₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,537 members, 8,441,105 topics. Date: Wednesday, 08 July 2026 at 04:57 AM

Toggle theme

What Did I Do Wrong.... Abeg? - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceWhat Did I Do Wrong.... Abeg? (962 Views)

1 Reply (Go Down)

What Did I Do Wrong.... Abeg? by Nobody: 10:41pm On Jun 06, 2015
I was just walking oh jejely, coming from the view centre with happiness, I just dey say barca barca dey Happy, na so the happiness took control over me, didn't know when I shouted BARCA "loud" na so this flat yansh girl come begin yell at me, begin dey shout dey draw crowd, if no be say my soldier dey respect anything yansh I for give her slap when dey reserve for my enemies

Some Naija girls just dey rude
Re: What Did I Do Wrong.... Abeg? by bastien: 10:43pm On Jun 06, 2015
Lol, your case na small one o, na so one fine chick mess one loud mess for road con look back begin blame me..... grin
Re: What Did I Do Wrong.... Abeg? by Motolank: 10:50pm On Jun 06, 2015
bastien:
Lol, your case na small one o, na so one fine chick mess one loud mess for road con look back begin blame me..... grin
Like sad for real? Was it in warri, because them craze small for that yonda?
Re: What Did I Do Wrong.... Abeg? by bastien: 10:52pm On Jun 06, 2015
Motolank:
Like sad for real? Was it in warri, because them craze small for that yonda?
nope, for lagos here o
Re: What Did I Do Wrong.... Abeg? by ivyT(f): 1:13am On Jun 07, 2015
Boring
Re: What Did I Do Wrong.... Abeg? by CertifiedFreak(m): 1:19am On Jun 07, 2015
Dude!!!
Re: What Did I Do Wrong.... Abeg? by KlaireKlement(f): 2:18am On Jun 07, 2015
Kinda stale....Its not everything dt happens u bring up as a topic on NL.Some things are meant to be ignored
Re: What Did I Do Wrong.... Abeg? by Survivor33(m): 2:22am On Jun 07, 2015
ghetto44:
I was just walking oh jejely, coming from the view centre with happiness, I just dey say barca barca dey Happy, na so the happiness took control over me, didn't know when I shouted BARCA "loud" na so this flat yansh girl come begin yell at me, begin dey shout dey draw crowd, if no be say my soldier dey respect anything yansh I for give her slap when dey reserve for my enemies

Some Naija girls just dey rude
Lol, why the girl be wan con create a scène there she never hear the Club BARCA before or she dey frightful some Girls self
Re: What Did I Do Wrong.... Abeg? by bastien: 9:31pm On Jun 07, 2015
ivyT:
Boring
now this is funny
1 Reply

Did I Do Wrong By Alowing Father In House,while Wife Objected (wife Pic Attach)What Did I Do Wrong To This Guy?Did I Goof? My Experience With A Lady I Love.234

Catlyn Jenner Of Nigeria- By Momoh John & David OmoniyiRomance Enquiry Chatroom - Single/dating/complicated Meet HereExpensive Joke