Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! - Romance (13) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (90624 Views)
1 2 3 ... 10 11 12 13 14 15 16 ... 39 Reply (Go Down)
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:15pm On Jun 20, 2015 |
kinglekan:Chai ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 1:15pm On Jun 20, 2015 |
LadyBoss1:lala, hv u bin toasted? ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:16pm On Jun 20, 2015 |
pinkycute:So why you dey laugh vex at the same time ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by donephi(m): 1:17pm On Jun 20, 2015 |
Naijaboiy u too much. Who I go yarn for this place. He don Tey wey I look ur face Omo u too fine, ur comment dey always show say na morning skol u go Wetin I go do for dis my life witout u I been no like u bt I come see myself d fall for u any how even for place wey I no suppose fall If I say I like u, no bi slip of tongue bt na point of emphase. Baby u na my tomoto jos Omalicha nwa, Asa nwa, asamkpe nwanyi ocha. Baby I go give u anything u want. Miss MizMyColi will u be my personal person to d bones? I dey wait ur reply so we go travel to Las Vegas 2geda ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:17pm On Jun 20, 2015 |
wristwatch:I don finish work for page 2 na ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Trypa(f): 1:17pm On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by immortalvoices(m): 1:17pm On Jun 20, 2015 |
KingTom:Just like you too.... Me I belong to nobody and I'm for everybody ![]() Yeah hausa corpers.... |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by iamkingzlee(m): 1:17pm On Jun 20, 2015 |
TheSonOfMark:sabi boi!!! just what I wanted to see. |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by hadura29(m): 1:18pm On Jun 20, 2015 |
Trypa:9ice oooo ... Chai I wish say na me oooo |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 1:18pm On Jun 20, 2015 |
Shamstiel:Lol@ ponmo lips ![]() Chai E move me |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by peeparty(m): 1:18pm On Jun 20, 2015 |
Trypa:see as you come spoil everything. wetin you mean by no take am personnel? mtcheeeeee u never chi chum chin mk I catch you for backyard |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Deejavuu(f): 1:18pm On Jun 20, 2015 |
[quote author=AgapeCharis post=34958616][/quote]All of you are cray cray ![]() ![]() Shiit kwa ![]() Naijaboiy So you can write pidgin like this... Hehehe see lines. I love this thread ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 1:18pm On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 1:18pm On Jun 20, 2015 |
peeparty:which one be big man food again. |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 1:19pm On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:19pm On Jun 20, 2015 |
wristwatch:Abeg no cry na ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Cutehector(m): 1:19pm On Jun 20, 2015 |
Whch kyn soup ggrin e cook o Na ogbolo soup o Whch kyn soup ggrin e cook o Na ogbolo soup o Soup e sweet o Soup e nice o Soup e helenle o Soup e taste like sugar Sugar na her last name Her name dey sweet for mouth e o Na why I like am She sabi denge denge She too fyn, like yellow sisi Loooooooool ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 1:19pm On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:19pm On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ronald4lif(m): 1:19pm On Jun 20, 2015 |
TheSonOfMark:And TheSonOfMark wrote in Pidgin-English for the first time. Interesting. He did nailed it too. Who would have thought he's well versed in our local lingua. ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:19pm On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Trypa(f): 1:20pm On Jun 20, 2015 |
hadura29:LolZ if u wish |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 1:20pm On Jun 20, 2015 |
dharay99:Im serious i ont know how to Im even blushing self thinking about it .. |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:20pm On Jun 20, 2015 |
Omotayor123:Na toasting na ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 1:21pm On Jun 20, 2015 |
Deejavuu:babe drp all dis queen english make u yarn pidgin . . . . Shuuuo |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by dharay99: 1:21pm On Jun 20, 2015 |
LadyBoss1: lobatan.! Ehh keep denyinq den. 1-0 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 1:22pm On Jun 20, 2015 |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by KingTom(m): 1:22pm On Jun 20, 2015 |
immortalvoices:Abi o ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by hadura29(m): 1:22pm On Jun 20, 2015 |
Trypa:Wish bawo, abi I want.... I dey feel jayz ooooh coz u b my Beyoncé....(2baba voice) |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by McEwen(m): 1:23pm On Jun 20, 2015 |
KingTom:Maddest of all time!!! ![]() ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ronald4lif(m): 1:23pm On Jun 20, 2015 |
Kinglekan how far nau?. Na your lines I dey wait oo. Who you go run paroles with? ![]() |
| Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by MizMyColi(f): 1:25pm On Jun 20, 2015 |
donephi:Oomo! See pidgin yarns Kwweeke!! ![]() ![]() Ok na Lerrus go dia ![]() ![]() ![]() |
Can You Marry A Lady Or Guy Who Already Has A Child? • 6 Places You Should Never Toast A Nigerian Girl • Advice To That Babe Wey Say Her Guy Gives Her ONLY 1K • 2 • 3 • 4
If A Lady Sends You This Message On Social Media Or Via Text, Please Do Not Open • 10 Ways Ladies Act To Avoid Sex When They Visit Guys • 14-Year-Old Boy Forced To Marry His Older Girlfriend After Impregnating Her








