief somebody pikin for somewhere. I no talk say miracle nor fit happen o. But make dem examine this case to make sure say na miracle true true. |
| Re: Checkout New Born Baby Girl Born With White Wrist Beads[photo] by lokito: 8:25am On May 23, 2015 |
I'll believe this gist only at gunpoint. |
Nigerian Girl Born With Blue Eyes In Delta Experiences Stigmatization (Photos) • Photo Of A Proud Dad Bathing His New Born Baby Goes Viral On FB • Heartless Mother Throws Her New Born Baby In A Gutter With Its Placenta • 2 • 3 • 4
Help This Poor Baby (photo) • Far-right: Flee America Before God Destroys Us For Gay Marriage! • Share Your Opinion On This Issue..