Which Of These Hardest To Find In Nigeria? - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Which Of These Hardest To Find In Nigeria? (703 Views)
| Which Of These Hardest To Find In Nigeria? by smemud(op): 7:21am On Jun 16, 2015 |
which of these is the hardest to find in Nigeria? 1-Job 2-Virgins 3-Money
|
| Re: Which Of These Hardest To Find In Nigeria? by 3ace(m): 7:23am On Jun 16, 2015 |
Correct, sharp guy. Like the fool for house of rep. wey dey compare himself with bankers and oil workers. Wetin dem dey do sef other than say nay, aye and amend laws to their favour. |
| Re: Which Of These Hardest To Find In Nigeria? by Nobody: 7:24am On Jun 16, 2015 |
Lol sincere leaders oh This guy above me for wait |
| Re: Which Of These Hardest To Find In Nigeria? by 3ace(m): 7:33am On Jun 16, 2015 |
Jeffboi:Wait ke? Me wey be say I still dey trekk go Maiduguri for PMB, then to Otuoke for GEJ. From dia, I go come waka go US for Obama. |
| Re: Which Of These Hardest To Find In Nigeria? by Nobody: 7:43am On Jun 16, 2015 |
3ace:Ahahah make you no go trek finish they come chase you comot ![]() |
Hardest Riddles I Have Ever Come Across • Hardest Optical Illusions!! Can You Spot The Cat In This Image? • Hilarious: This Is The Hardest Ten Seconds In Life, Do You Agree Photo • 2 • 3 • 4
Caption This Picture • Brand New Jokes • Nothing Can Separate My Igbo Brothers From Their Money
