Omo See Oppression!!! - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Omo See Oppression!!! (1625 Views)
| Omo See Oppression!!! by 3DCYCLOPS(op): 8:59am On Jul 12, 2015 |
See the plane abi na car that got awon boiz drooling... #isaynathisyearwegohama!! Me self must park my private jet for Eagle square...who wan ask me ![]() Btw; got the pic from one blog like dat...
|
| Re: Omo See Oppression!!! by Johnnoah1st: 9:04am On Jul 12, 2015 |
NICE CAR THERE. |
| Re: Omo See Oppression!!! by isacolukay(m): 9:05am On Jul 12, 2015 |
The car no get plate number and if Dem botn FRSC papa well, make them arrest am. But for where? |
| Re: Omo See Oppression!!! by 3DCYCLOPS(op): 9:09am On Jul 12, 2015 |
Lol...I didn't even notice there was no plate number ![]() FRSC don baf...hold fire Dunno sorry...saw the pic on a blog |
| Re: Omo See Oppression!!! by INTROVERT(f): 9:11am On Jul 12, 2015 |
Bugatti in front of park and shop wuse |
| Re: Omo See Oppression!!! by MrFlavvor(m): 9:26am On Jul 12, 2015 |
we have hear |
| Re: Omo See Oppression!!! by funlord(m): 9:49am On Jul 12, 2015 |
This is a bugatti veyron na Op! Na $1.5million dollars! E full naija and Like 5 dey 4 abuja sef, and its 1 of the worlds most expensive cars! |
| Re: Omo See Oppression!!! by markidoo(m): 9:59am On Jul 12, 2015 |
Mimicking Rick Ross 'me sef woke up in a new Bugatti' . |
| Re: Omo See Oppression!!! by ShakurM(m): 10:36am On Jul 12, 2015 |
markidoo:Me just dey wake up dey see Bugatti ![]() |
| Re: Omo See Oppression!!! by yuppyz(m): 11:05am On Jul 12, 2015 |
Superb! I have seen this car in auto magazine, I didn't know awon naija boiz don place order. Nice car |
| Re: Omo See Oppression!!! by 3DCYCLOPS(op): 6:11pm On Jul 12, 2015 |
funlord:Hmm..only 5 in abj na im you say e full naija.... When we say something full,we dey talk of venza. ![]() |
| Re: Omo See Oppression!!! by Nobody: 6:13pm On Jul 12, 2015 |
Nice car,I don't like it though. |
Omo!! See Wetin This Girl Carry For Back... • Omo see fat ass from ghana • Omo See Fresh Boobs • 2 • 3 • 4
6 Benefits Of Having ONE Good Girlfriend Instead Of Chasing A Lot Of Girls. • Is It Good To Give Back An Engagement Ring? • Memorable Moments When Using Public Transport

