Caption This Photo - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Caption This Photo (1094 Views)
| Caption This Photo by Feranchek(op): 4:19pm On Jul 09, 2015 |
Note the bride's face ![]() Bride be like..."dem swear give this woman ni Hubby be like...." why this babe wan come make everybody know watin we dey do na....??!!" ![]()
|
| Re: Caption This Photo by BeeBeeOoh(m): 4:20pm On Jul 09, 2015 |
May God help u if u near that Ukwu.. |
| Re: Caption This Photo by demmy0325(m): 4:20pm On Jul 09, 2015 |
Lmao.. See the wife ... |
| Re: Caption This Photo by Kenndall: 4:22pm On Jul 09, 2015 |
If the bride had a gun, that chick would be dead. |
| Re: Caption This Photo by Dioxidane: 4:24pm On Jul 09, 2015 |
Bride would be like, 'see this one wan collect husband wey I just marry o'... 'And the mumu man sef dey follow am dance' ![]() |
| Re: Caption This Photo by Nobody: 4:25pm On Jul 09, 2015 |
The bride b like**wtdafuvk!u must b insane for shaking dat useless butt for my hubby** ![]() |
| Re: Caption This Photo by Feranchek(op): 4:30pm On Jul 09, 2015 |
| Re: Caption This Photo by Nobody: 4:30pm On Jul 09, 2015 |
she was like "ma wo weyray yi sha" |
| Re: Caption This Photo by Nobody: 4:30pm On Jul 09, 2015 |
. |
| Re: Caption This Photo by BeeBeeOoh(m): 4:34pm On Jul 09, 2015 |
Feranchek:atelsu.. |
| Re: Caption This Photo by vjsmiles: 4:40pm On Jul 09, 2015 |
prettythicksme:
|
| Re: Caption This Photo by muhyeenisce(m): 4:43pm On Jul 09, 2015 |
The wife just de observe |
| Re: Caption This Photo by Nobody: 4:49pm On Jul 09, 2015 |
[quote author=vjsmiles post=35672354][/quote]lol |
| Re: Caption This Photo by Dotwillis1(m): 4:50pm On Jul 09, 2015 |
![]() |
| Re: Caption This Photo by Tallesty1(m): 4:58pm On Jul 09, 2015 |
Which kain dance be this? |
| Re: Caption This Photo by powerfulsettingz: 4:59pm On Jul 09, 2015 |
That moment wen the bride is a leaner |
| Re: Caption This Photo by Feranchek(op): 10:35pm On Aug 20, 2015 |
powerfulsettingz:She's not o0o! She just dey observe.... |
| Re: Caption This Photo by JVgal(f): 11:08pm On Aug 20, 2015 |
D wife b like u beta save d last dance for me |
Caption This Photo: What Do You Think This Lady Is Looking At?? • Caption This Photo,please One Word For This Couple. • I Wonder Why Girls Do This (photo) • 2 • 3 • 4
11 Little Things Men Adore About The Woman They Love • Can LOVE Work Without TRUST? • Reason Why Men Prefer Pro*titutes To Homely Girls
'And the mumu man sef dey follow am dance'