Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! (1896 Views)
| Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by Moscorinho(op): 9:15pm On Jun 22, 2015*. Modified: 9:45pm On Jun 22, 2015 |
See wat r pain ass chick said to me for not sending her card. Some1 I have not meet 1 on 1, just met online last week. Hunger dey town ooooooo beware of naija hungry gals. She wan finish me with insult o. ![]() |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by Nobody: 9:18pm On Jun 22, 2015 |
chaiiii ![]() |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by Enegod(m): 9:22pm On Jun 22, 2015 |
prettythicksme:did you see anything? ![]() |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by Nobody: 9:24pm On Jun 22, 2015 |
Op kindly summarize, I only read the first and d last line |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by Nobody: 9:27pm On Jun 22, 2015 |
Enegod:yes,everything ![]() |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by Enegod(m): 9:36pm On Jun 22, 2015 |
prettythicksme:how many shots of ogogoro you and op take? You see, when you take ogogoro: 1. You go see/write things double double(that's why OP is writing double double) 2. You'll see things that ain't real and 3. You'll be happy always ![]() |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by Slimzjoe(m): 9:42pm On Jun 22, 2015 |
Op Yaf Mad Finish!!! ![]() |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by Moscorinho(op): 9:46pm On Jun 22, 2015 |
Sowe for d mix up. Justice has been done to d post |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by Moscorinho(op): 9:50pm On Jun 22, 2015 |
After all d insult I just tell her say I go help her do 21 days fasting n prayer to remove every spirit of poverty n begge begge from her life n family. |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by Rexhenrex(m): 9:52pm On Jun 22, 2015 |
pic-sure or..... |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by Nobody: 10:09pm On Jun 22, 2015 |
Enegod:yes i am high on ogogoro mixed with weed and goat shiit,dose tinz do wonders for me. |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by Enegod(m): 10:19pm On Jun 22, 2015 |
prettythicksme:smdh ![]() |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by Nobody: 10:21pm On Jun 22, 2015 |
Enegod:smb ![]() |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by Enegod(m): 10:23pm On Jun 22, 2015 |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by Nobody: 10:27pm On Jun 22, 2015 |
Enegod:u go like see am? ![]() |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by Enegod(m): 10:29pm On Jun 22, 2015 |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by pbs4real(m): 10:41pm On Jun 22, 2015 |
Enegod:hahahaha Chai! Wetin prettythicksme and OP do u? |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by pbs4real(m): 10:43pm On Jun 22, 2015 |
prettythicksme:i talk am cos u jez dey jump frm thread to thread |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by Enegod(m): 11:19pm On Jun 22, 2015 |
pbs4real:prettythicksme na my side chick. I'm just pulling her legs ![]() |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by Youngpo413: 11:22pm On Jun 22, 2015 |
Hoes |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by pbs4real(m): 1:46am On Jun 23, 2015 |
Enegod:owk...I get nw ![]() |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by sinaj(f): 2:13am On Jun 23, 2015 |
Enegod:LWKMD ![]() wen i see her comment I come run go back go read op post again to check if I miss something out ![]() |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by Enegod(m): 10:46am On Jun 23, 2015 |
sinaj: ![]() |
| Re: Naija Girls N Dem Testing Pattern!!!!!! by damiloladuke: 10:51am On Jun 23, 2015 |
its outrageous, girls think all men worship their oranges READ THE PRIVATE PERSONAL DIARY OF A JOBLESS NIGERIAN YOUTH CLICK HERE www.wenogetjob.com |
Naija Girls Show Off Burnt Ass At The Club (photos) • Photos Of Naija Girls Twerking Without Pants Surface Online (viewers Discretio • Girls N Car Freak • 2 • 3 • 4
Older Singles Lets Mingle 38 - 44 Only Plz!!! You Could Meet Your Soulmate • When She Says She Needs Action And Not Words • Ways To Know Your GF Aint More Than 1yard Wife Material.




