Dangote: I Have No House Outside Nigeria - Business (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Dangote: I Have No House Outside Nigeria (26613 Views)
| Re: Dangote: I Have No House Outside Nigeria by kamikaze013(m): 4:26pm On Jun 29, 2015 |
[quote author=osaslord500 post=35269654]Shut up there, who be small piking wey you wan lie to? U tink say ihm be lik u wet fit get 2 million for account wey go use 1.8 mill buy car |
| Re: Dangote: I Have No House Outside Nigeria by osaslord500(m): 4:32pm On Jun 29, 2015 |
[quote author=kamikaze013 post=35288884][/quote]Guy no question my wealth oo, I am not as rich as dangote but 2million won't shake my account that much. |
| Re: Dangote: I Have No House Outside Nigeria by Larryomooba(m): 4:37pm On Jun 29, 2015 |
Redoil:una own self is to much, discriminate every write up, wat if he stays in expensive hotel, shey na u hlp am work for him money nii, abi d guy na gej wey him self dwy steal public fund. make una dey calm down abeg |
| Re: Dangote: I Have No House Outside Nigeria by Kcinho(m): 5:26pm On Jun 29, 2015 |
nmanma1:he may or may not be trying to deceive people....it's left for those interested to follow it up with some digging. Meanwhile noticed u reside in 042. Have met only a few on this platform |
| Re: Dangote: I Have No House Outside Nigeria by nmanma1(f): 5:32pm On Jun 29, 2015 |
Kcinho:ys I reside dere. |
| Re: Dangote: I Have No House Outside Nigeria by Slimvincent(m): 6:41pm On Jun 29, 2015 |
It's a good thing, at least our politicians will learn from you. |
| Re: Dangote: I Have No House Outside Nigeria by Kcinho(m): 10:27pm On Jun 29, 2015 |
nmanma1:kul. following you. Nice Dp |
| Re: Dangote: I Have No House Outside Nigeria by Superman11(m): 12:17am On Jun 30, 2015 |
thats good |
| Re: Dangote: I Have No House Outside Nigeria by Seventeen(f): 4:08am On Jun 30, 2015 |
Wetin concern me. *going back to check another better thread* |
| Re: Dangote: I Have No House Outside Nigeria by Abayor7: 5:01am On Jun 30, 2015 |
osaslord500:[color=#000000][/color]Even if Na true. It's very hard to believe [color=#000000][/color] ![]() |
| Re: Dangote: I Have No House Outside Nigeria by Abayor7: 5:04am On Jun 30, 2015 |
| Re: Dangote: I Have No House Outside Nigeria by moshould(m): 5:37am On Jun 30, 2015 |
Guy, park well...na lie u an take get attention abi No wahala... U don get am...bye bye |
| Re: Dangote: I Have No House Outside Nigeria by eromspete(m): 7:07am On Jun 30, 2015 |
Well.. You live in hotel apartments abroad so, you might be telling the truth ![]() You can also buy islands too just like Mark Zuckerberg, Larry Ellison, Richard Branson.. That one sef dey |
| Re: Dangote: I Have No House Outside Nigeria by Franky9584(m): 8:39am On Jun 30, 2015 |
Super story. . .who we go ask? I hear say u wan buy Arsenal? |
| Re: Dangote: I Have No House Outside Nigeria by fm4real2k6(m): 10:57am On Jun 30, 2015 |
Do you need cheap lands for your large scale Agricultural purposes? Check out this thread! https://www.nairaland.com/2405069/big-deal-check-it-out |
| Re: Dangote: I Have No House Outside Nigeria by mickey45: 2:00pm On Jul 04, 2015 |
Chiefpriest1:Real Businessmen hardly make such frivolous spendings, na Polithiefers and "Big" public officials E.g. Abj (Dpr+ NNPC+ Governors + top Ministry) Ogas sabi waste money wey no b dia own in d first place. |
Dangote - I Do Not Have Any House Abroad, I Drive Myself Around • Dangote: I Am Not Dead, I Am Hale, Hearty And Alive • Dangote: I Need 38 Visas To Move Around Africa Despite My Influence • 2 • 3 • 4
CBN Introduces Current Account Maintenance Fee • Femi Otedola Joins Instagram • Nadeem Anjarwalla: Kenyan Police Arrest Binance Executive Who Escaped Nigeria

No wahala... U don get am...bye bye