₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,117 members, 8,448,756 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 07:14 PM

Toggle theme

20 Stupid Question People Ask - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomance20 Stupid Question People Ask (968 Views)

1 Reply (Go Down)

20 Stupid Question People Ask by ronkiss(op): 12:37pm On May 23, 2015
20 stupid questions people ask#1. You see identical twins, you still dey ask 'name twins be dis'?No bros, na picmix...lol2. Nepa brings light and everyone in the neighborhood shouts'up Nepaaa'! My guy askme,O boy na light be that?No oh, Na Holy Ghost fire! Lol!3. You see person dey vomit, you still dey askam'you no well'?Em well, e juz dey practice how to vomit...4. Someone sees you dancing and asks u 'so you sabi dance?'No oh, I dey practice madness ni! *Lmfao*.5.You just wake up from sleep person come ask you "you don wake?"No oh, I come buy bread wey I chop for dream..6. You see woman wey born new pikin u ask her"madam u don born? " No ohhhh, she buy amforOlx...7. I travelled for over six days….as I just return back to town one boy ask me "are u back"" No ohhhh, I’m front”... lol8. You greet person "good morning ma" ! She ask, my pickin you don wakehuh?no ohhhh, I dey sleep walk...9. You call ur ex, nd she asked "did u jus call my phone?No ohhh "na ur battery I call... Lol...10. My guy ask me "O boy where u dey?" I tell am say i dey bank, nd him ask me "Wat is happening there?"I go uproot cassava... *Lmfao*11. My neighbour sees me opening the gates to drive out and asks me, U dey comot?Not at all... I be the new gateman...12. I dey watch film… my guy enta come ask me"Guy na film u dey watch?No naa... I dey discuss with Osuofia...13. My guy see me, and he foolishly ask me"guyna you be that?"no ohh... Na my Grand father when him been young. *Lmfao*14. A game freak was passionately tapping his PSP nd his girlfriend asked him, "U dey play game?"Him reply wit anger... No ohhh, I dey practice how 2 press Leg.15. I mistakenly cut my thumb wit razor n my find asks... Y u come cut ursef na? I reply am say"my blood too much, I wan reduce am small..."IDIOT!16. I dey quarrel with my brother one day, him come ask me, "Na me u dey talk tohuh"I say nooo, I dey talk to the spirit of our greatgrand parents.17. I plug my fone charger for socket one idiot asked me u wan charge ur phonehuhTV ?I tell am no ohhh, I wan charge my mind!ode...18. I was watching football nd a friend came and said "guy u dey watch ballhuh"No ohhh, I won pay their salary...19. U see me dey chop indomie come dey askme,O boy, na indomie u dey chop so?No ohhhh... Na fried rubber band mixed with thread....20. U see say gen dey on nd u still dey ask"una on Gen"huh?No ohhhh , na Gen on us. As it stands now, abeg i need to ask u one question.No vex abeg nairaland be dis? huh?
Re: 20 Stupid Question People Ask by izuch(m): 12:41pm On May 23, 2015
No na MacMillan text book? undecided
Re: 20 Stupid Question People Ask by tomiobj(m): 12:50pm On May 23, 2015
Did they not teach u paragraphing ni?
ronkiss:

Re: 20 Stupid Question People Ask by tomiobj(m): 12:51pm On May 23, 2015
ronkiss:
20 stupid questions people ask#1. You see identical twins, you still dey ask 'name twins be dis'?No bros, na picmix...lol
2. Nepa brings light and everyone in the neighborhood shouts'up Nepaaa'! My guy askme,O boy na light be that?No oh, Na Holy Ghost fire! Lol!
3. You see person dey vomit, you still dey askam'you no well'?Em well, e juz dey practice how to vomit...
4. Someone sees you dancing and asks u 'so you sabi dance?'No oh, I dey practice madness ni! *Lmfao*.
5.You just wake up from sleep person come ask you "you don wake?"No oh, I come buy bread wey I chop for dream..
6. You see woman wey born new pikin u ask her"madam u don born? " No ohhhh, she buy amforOlx...
7. I travelled for over six days….as I just return back to town one boy ask me "are u back"" No ohhhh, I’m front”... lol
8. You greet person "good morning ma" ! She ask, my pickin you don wakehuh?no ohhhh, I dey sleep walk...
9. You call ur ex, nd she asked "did u jus call my phone?No ohhh "na ur battery I call... Lol...
10. My guy ask me "O boy where u dey?" I tell am say i dey bank, nd him ask me "Wat is happening there?"I go uproot cassava... *Lmfao*
11. My neighbour sees me opening the gates to drive out and asks me, U dey comot?Not at all... I be the new gateman...
12. I dey watch film… my guy enta come ask me"Guy na film u dey watch?No naa... I dey discuss with Osuofia...
13. My guy see me, and he foolishly ask me"guyna you be that?"no ohh... Na my Grand father when him been young. *Lmfao*
14. A game freak was passionately tapping his PSP nd his girlfriend asked him, "U dey play game?"Him reply wit anger... No ohhh, I dey practice how 2 press Leg.
15. I mistakenly cut my thumb wit razor n my find asks... Y u come cut ursef na? I reply am say"my blood too much, I wan reduce am small..."IDIOT!
16. I dey quarrel with my brother one day, him come ask me, "Na me u dey talk tohuh"I say nooo, I dey talk to the spirit of our greatgrand parents.
17. I plug my fone charger for socket one idiot asked me u wan charge ur phonehuhTV ?I tell am no ohhh, I wan charge my mind!ode...
18. I was watching football nd a friend came and said "guy u dey watch ballhuh"No ohhh, I won pay their salary...
19. U see me dey chop indomie come dey askme,O boy, na indomie u dey chop so?No ohhhh... Na fried rubber band mixed with thread....
20. U see say gen dey on nd u still dey ask"una on Gen"huh?No ohhhh , na Gen on us. As it stands now, abeg i need to ask u one question.No vex abeg nairaland be dis? huh?
Re: 20 Stupid Question People Ask by Nobody: 12:59pm On May 23, 2015
cheesy cheesy
Re: 20 Stupid Question People Ask by coldHeat: 4:42pm On May 23, 2015
ronkiss:
20 stupid questions people ask#1. You see identical twins, you still dey ask 'name twins be dis'?No bros, na picmix...lol2. Nepa brings light and everyone in the neighborhood shouts'up Nepaaa'! My guy askme,O boy na light be that?No oh, Na Holy Ghost fire! Lol!3. You see person dey vomit, you still dey askam'you no well'?Em well, e juz dey practice how to vomit...4. Someone sees you dancing and asks u 'so you sabi dance?'No oh, I dey practice madness ni! *Lmfao*.5.You just wake up from sleep person come ask you "you don wake?"No oh, I come buy bread wey I chop for dream..6. You see woman wey born new pikin u ask her"madam u don born? " No ohhhh, she buy amforOlx...7. I travelled for over six days….as I just return back to town one boy ask me "are u back"" No ohhhh, I’m front”... lol8. You greet person "good morning ma" ! She ask, my pickin you don wakehuh?no ohhhh, I dey sleep walk...9. You call ur ex, nd she asked "did u jus call my phone?No ohhh "na ur battery I call... Lol...10. My guy ask me "O boy where u dey?" I tell am say i dey bank, nd him ask me "Wat is happening there?"I go uproot cassava... *Lmfao*11. My neighbour sees me opening the gates to drive out and asks me, U dey comot?Not at all... I be the new gateman...12. I dey watch film… my guy enta come ask me"Guy na film u dey watch?No naa... I dey discuss with Osuofia...13. My guy see me, and he foolishly ask me"guyna you be that?"no ohh... Na my Grand father when him been young. *Lmfao*14. A game freak was passionately tapping his PSP nd his girlfriend asked him, "U dey play game?"Him reply wit anger... No ohhh, I dey practice how 2 press Leg.15. I mistakenly cut my thumb wit razor n my find asks... Y u come cut ursef na? I reply am say"my blood too much, I wan reduce am small..."IDIOT!16. I dey quarrel with my brother one day, him come ask me, "Na me u dey talk tohuh"I say nooo, I dey talk to the spirit of our greatgrand parents.17. I plug my fone charger for socket one idiot asked me u wan charge ur phonehuhTV ?I tell am no ohhh, I wan charge my mind!ode...18. I was watching football nd a friend came and said "guy u dey watch ballhuh"No ohhh, I won pay their salary...19. U see me dey chop indomie come dey askme,O boy, na indomie u dey chop so?No ohhhh... Na fried rubber band mixed with thread....20. U see say gen dey on nd u still dey ask"una on Gen"huh?No ohhhh , na Gen on us. As it stands now, abeg i need to ask u one question.No vex abeg nairaland be dis? huh?
Pls madam fashion designer, I would be very much obliged if you restructure your post in a way that would be visually appealing to your follow nairalanders; it hurts our eyes to behold such thoughts - documentation poorly written.

I shall come back at the crock of down to see if it is now readable. Only then can I truly project my school of thought on the matter.

Cheers!

Gambac Tane (do your best)!
1 Reply

What Kind Of Stupid Question Is This? SEE PHOTOSStupid Question Ladies Ask And How To Reply ThemWhen People Ask About You?234

Guys, See What Daily EJACULATION Might Do For YouNaija And Awuf!! People Pictured On Top Of A Train In OshodiDo You Stay In Kd City(kaduna) Then This Will Really Drive You Crazy!