What Did I Do Wrong.... Abeg? - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › What Did I Do Wrong.... Abeg? (963 Views)
| What Did I Do Wrong.... Abeg? by Nobody: 10:41pm On Jun 06, 2015 |
I was just walking oh jejely, coming from the view centre with happiness, I just dey say barca barca dey Happy, na so the happiness took control over me, didn't know when I shouted BARCA "loud" na so this flat yansh girl come begin yell at me, begin dey shout dey draw crowd, if no be say my soldier dey respect anything yansh I for give her slap when dey reserve for my enemies Some Naija girls just dey rude |
| Re: What Did I Do Wrong.... Abeg? by bastien: 10:43pm On Jun 06, 2015 |
Lol, your case na small one o, na so one fine chick mess one loud mess for road con look back begin blame me..... ![]() |
| Re: What Did I Do Wrong.... Abeg? by Motolank: 10:50pm On Jun 06, 2015 |
bastien:Like for real? Was it in warri, because them craze small for that yonda? |
| Re: What Did I Do Wrong.... Abeg? by bastien: 10:52pm On Jun 06, 2015 |
Motolank:nope, for lagos here o |
| Re: What Did I Do Wrong.... Abeg? by ivyT(f): 1:13am On Jun 07, 2015 |
Boring |
| Re: What Did I Do Wrong.... Abeg? by CertifiedFreak(m): 1:19am On Jun 07, 2015 |
Dude!!! |
| Re: What Did I Do Wrong.... Abeg? by KlaireKlement(f): 2:18am On Jun 07, 2015 |
Kinda stale....Its not everything dt happens u bring up as a topic on NL.Some things are meant to be ignored |
| Re: What Did I Do Wrong.... Abeg? by Survivor33(m): 2:22am On Jun 07, 2015 |
ghetto44:Lol, why the girl be wan con create a scène there she never hear the Club BARCA before or she dey frightful some Girls self |
| Re: What Did I Do Wrong.... Abeg? by bastien: 9:31pm On Jun 07, 2015 |
ivyT:now this is funny |
Did I Do Wrong By Alowing Father In House,while Wife Objected (wife Pic Attach) • What Did I Do Wrong To This Guy? • Did I Goof? My Experience With A Lady I Love. • 2 • 3 • 4
I Don't Have Emotion For Girls Anymore • Question Of The Day: Would You Still Date A Girl/Guy If They Suddenly Get Fat? • Its Time For Relationship, Engagement And Marriage

for real? Was it in warri, because them craze small for that yonda?